Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,768 members, 7,831,473 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 07:15 PM

Who Is This Naija Boy Sef? - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Who Is This Naija Boy Sef? (16351 Views)

This Naija Girl Wears A Bra In Front Of Her Male Cousin / OMG!! SEE How Big This Naija Girl’s Vagina Is [PHOTO] / This Naija Babe Wants You Guys To See Her Se.xy Stuffs (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)

Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:36am On Apr 04, 2015
celine234:
lipsrsealed lipsrsealed sad sad all I did was asked about naija boy and orijin, and am already called attention seeker? OK, what if I con asked for orijin number

ewo? dem go just bury me for aso rock.

we all know you are here to have fun bae. . . don't mind the names you are been called, datz how we roll cool

never take wah happens here serious wink
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:36am On Apr 04, 2015
Godvilla:
I dnt know u're dis funny........ grin

I shwear to drunk im betta grin


*hiccups
*burps
*farts

Shhshhhshhh angry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:37am On Apr 04, 2015
KingTom:

No comment lipsrsealed
if i hear say you no go comment undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by lordhugo(m): 10:37am On Apr 04, 2015
2dice:

Badman orijinal
Gangstar property
U sighted with a sniper tongue

King of BaddoLand!
double six
Are you sighting me with the snipers Jona trained or with sinaj 's Nipp.les?#

Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:38am On Apr 04, 2015
Midehi:

why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh


me too
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 10:39am On Apr 04, 2015
Orijin101:

if i hear say you no go comment undecided
Yesterday you dey rant and rave like Ashawo wey dem no pay, You don well? grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:39am On Apr 04, 2015
Orijin101:

Baba, i no fit let naijaboiy chop am 1st ooo. . . the dude na one kind morrafvckin chopper! him go jez chop all d alubarika wey dey the babe body while i go dey struggle with the bone cry

Abegiii! na me go chop diz on 1st oii
u no dey chop remain...nah ur oroblem bdat grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:41am On Apr 04, 2015
Godvilla:
U really don't have to waste ur time repling to a rubbish post........


and you are here replying rubbish
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:42am On Apr 04, 2015
lordhugo:



Truth be told, Nl has a very tiny but highly active select group of members. (Expensive cellular data in Nigeria de disenfranchise many people)

Now for the truth,

1. To be a popular Female NLder, show off your selling points without decorum! (lips, boob.s, backside). Umu vaseline will always cum!


2. To be a popular Male NLder, Just praise those females with sweet words day and night until your Airtel 10Mb per day data expires.

QED!

do pple still use 10mb to browse undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:43am On Apr 04, 2015
celine234:



me too
FYM
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:43am On Apr 04, 2015
Dimples192:


I see it shocked




Make me sef go do fasting and prayers for a year make I fine small, make I dey get this kain offers too cry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:44am On Apr 04, 2015
celine234:



and you are here replying rubbish
See person wey i dey even support.......
Orijin101... Bia here.... How many bundles of weed hav u given to ur new babe?
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:45am On Apr 04, 2015
celine234:



mind ur business





When person dey try help u, u dey yarn okpas... Na y u dey use scope beg for number
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:45am On Apr 04, 2015
Godvilla:
See person wey i dey even support.......
Orijin101... Bia here.... How many bundles of weed hav u given to ur new babe?


just ten
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:45am On Apr 04, 2015
KingTom:
Yesterday you dey rant and rave like Ashawo wey dem no pay, You don well? grin grin grin
I no know say weed dey inside d beans wey i chop that yesternite. . .
Na wetin cause am be dat cry
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:46am On Apr 04, 2015
Orijin101:

grin






Sure guy, how far na? I no get my twice daily N10k worth of igbo again na
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Psalmwise(m): 10:46am On Apr 04, 2015
LOLX girls sha...
Midehi:

why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh
oya u upload ur own mk we see if u fine
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by KingTom(m): 10:47am On Apr 04, 2015
Orijin101:

I no know say weed dey inside d beans wey i chop that yesternite. . .
Na wetin cause am be dat cry
Chai I talk am, Stephenqueen don already contact Fr. Mbaka and Prophet T.B Joshua, make dem lay hands on top your matter grin grin grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by 2dice(m): 10:48am On Apr 04, 2015
lordhugo:


King of BaddoLand!
double six
Are you sighting me with the snipers Jona trained or with sinaj 's Nipp.les?#

really can't tell only if sinaj boobiie is not padded
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:48am On Apr 04, 2015
Midehi:

why do you guys think this guy is handsome sef, na waooooo...maybe i dnt know wat it takes to be handsome, seriously...when i see it i always laugh





So show us what u consider as being handsome
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:48am On Apr 04, 2015
pyrokardia:






When person dey try help u, u dey yarn okpas... Na y u dey use scope beg for number


who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:49am On Apr 04, 2015
Dimples192:


I shwear to drunk im betta grin


*hiccups
*burps
*farts

Shhshhhshhh angry



Farts too, just from a single bottle Abeg make I take u out wink
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:50am On Apr 04, 2015
celine234:



just ten
Just ten and u don dey see double?
I dnt think u got the prowess to over throw Sinaj
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:52am On Apr 04, 2015
celine234:



who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number




Hmmm tongue
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:53am On Apr 04, 2015
Godvilla:
Just ten and u don dey see double?
U dnt think u got the prowess to over throw Sinaj


yes I can grin, with orijin by my side all things are possible.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:55am On Apr 04, 2015
celine234:



who you don help?
pls, that write up was just for fun, am not asking for number
Well, u just did and its going down in the history books.....

1 Like

Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 10:58am On Apr 04, 2015
pyrokardia:




Farts too, just from a single bottle Abeg make I take u out wink

I necked 9bottles shshshsh dnt tell Orijin101 grin
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:00am On Apr 04, 2015
Godvilla:
Well, u just did and its going down in the history books.....


what about you? just leave me alone dude. I ain't got time for this fun no more. I never should have opened this topic.
I thought It was fun, am not the sensitive type but am getting it now. I hate when people assumed things that are not logical and true
. i'm out, I'm getting what I asked for. all I wanted was fun and everybody coming around dropping comments. never thought it would get this stupid.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:01am On Apr 04, 2015
next time in my life, I ain't dropping comments about those two people.
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:03am On Apr 04, 2015
Well they noticed you so mission accomplished undecided
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:04am On Apr 04, 2015
pyrokardia:






So show us what u consider as being handsome
for me sha ooo, hes not that as it all claim
Re: Who Is This Naija Boy Sef? by Nobody: 11:09am On Apr 04, 2015
Psalmwise:
LOLX girls sha...oya u upload ur own mk we see if u fine
i might not be beautiful but the way you guys are going about it can make him loose confidence...i pray he maintains his esteem & not let it get to his head

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)

Girls Who Looks Real But Are Sex Dolls( Photos) / Story Of A Slave, Her Man And Mistress Enjoy.... / Most Curvy And Hottest Nigerian Female Doctor (photos, Videos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.