Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,479 members, 7,958,446 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 02:33 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Pray For Me (4021 Views)
Please let's pray for our girls (PIC) / When You Pray For 'a Smoking Hot Wife' *pics* / Some Prayer Lines Single Ladies Pray Before Stepping Out (2) (3) (4)
Pray For Me by ggrin(f): 5:44pm On Mar 07, 2015 |
I never see my monthly visitor wtf!!! Why una dy hit like na Tallesty1 come o 12 Likes 1 Share |
Re: Pray For Me by Mayor21(m): 5:46pm On Mar 07, 2015 |
Eleyi gidi gan... But i used protection that day nw. 1 Like |
Re: Pray For Me by Nobody: 5:46pm On Mar 07, 2015 |
U must expect tat when u done something without protecting urself 1 Like |
Re: Pray For Me by buygala(m): 5:48pm On Mar 07, 2015 |
Just stop wishing and go and buy and use 50 naira pregnancy test kit....If the goal has been scored, go buy mifepristone put am deep inside your toto.... Your monthly visitor go surely come overnight When you dey fucck naked, you no remember God... na now wey your rice don done na im you want make we innocent and holy peeps join you chop the thunder wey go soon fire you WE DON'T INTERCEDE FOR FORNICATORS.... WE ARE ALL VIRGINS ANXIOUSLY WAITING FOR THE LORD'S SECOND COMING .... Light has nothing to do with darkness 5 Likes 1 Share |
Re: Pray For Me by truthsBarbie(f): 5:58pm On Mar 07, 2015 |
if its what im thinking.,then I pray for twins as cute as nadia's |
Re: Pray For Me by iceberylin(m): 5:58pm On Mar 07, 2015 |
Make our piken be gurl ooo |
Re: Pray For Me by Enegod(m): 5:59pm On Mar 07, 2015 |
This is the reason why Men Ignore women.. I bet she would mention this at the dinner table too |
Re: Pray For Me by vjsmiles: 6:02pm On Mar 07, 2015 |
2 Likes
|
Re: Pray For Me by mkpakanaodogwu(m): 6:03pm On Mar 07, 2015 |
Wait for it or |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 6:06pm On Mar 07, 2015 |
iceberylin: Mayor21: na who come get pikin now? Now I know why u are worried! U DON'T KNOW WHO THE FATHER IS. It is well. Give it to ENEGOD. |
Re: Pray For Me by ggrin(f): 6:07pm On Mar 07, 2015 |
Where's tallesty1? |
Re: Pray For Me by ggrin(f): 6:09pm On Mar 07, 2015 |
buygala:buh ayam still a virgin na |
Re: Pray For Me by jairusben(m): 6:12pm On Mar 07, 2015 |
had similar issue with my gf dis past month...did u take postinor 2?..if no ur problem is from the village..#sai bubu |
Re: Pray For Me by Enegod(m): 6:12pm On Mar 07, 2015 |
ShirelleBaby: |
Re: Pray For Me by cutieberie1(f): 6:13pm On Mar 07, 2015 |
receive it ggrin.. |
Re: Pray For Me by Tallesty1(m): 6:15pm On Mar 07, 2015 |
1 Like |
Re: Pray For Me by buygala(m): 6:18pm On Mar 07, 2015 |
ggrin: then look for your monthly something under your bed... e suppose dey there na abi you don forget am for church as you go night vigil yesterday? |
Re: Pray For Me by francizy(m): 6:20pm On Mar 07, 2015 |
Trolling? |
Re: Pray For Me by francizy(m): 6:22pm On Mar 07, 2015 |
Tallesty1: Na you give am the yogurt na.. Hehehe Better use torch help her find her visitor.. |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 6:22pm On Mar 07, 2015 |
Re: Pray For Me by Enegod(m): 6:28pm On Mar 07, 2015 |
ShirelleBaby:You want to have your own baby? |
Re: Pray For Me by Tallesty1(m): 6:31pm On Mar 07, 2015 |
francizy:Shooowwwwwwwww. I dey share yogurt? |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 6:32pm On Mar 07, 2015 |
Enegod: You are such a beautiful mind reader. Yes. Any hope from ur side? |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 6:33pm On Mar 07, 2015 |
Tallesty1:Lmaoo |
Re: Pray For Me by Tallesty1(m): 6:40pm On Mar 07, 2015 |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 6:52pm On Mar 07, 2015 |
Re: Pray For Me by Enegod(m): 6:58pm On Mar 07, 2015 |
ShirelleBaby:Hope is what we give to ourselves in the darkest moment.. There is light here...so, no HOPE yet 1 Like |
Re: Pray For Me by ShirelleBaby: 7:03pm On Mar 07, 2015 |
Enegod: Thanks for disappointing me |
Re: Pray For Me by Enegod(m): 7:07pm On Mar 07, 2015 |
ShirelleBaby:I was pulling your legs |
Re: Pray For Me by Tallesty1(m): 7:08pm On Mar 07, 2015 |
Re: Pray For Me by francizy(m): 7:45pm On Mar 07, 2015 |
Tallesty1: Ask the girl way dey call your name since na... |
Re: Pray For Me by Danhumprey: 8:01pm On Mar 07, 2015 |
buygala: |
How I Handled The Babe I Met At Bobo's Place last Saturday / My First Girl Friend Wrote Me This Letter 7years Ago / My Insecurity Is Killing Me!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |