Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,399 members, 7,836,599 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 10:25 AM

POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY - Politics (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY (7940 Views)

Canadian Politicians Addressing Biafrans At The IPOB Protest Canada (video,pics) / Ngozi Okonjo-Iweala At The Vatican With Pope Francis & Fortune 500 CEOs / Etcetera Addresses Biafrans And Radio Biafra (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by MonPro: 7:54pm On Feb 29, 2016
Wey kyase, make him come tell us wetin Igbo people do am.
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by Kyase(m): 8:51pm On Feb 29, 2016
MonPro:


But why you dey fight for fulani like say your life depend on am. The same fulani wey rape una daughters, destroy una farmlard. My best friend for class na tiv, him name na Wasem. The guy hate fulani, they even kill him mama when him dey 12 years.

Why you dey make me dey hate Tiv people for fight wey no concern you? Them dey pay you? If yes, how much, i go double am.
Na 10k so if you make am 20k e no go bad sha.
In dollars grin
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by Kyase(m): 8:52pm On Feb 29, 2016
MonPro:
Wey kyase, make him come tell us wetin Igbo people do am.
Oga wetin I do you na
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by MonPro: 9:51pm On Feb 29, 2016
Kyase:

Oga wetin I do you na

I just wan know why you prefer fulani wey dey burn una houses, destroy una farm to Igbos wey just dey look una.

3 Likes

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by Kyase(m): 10:15pm On Feb 29, 2016
MonPro:


I just wan know why you prefer fulani wey dey burn una houses, destroy una farm to Igbos wey just dey look una.
Lol, thesame reason you choose jahovah over Allah

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by sarutobie(m): 10:16pm On Feb 29, 2016
MonPro:


I just wan know why you prefer fulani wey dey burn una houses, destroy una farm to Igbos wey just dey look una.
500 of his people have been displaced and are being sent relief materials..but NO,the coward won't fight for his people..rather he is developing migraine over Biafra.. Yeye dey smell.

3 Likes

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by MonPro: 10:23pm On Feb 29, 2016
Kyase:

Lol, thesame reason you choose jahovah over Allah

Oh, you be muslim? Ok everything don make sense to me now.

I know no say some Tiv sef dey knack their skull for ground 5 times per day. No wonder, i for say. grin

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by BeClever: 10:27pm On Feb 29, 2016
Kyase:

Na only one thing I ask joor show me the video

You know you phone can't play video..why don't you stop mocking ur predicament and pray that God may change ur fortune and relieve you of this intense pain.

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by Kyase(m): 10:38pm On Feb 29, 2016
MonPro:


Oh, you be muslim? Ok everything don make sense to me now.

I know no say some Tiv sef dey knack their skull for ground 5 times per day. No wonder, i for say. grin
See your life.
I don't fuccking believe in any god.
Take that.
All are same to me
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by MonPro: 10:43pm On Feb 29, 2016
Kyase:

See your life.
I don't fuccking believe in any god.
Take that.
All are same to me

So why do you hail fulanis when they rape your mothers and kill 500 of your young males but condemn Igbos when they criticise fulani's impunity. We wan understand Mr Oneh kporkpor.

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by UncleJJ(m): 11:30pm On Feb 29, 2016
Kai, una don fail.

Wetin concern Pope with terrorist.

Abi u think sey , Nnamdi Kanu file and etc no dey Interpol.

Your hands are not clean IPOB, this is why u gonna looooose ......
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by discusant: 11:39pm On Feb 29, 2016
Kyase:


Lol bifarans go lie come dey believe their lies.
Chai my people are lost for life

And you won't believe that there are two countries in one Nigeria - one governed with sharia criminal laws in the north, and the remainder governed with common laws/constitution of Nigeria?

Guess why the Pope must work for freedom for the adherents of people of the faith in Christianity.

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by discusant: 11:46pm On Feb 29, 2016
UncleJJ:
Kai, una don fail.

Wetin concern Pope with terrorist.

Abi u think sey , Nnamdi Kanu file and etc no dey Interpol.

Your hands are not clean IPOB, this is why u gonna looooose ......

Kanu said in the US that he is looking for means to DEFEND his followers being killed by your Janjaweedsss hiding in Nigeria Army uniform.

No country in the world can take Kanu for a terrorist, except a roguish country like Nigeria.
Kanu lived in the UK when he went to the US and asked for help.
If the UK or US deemed Kanu a terrorist, either of UK or US should have arrested him on their soil before Kanu came to Nigeria.

Una want one Nigeria by force. Na force others use to form unity in their countries?,Mugus of one Nigeria.

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by menacetosociety: 3:46am On Mar 01, 2016
Kikikikiki grin IPOB is a new name for imbeciles chai!

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by menacetosociety: 3:48am On Mar 01, 2016
kissval1388:
I know this thread won't make FP even wen everybody knows the incident happened
Muppet thanks for the laugh

1 Like

Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by Kyase(m): 8:32am On Mar 01, 2016
MonPro:


So why do you hail fulanis when they rape your mothers and kill 500 of your young males but condemn Igbos when they criticise fulani's impunity. We wan understand Mr Oneh kporkpor.
Hmm you will have to show me where I praise the Fulani's and then condem the Igbos. Please I dey wait
Re: POPE FRANCIS ADDRESSES BIAFRANS AT VATICAN CITY by cheruv: 9:30am On Mar 01, 2016
MonPro:


Oh, you be muslim? Ok everything don make sense to me now.

I know no say some Tiv sef dey knack their skull for ground 5 times per day. No wonder, i for say. grin
That's why we call them in Igbo Alakuba

(1) (2) (3) (Reply)

Quit Notice: Governor Shettima & Arewa Youth Leaders In A Closed Door Meeting / Nigeria’s Trade Balance Exceeds N1 Trillion For First Time Since 2014 – Report / More Clear Photos As IPOB Shuts Down Entire South East And South South!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.