Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,160 members, 7,953,609 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 08:35 PM

I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar (1996 Views)

Man Dey Vex Ooo!!!this Groom Can't Wait To Pounce On His Bride / He Just Dey Fire Dey Go And She Said He Should Fire Harder That Odi Oku(pics) / Guy Gets Epic Reply After Asking Why Women Vex When Men Don't Eat Their Food (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 5:58pm On Nov 27, 2015
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change"

everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money.

I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h

3 Likes 1 Share

Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by raystar96(m): 6:37pm On Nov 27, 2015
stupidity:

hahaha.... Another start has been born
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by vicadex07(m): 6:52pm On Nov 27, 2015
Lol...op na lie
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by fejikudz(m): 7:34pm On Nov 27, 2015
stupidity:
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change"

everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money.

I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h
Gahahahahahahahahahaha Guy basket mouth Ay and i go die dey learn for where u dey

1 Like

Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by osazeeblue01: 7:46pm On Nov 27, 2015
This person must be one of APC supporters. LIAR
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:04pm On Nov 27, 2015
Lolz
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by nerdfrost(m): 8:08pm On Nov 27, 2015
End Time woman undecided
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by czarr(m): 8:09pm On Nov 27, 2015
Guy if you see as I dey laff here ehn... grin
I just dey imagine am like say na film.....
Lwkm
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:09pm On Nov 27, 2015
stupidity:
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change"

everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money.

I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h
Why must it b u? grin angry well carry on nothing do u....... Warri water! tongue
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by IamLEGEND1: 8:12pm On Nov 27, 2015

2 Likes

Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:16pm On Nov 27, 2015
grin grin u for collect d money naw go wash am!
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by rawpadgin(m): 8:17pm On Nov 27, 2015
stop being a tribalist
its not a tribal thing
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by obiorathesubtle: 8:24pm On Nov 27, 2015
grin and they said mr cork is the funniest
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:31pm On Nov 27, 2015
hahahahahaha , idi kwa egwu.
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:34pm On Nov 27, 2015
cry cry cry funny
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:40pm On Nov 27, 2015
rawpadgin:
stop being a tribalist its not a tribal thing
I be confirm Edo/warri blood.
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:42pm On Nov 27, 2015
Mtccccchhhhheeeeewwwwwww......
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by hertz9te(m): 8:42pm On Nov 27, 2015
this one got me Lolz
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by rawpadgin(m): 8:44pm On Nov 27, 2015
stupidity:
I be confirm Edo/warri blood.
& u dey condemn ur tribe
where u deu stay for warri?
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Adasun(m): 8:52pm On Nov 27, 2015
Hahahahahagrin
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by CircleOfWilis: 8:59pm On Nov 27, 2015
Were u like this when she handed over the toto change...Na similar toto change PMB dey give us for Naija

2 Likes

Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Boland(m): 9:09pm On Nov 27, 2015
prettythicksme:
grin grin u for collect d money naw go wash am!
That's gross, lol.. You very funny..
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Youngpo413: 9:39pm On Nov 27, 2015
This is funny.
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 9:40pm On Nov 27, 2015
different different things nahin we go dey see

BTW, one stupid ediot wl stl go ahead, chop that herpes laden pissie though...
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 9:53pm On Nov 27, 2015
Hahhahhahahahaha ara ga gba ndi ara grin
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Erums(m): 10:43pm On Nov 27, 2015
stupidity:
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change"

everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money.

I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h

my guy.. make I dey laff first
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 10:47pm On Nov 27, 2015
Like seriously, who expects anything sensible from someone with 'stupidity' as moniker?
Not disappointed
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 10:48pm On Nov 27, 2015
This is funny...

Guy dis joke too funny abeg send me your account make i scatter am with 50naira....

cheesy:Dwarri.
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by bussieboi(m): 11:21pm On Nov 27, 2015
stupidity:
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change"

everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money.

I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h

hahahaha mehn i aint dashing her dat 3h
over d nekt few days am buying akara till d 3h finishes, wtf!!!!!!!!!!!!
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Gofwane(m): 11:32pm On Nov 27, 2015
Haha! This guy, you funny die... Lol @ Toto money, you for use condom hand collect the owo toto nah,...
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Dongreatken(m): 11:45pm On Nov 27, 2015
Lmao!
Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by porchster: 7:21am On Nov 28, 2015
na to dey follow your topic ooo u funny die

(1) (2) (Reply)

How Many Guys Will Pass This Test / Is Amara Kanu (kanu Nwankwo) Wife Enjoying Life? / Guy Who Is A Triplet Proposes To His Woman At Boat Cruise Dinner (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.