Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,838 members, 7,820,921 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:13 AM

Albino Wey Be Olosho. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Albino Wey Be Olosho. (4652 Views)

Albino's Girlfriend Refused Him From Meeting Her Parents (Photos) / Beautiful Pre-wedding Photos Of A Man And An Albino Lady / I Am Gonna Propose To My Albino Corper Girlfriend On Our P.O.P Day (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 7:45am On May 08, 2016
Wonder dey say shall never end, wen smalldoctor talk say 'mori rara ton se olosho u know ' I tink say na d end bdat, but na so me dey Waka jeje for front of one hotel wey no too far from my base dey go ATM, na so I sight dis white tin 4 front wey siddon, long hair and her mini skirt with spaghetti top. Omo her eyeball dey move upandan , she white, small krokro dey her hand, next tin na Bros how va? Na so I shake my head , open mouth. Wich kain level be dis na 4 lasgidi. Afin ton se olosho. (albino dey do ashy). How d engine room go con be? , abeg wu for house don see dis kain level b4 or wey don knack am?

2 Likes

Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 7:47am On May 08, 2016
On a Sunday? Smh

2 Likes 1 Share

Re: Albino Wey Be Olosho. by Paulpaulpaul(m): 8:00am On May 08, 2016
The best experience is when you have it, first hand knowledge.

Go back there and answer - I'm fine beibei, let's roll

5 Likes

Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:05am On May 08, 2016
Paulpaulpaul:
The best experience is when you have it, first hand knowledge.


Go back there and answer - I'm fine beibei, let's roll
Guy u need to see as she set die, I don't do call gals, I have a gf wink
Re: Albino Wey Be Olosho. by iceberylin(m): 8:05am On May 08, 2016
It might be good bro wink
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:07am On May 08, 2016
STFUareyouG0d:
On a Sunday? Smh
U sef open dis kain thread on a sun morning, u bera go religion thread, SMH

3 Likes 2 Shares

Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 8:11am On May 08, 2016
unilagfreshest:

U sef open dis kain thread on a sun morning, u bera go religion thread, SMH
I opened to advise op

1 Like

Re: Albino Wey Be Olosho. by Paulpaulpaul(m): 8:13am On May 08, 2016
unilagfreshest:

Guy u need to see as she set die, I don't do call gals, I have a gf wink


Trying an albino call girl may help you live fantasy. I will do one albino and deeper life babe one day I know that.

1 Like

Re: Albino Wey Be Olosho. by Jentilia(f): 8:15am On May 08, 2016
undecided
Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 8:21am On May 08, 2016
Albino? Since when naw. Bros that level too high ooh
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:22am On May 08, 2016
Jentilia:
undecided
Madam u b albino or oskambo? grin
Re: Albino Wey Be Olosho. by obiorathesubtle: 8:25am On May 08, 2016
lipsrsealed albino olosho...

Just negodu!!
Re: Albino Wey Be Olosho. by Sommyangel(f): 8:29am On May 08, 2016
Lol,albino no be person?
Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 8:31am On May 08, 2016
unilagfreshest:

U sef open dis kain thread on a sun morning, u bera go religion thread, SMH
What are you doing here as well?
Re: Albino Wey Be Olosho. by Jentilia(f): 8:32am On May 08, 2016
unilagfreshest:

Madam u b albino or oskambo? grin
tongue
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:55am On May 08, 2016
Sommyangel:
Lol,albino no be person?
nothing wrong with an albino ma, just d fact is she is an olosho, imagine how that down part go be after many customers go don go thr com back? Yellow, Red or Brown?
BTW: you look like an albino from ur dp..
Re: Albino Wey Be Olosho. by LEON22(m): 9:33am On May 08, 2016
[/color]
obiorathesubtle:
[color=red]lipsrsealed albino olosho...


Just negodu!!
angry
obiorathesubtle:
lipsrsealed albino olosho...


Just negodu!!
lol
Re: Albino Wey Be Olosho. by Ibroboss(m): 12:29pm On May 08, 2016
If you knack am ones,blessing,fame and money go dey follow you up and down,try it

1 Like

Re: Albino Wey Be Olosho. by Hillzy(m): 12:36pm On May 08, 2016
Lol. Some nigger will hit her pu**y n in their small mind feeling it a white bitch pu**y

1 Like

Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 1:22pm On May 08, 2016
Why not do it and tell us how it feels?
Re: Albino Wey Be Olosho. by Sirnose(m): 3:20pm On May 08, 2016
@ op,ur mind too dutty!..how re u sure she's an olosho?
Maybe she jux wanted to ask a favor frm u,u come turn am to sumfin else...
























Sumfin lyk:bros help me,i came to see ma sister bt wz told she has moved out of here nd am stranded,plz help me wit wateva u can,i won't mind if i even work for itcheesy
Re: Albino Wey Be Olosho. by UyiIredia(m): 3:59pm On May 08, 2016
Kai! Albino olosho. Wetin man no go see.
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:08pm On May 08, 2016
Ibroboss:
If you knack am ones,blessing,fame and money go dey follow you up and down,try it
Pm me to send you the location I saw her.
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:09pm On May 08, 2016
Hillzy:
Lol. Some nigger will hit her pu**y n in their small mind feeling it a white bitch pu**y
Guy, fake can never b like d original..
Re: Albino Wey Be Olosho. by unilagfreshest(m): 8:12pm On May 08, 2016
Sirnose:
@ op,ur mind too dutty!..how re u sure she's an olosho?
Maybe she jux wanted to ask a favor frm u,u come turn am to sumfin else...
























Sumfin lyk:bros help me,i came to see ma sister bt wz told she has moved out of here nd am stranded,plz help me wit wateva u can,i won't mind if i even work for itcheesy
I believe u r sacastic with ur comment, else her sister in front of hotel, with a mini skirt nd spag TOP, @ past 8pm.. guy u b bolo (dunce)
Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 8:14pm On May 08, 2016
unilagfreshest:
Wonder dey say shall never end, wen smalldoctor talk say 'mori rara ton se olosho u know ' I tink say na d end bdat, but na so me dey Waka jeje for front of one hotel wey no too far from my base dey go ATM, na so I sight dis white tin 4 front wey siddon, long hair and her mini skirt with spaghetti top. Omo her eyeball dey move upandan , she white, small krokro dey her hand, next tin na Bros how va? Na so I shake my head , open mouth. Wich kain level be dis na 4 lasgidi. Afin ton se olosho. (albino dey do ashy). How d engine room go con be? , abeg wu for house don see dis kain level b4 or wey don knack am?

Even dwarf Olosho dey Oyinbo Olosho dey man sef dey do Olosho So dis one nor surprise me at all.
As U dey ATM U for comot money try sample am make U kbow as e be
Re: Albino Wey Be Olosho. by Sirnose(m): 8:38pm On May 08, 2016
Guy,don't let me call u a foolish fool!..oops! I jux did....is every girl dat stands in front of a hotel dat is an "olosho"?...who defines who an olosho is aniway?
Re: Albino Wey Be Olosho. by Nobody: 10:50pm On May 08, 2016
Sommyangel:
Lol,albino no be person?
can I pay you, I want you.
Re: Albino Wey Be Olosho. by OlayinkaFawaz(m): 2:22am On May 09, 2016
let's taste all seeds God create na
Re: Albino Wey Be Olosho. by skywalker240(m): 8:31am On May 09, 2016
Ibroboss:
If you knack am ones,blessing,fame and money go dey follow you up and down,try it
Wetin u dey yarn,? Why e never be like dat 4 me my ex na obobo and we still dey knack sometimes angry

(1) (Reply)

He Quickly Opened His Shirt And Trouser And Started Knacking Her Side D..(pics) / This is probably the Cutest Pre-wedding Pics in town... Buddies wedding loading / How To Make Homemade Erection Booster For Hard Erection Works Like Viagra

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.