Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,668 members, 7,820,348 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 01:24 PM

Infact, I Don Vex - Nairaland / General (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Infact, I Don Vex (4901 Views)

People Of Nairaland Abeg No Vex..guess Which State In 9ja Can This Occur?(pix) / I Dey Vex Ooo, I Need Una Help! / The One Guaranteed Gender Grossout(wetin dey vex you for another person) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 2:05am On Nov 30, 2008
yea. . but i reli think she's a gurl sha
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 7:39pm On Nov 30, 2008
sima:

@everybody. .
i wonder who that sima is. . i need to talk to her angry
d gurl don lose am . . lipsrsealed angry
just in case, i didnt say anything oO na studio talk am


KOLO cheesy
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 7:50pm On Nov 30, 2008
grin. . but na u talk am oO tongue
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 12:19am On Dec 01, 2008
lipsrsealed
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 11:41am On Dec 01, 2008
sima:

grin. . but na u talk am oO tongue

na me talk am, but na for your mouth dem hearam. meaning na u suppose go yaba na , abi u don forget the rules angry
Re: Infact, I Don Vex by Moyola(f): 11:41am On Dec 01, 2008
:p
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 11:45am On Dec 01, 2008
how are u sexy LIl mama grin
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 11:52am On Dec 01, 2008
fyn fank u
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 2:01pm On Dec 01, 2008
Tseeew! na u dem dey talk to
Re: Infact, I Don Vex by spenchuks(m): 2:04pm On Dec 01, 2008
romade dey steal anything stealable. . . even greetings grin
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 2:16pm On Dec 01, 2008
Why u com open that ur rabbit-like teeth na
Re: Infact, I Don Vex by spenchuks(m): 2:19pm On Dec 01, 2008
e be like say na u and romade be partners in crime cheesy
Re: Infact, I Don Vex by DamiD: 2:21pm On Dec 01, 2008
hmmmmm, that's mean bro
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 2:23pm On Dec 01, 2008
means [b]spenchuks[/b]don follow romade cm rob me before
Re: Infact, I Don Vex by spenchuks(m): 2:29pm On Dec 01, 2008
so u sef don confirm say romade na robber shocked
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 4:27pm On Dec 01, 2008
yea i knew i WAS A HEART ROBBER tay tay unlyk una wey be petty thief
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 4:46pm On Dec 01, 2008
studio43:

na me talk am, but na for your mouth them hearam. meaning na u suppose go yaba na , abi u don forget the rules angry
**sneezes** what were u sayin again
Re: Infact, I Don Vex by spenchuks(m): 5:06pm On Dec 01, 2008
saying what he said cool
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:00pm On Dec 01, 2008
sima:

**sneezes**

u need procold wink
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:01pm On Dec 01, 2008
u need pre cold kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:03pm On Dec 01, 2008
im glad u know my P kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:08pm On Dec 01, 2008
U should expect that naw, kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:12pm On Dec 01, 2008
yea, i just hope u dont drug me kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:15pm On Dec 01, 2008
Hehehe, na me go kill you kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:16pm On Dec 01, 2008
na matter how una plenty reach, non of una fit see my back . u dont forget kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:17pm On Dec 01, 2008
Na lie dont think u can resist kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:20pm On Dec 01, 2008
were u get your bear-bear guts from sef, kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:21pm On Dec 01, 2008
from u kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:24pm On Dec 01, 2008
Peace unto those wey dey respect me, i think sey u too wan join the list of the fallen soldiers wey try to overthrow my government kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:25pm On Dec 01, 2008
I always hail u jare kiss
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 9:28pm On Dec 01, 2008
kiss kiss kiss
thank you very much african queen kiss
Re: Infact, I Don Vex by smurf(f): 9:32pm On Dec 01, 2008
My pleasure african king kiss

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

What Would Make Your Clubbing Experience More Fun? / Do You Know The Opposite Of Love Is Not Hate / Reality Of Global Civil Society And Public Affairs Commission.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.