Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,405 members, 7,815,881 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:14 PM

Many Naija Girls For America Dey Need Husband! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Many Naija Girls For America Dey Need Husband! (3453 Views)

The Main The Main Reason Why Many Naija Babes Get Akpu Belle(pot Belly) / Why Do So Many Naija Guys Like Return On Investment / How Many Naija Babes Will Be Willing To Love And Marry A Very Poor Man? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:06pm On Nov 24, 2008
I just hear say many naija girls, especially those single ones
wey win visa lottery dey look for husband seriously.

I need confirmation so I can plan accordingly grin grin
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by MrCrackles(m): 9:09pm On Nov 24, 2008
Yes it is true

Try Morenike Alagolo or Danke Oni-ijogbon! grin
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:11pm On Nov 24, 2008
There are many men over hear, thank you kiss
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by whatever90(f): 9:11pm On Nov 24, 2008
MrCrackles:

Yes it is true

Try Danke Oni-ijogbon! grin

 angry angry angry angry angry
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:12pm On Nov 24, 2008
MrCrackles:

Yes it is true

Try Morenike Alagolo or Danke Oni-ijogbon! grin

OMG  angry angry angry

I just can't stand unserious people

why you dey play enemy of progress like this.

A serious inquiry like this and you suggest two blom blom specimens.

angry angry angry
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:15pm On Nov 24, 2008
smurf:

There are many men over hear, thank you kiss

Wetin you dey feel like. . . . .

U think say u fine like that wey you no go require husband.

Berra contact Onikolobo Dating Agency with alarcity lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by MrCrackles(m): 9:15pm On Nov 24, 2008
whatever90:

 angry angry angry angry angry

Oops not you

You know i wont diss u

Now come here let BRASH plant a smacker on dat beautiful cheek kiss grin
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by HRhotness(f): 9:15pm On Nov 24, 2008
doyin13:

I just hear say many naija girls, especially those single ones
wey win visa lottery dey look for husband seriously.

I need confirmation so I can plan accordingly grin grin

na america u carry eye face now? shocked shocked shocked
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by whatever90(f): 9:16pm On Nov 24, 2008
MrCrackles:

Oops not you

You know i wont diss u

Now come here let BRASH plant a smacker on that beautiful cheek kiss grin

common u know i was just pulling ur legs wink
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:17pm On Nov 24, 2008
doyin13:

Wetin you dey feel like. . . . .

U think say u fine like that wey you no go require husband.

Berra contact Onikolobo Dating Agency with alarcity lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

Whatever shocked
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by whatever90(f): 9:21pm On Nov 24, 2008
smurf:

Whatever shocked

yes,u called me? undecided
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:22pm On Nov 24, 2008
No
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by nana(f): 9:23pm On Nov 24, 2008
LMAO! LMAO! LMAO!
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by MrCrackles(m): 9:24pm On Nov 24, 2008
nana:

LMAO! LMAO! LMAO!

U don come again

Laughing Machine of Nairaland cheesy
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by nana(f): 9:26pm On Nov 24, 2008
MrCrackles:

U don come again

Laughing Machine of Nairaland cheesy
Lol! Na me be that o. How u dey?
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:28pm On Nov 24, 2008
See as this piffle dey derail my thread. . . .

If una no fit contribute to answering this iinquiry
pls. vamoose
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by Sauron1: 9:30pm On Nov 24, 2008
doyin13:

See as this piffle dey derail my thread. . . .

If una no fit contribute to answering this iinquiry
please. vamoose

What is ur problem with American-based Naija chics??
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:31pm On Nov 24, 2008
I wonder undecided
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by MrCrackles(m): 9:31pm On Nov 24, 2008
nana:

Lol! Na me be that o. How u dey?

M safe like safestore Miss
Op u doing good too
One Love
x

@Poster

I have answered your post above
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by nana(f): 9:32pm On Nov 24, 2008
doyin13:

See as this piffle dey derail my thread. . . .

If una no fit contribute to answering this iinquiry
please. vamoose
Lol!



MrCrackles:

M safe like safestore Miss
Op u doing good too
One Love
x

@Poster

I have answered your post above
Am doing great.
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:34pm On Nov 24, 2008
~Sauron~:

What is ur problem with American-based Naija chics??

Guy u miss ur road ooo

I am here trying to see how I can fulfill a need
and help out some damsels in distress and you
say I have a problem. . . . . .

angry angry angry angry
smurf:

I wonder undecided

Okay na. . .U no need husband

I don hear
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:35pm On Nov 24, 2008
:-x
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by Sauron1: 9:37pm On Nov 24, 2008
doyin13:

Guy u miss ur road ooo

I am here trying to see how I can fulfill a need
and help out some damsels in distress and you
say I have a problem. . . . . .

Don't blow a gasket, mr loverman!!!
I can help u with at least SIX of these ladies if u put your blood pressure in check.
How do u want em? Big or Petite??
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by HRhotness(f): 9:41pm On Nov 24, 2008
Chei, see as pple tru occupation dey show for here. . .

sauron d love-vendor, doyin d gigolo . . . lol
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by smurf(f): 9:42pm On Nov 24, 2008
Precisely, na wa o, lipsrsealed shocked
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by Scofield18(m): 9:42pm On Nov 24, 2008
@ Topic.

Most Nigerian ladies in the US needs guys badly that they usually end up with half men out of desperation. . .  undecided
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by Sauron1: 9:45pm On Nov 24, 2008
HR.hotness:

Chei, see as people tru occupation dey show for here. . .

sauron d love-vendor, doyin d gigolo . . . lol

There's nuthing love-vendor-ish here.
Doyin13 wants to get married and he needs help. . . . . .I offer such services.
Do u stay in America or are u planning to relocate??
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by HRhotness(f): 9:53pm On Nov 24, 2008
~Sauron~:

There's nuthing love-vendor-ish here.
Doyin13 wants to get married and he needs help. . . . . .I offer such services.
Do u stay in America or are u planning to relocate??

i dont hav green card na. . . dat is d major criteria tongue tongue tongue
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by doyin13(m): 9:54pm On Nov 24, 2008
~Sauron~:

There's nuthing love-vendor-ish here.
Doyin13 wants to get married and he needs help. . . . . .I offer such services.
Do u stay in America or are u planning to relocate??

Guy. . .you slow oo

she sound like the type wey dey live for Yankee?

I bet she is trapped in Morocco  tongue tongue tongue

and stop making it sound like I am doing this for myself
I hate to think they are women from a fertile land like ours
with such issues.

I am known for my altruism man.
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by HRhotness(f): 9:58pm On Nov 24, 2008
doyin13:

Guyyou slow oo

she sound like the type wey dey live for Yankee?

I bet she is trapped in Morocco tongue tongue tongue

and stop making it sound like I am doing this for myself
I hate to think they are women from a fertile land like ours
with such issues.

I am known for my altruism man.


so u r doin ur bit for d environment eh? tongue
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by luka1981(m): 10:02pm On Nov 24, 2008
@ Hr hotness, u do not enjoy any insanity, infact u are suffering from it.
Re: Many Naija Girls For America Dey Need Husband! by Sauron1: 10:10pm On Nov 24, 2008
HR.hotness:

i don't hav green card na. . . that is d major criteria tongue tongue tongue

U don't have a green card. . . . .never mind.
We can dye your Naija passport to BLUE. grin

doyin13:

Guyyou slow oo

she sound like the type wey dey live for Yankee?

I bet she is trapped in Morocco  tongue tongue tongue

U lie. . . . . . . .HR Hotness is from New Orleans. grin

(1) (2) (Reply)

Manboob In The Dressing Room / What's Your Take On This? / Who Can Solve This?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.