Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,507 members, 7,816,222 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 07:53 AM

Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs (5689 Views)

Naija Ladies And Big Dicks / Ladies Things That Turns Us Off In You At First Glance / Ladies, Things Your Partner Loves To Hear From You (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:33pm On Jun 21, 2015
1:having multiple boyfriends:this na the time wey u as a babe go filter through all the numerious boyfriends wey u get and pick up the one wey dey serious with u.u don reach the age of 25 so dis is not the time for play oo.dis is the time to get into serious relationship with a focused guy wey go lead to marriage ooo.if at the age of 25 u still dey keep side chains of boyfriends and u no dey focused with a single guy na inside mountain of fire church u go see ursef ooo in six yrs time rolling on the floor and begging pastor and jesus for a husband.
2:dating sugar daddies:if b4 the age of 25 u were dating sugar daddies at the age of 25 u don suppose do away with ur sugar daddies and get a young man who is focused as your guy.leave the sugar daddies for the smallies or else as u reach 25 and grow more older,ur sugar daddy go tire for you and go start looking for younger greener pastures as u age.Make hay while the sun shines.
3:begging men for money on social networks:babe u no dey shame? since the age of 18yrs u don dey beg men for money on watsap,2go,facebook,badooo,twitter even nairaland kpa kpa.at the age of 25 u are still begging men for money over one issue or the other.dem take bambiallah job swear for you? at 25 u don suppose drop that attitude of depending on men for money coz u no be pickin again.you are now a big girl.leave the begging 4 the 18-22 yr old girls.
4:engaging in magarism and mugurism runz:girl, dis one don dey beneath you ooo.At the age of 25 u still dey brag about chopping guys mugu.u do dey yarn ur roommate how u take chop chinedu money and how e no fit see the colour of your pant.haba u are a matured lady now.u shouldnt be doing this.leave this attitude to the small girls.na so u go thru a 25 or above 25 yr old lady phone and wetin u go dey see na maga1,maga 2,alhaji mumu,areafadabornfool,papajidechopchop etc....naija babes
5:running after yahoo yahoo boys and men who lack focus:make shame dey catch u if at the age of 25 u still dey run after yahoo yahoo boys and street guys just coz of the money wey dem dey give u and the suya joint wey dem dey carry u go.if u really want a soul mate and husband then do away with such men.
una fit add una own grin grin

4 Likes 1 Share

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:43pm On Jun 21, 2015
here to read comments
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by buzquet(m): 1:43pm On Jun 21, 2015
I hope all my ex r here on dis thread? Caz na to jst dey ask me recharge card. I dnt even knw d wht pushes me to date liabilities!

2 Likes

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:46pm On Jun 21, 2015
lefulefu cheesy see as u dey fall ou hands,pls we cant stop dis till wen we are 30yrs cheesy
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:47pm On Jun 21, 2015
The poster below me tho undecided
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by nitt: 1:48pm On Jun 21, 2015
cheesy
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 1:52pm On Jun 21, 2015
starlingslimnet:
here to read comments
bros shift ma folo u siddon...
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by kliq(m): 1:53pm On Jun 21, 2015
Hmmm
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:53pm On Jun 21, 2015
prettythicksme:
lefulefu cheesy see as u dey fall ou hands,pls we cant stop dis till wen we are 30yrs cheesy
i no fall anybody hand ooooo grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 1:53pm On Jun 21, 2015
nitt:
cheesy
wots funi
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:57pm On Jun 21, 2015
sinaj:

bros shift ma folo u siddon...
*shift small* una bring pop corn?
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Oruemu(f): 1:59pm On Jun 21, 2015
prettythicksme:
lefulefu cheesy see as u dey fall ou hands,pls we cant stop dis till wen we are 30yrs cheesy
Lmao!
30?
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by nitt: 2:05pm On Jun 21, 2015
sinaj:


wots funi

U won't understand
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:06pm On Jun 21, 2015
Oruemu:

Lmao!
30?
cheesy
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by 2dice(m): 2:34pm On Jun 21, 2015
Ladies be like is it your Consign ...Ogini it is my Body* .. Pick phone ...call Alhaji

1 Like

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 2:42pm On Jun 21, 2015
starlingslimnet:
*shift small* una bring pop corn?

no o!

dnt u knw dat I dnt av moni
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:45pm On Jun 21, 2015
2dice:
Ladies be like is it your Consign ...Ogini it is my Body* .. Pick phone ...call Alhaji
ehen babes be also saying...wat is ya bizness? grin
if na Alhaji salisu i dey with today or na with chief Eze obinna chukudi grin
wat is ur stress in it biko? grin
it is my body ni cheesy

1 Like

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:46pm On Jun 21, 2015
sinaj:

no o!
dnt u knw dat I dnt av moni
Are you from Osun state?
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:55pm On Jun 21, 2015
Okay.

Still waiting for those things Germany ladies shouldn't do. grin grin
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by viczing(m): 2:58pm On Jun 21, 2015
sinaj:


bros shift ma folo u siddon...

Dress abi shift small for me
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by saasala(m): 2:58pm On Jun 21, 2015
Even if you were Seun's younger brother, this post would never still make frontpage. Sorry to dash your hopes.
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:03pm On Jun 21, 2015
saasala:
Even if you were Seun's younger brother, this post would never still make frontpage. Sorry to dash your hopes.
i tell u say i wan chop frontpage? shocked shocked
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:04pm On Jun 21, 2015
MzMayD:
Okay.


Still waiting for those things Germany ladies shouldn't do. grin grin
grin grin hmmm
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by saasala(m): 3:08pm On Jun 21, 2015
lefulefu:

i tell u say i wan chop frontpage? shocked shocked

Eeyaah, e don dey pain am o, sorry bro.... tongue grin
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:10pm On Jun 21, 2015
lefulefu:
grin grin hmmm
Good luck in your search. grin grin

hey pls I need your help to mobilize people to do what my siggy says.

Tomorrow is the long awaited day.



Plsssssss don't turn me down.

Thanks smiley
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:16pm On Jun 21, 2015
MzMayD:
Good luck in your search. grin grin


hey pls I need your help to mobilize people to do what my siggy says.


Tomorrow is the long awaited day.




Plsssssss don't turn me down.


Thanks smiley
no probs cheesy
i will mobilize all my street paddys dat hang out in here.we will do a hundred man march for Scentmarlc so he will win mister nairaland.by the way is scentmarlc a german guy contesting for mr nairaland? cheesy
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:19pm On Jun 21, 2015
saasala:


Eeyaah, e don dey pain am o, sorry bro.... tongue grin
e no pain me at all mister man so make u no dey assume grin.i just dey let u know say i no dey carry frontpage things for head if dat na wetin u dey do grin.relax a little and comot that thing wey dey pain u for yansh grin
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:26pm On Jun 21, 2015
lefulefu:

no probs cheesy
i will mobilize all my street paddys dat hang out in here.we will do a hundred man march for Scentmarlc so he will win mister nairaland.by the way is scentmarlc a german guy contesting for mr nairaland? cheesy
ah ah ah ah...


Well I and Scentmarlc aren't the same person. You are not the first person to say this tho.

But Am not scent, believe me sad

Scent is a Nigerian.


My team and I would really appreciate it if you can help.

Thanks smiley
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:28pm On Jun 21, 2015
MzMayD:
ah ah ah ah...
cheesy

Well I and Scentmarlc aren't the same person. You are not the first person to say this tho.

But Am not scent, believe me sad

Scent is a Nigerian.


My team and I would really appreciate it if you can help.

Thanks smiley
ok oo cheesy
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 3:29pm On Jun 21, 2015
starlingslimnet:
Are you from Osun state?
nope...
Rivers state

1 Like

Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by MrsChima(f): 3:31pm On Jun 21, 2015
MTN must have given away free recharge cards today to incite rubbish!
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Freiburger(m): 3:33pm On Jun 21, 2015
lol...I used to understand beggers and the circumstances that makes them act that way (with no string attached), but I changed my view on them cus a lot of them are simply greedy beggers trying to take advantage of your kindness.

No food for a lazy biatch grin

1 Like

(1) (2) (3) (Reply)

Pictures Of Beautiful Chinese Women / Guys Help Have Been Put To Shame Again Oooooo(pics). / Feminist Please Gather Here, I Have A Question.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.