Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,826 members, 7,820,905 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:43 AM

I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) (2079 Views)

Ebuka Obi's Lookalike Mistaken For His Brother Weds; Shares Adorable Wedding Pix / Wofai Fada Hot In "Wonder Woman" Themed Bikini / Who Is The Mother Here? Mother Mistaken For Sister - Photos (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:36pm On Jun 27, 2016
I no knw if na blessing or curse..
K, if una read my prev. Post nd threads una go notice say I shy. Mystic1 been gimme confirm advice , tutoring. K, nd I don deh read cutehector post dem see hw nairaland gals deh trip 4 am.... Abi na classcaptain or na durentt.

Even adaksbullet with him cut and join english sef... Make I no 4get jonaifame22
I deh mad weh I go forget Farano.
Tosyne2much sef follow cause dis thing sef..wit him 10 ways , 7 ways chai na only 1 way I do ooo ...she cum cum
K make I start d tory.., Make una 4 fit chuk am Mouth
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by obiorathesubtle: 3:40pm On Jun 27, 2016
undecided who's responsible for this??

2 Likes

Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:42pm On Jun 27, 2016
[right][/right]

Even jmaxjohn weh been refer me 2 1 dating thread lyk dat...una follow 4 my problem ooo
Una no tell me say d stuffs dem deh work lyk magic...ehn una wicked oooo

See as I jst deh follow dem shema deh rappor any any hw , dem ma sef deh feel me wella ...chai na there my problem start oooo
Assuming say I knw ...chai

Ooooooo y una no tell me na ...

1 Like

Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by druxy(m): 3:44pm On Jun 27, 2016
op abeg you fi gimme your weed make I try am?....ishe e talenu

2 Likes

Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 3:50pm On Jun 27, 2016
Things have really fallen apart in your life. Nigerian economic crises must have jammed you, some bro, kpele
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:52pm On Jun 27, 2016
cry druxy u don try oshogbo nd Sambisa weed b4 ....

Make I smoke small evening own sef ..come wash am down with small burukutu...
Wait make I check my roster....

Chai I don check am oooo..I get nkechi. By 4- 6
Blessing by 8-10. Chai make I deh warm up na

Medunah I never 4get u ooo. When u say make I fix ur own na
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:56pm On Jun 27, 2016
Kingsjohnson no b say u say.
Na my last 5h I use buy 2 wraps of high grade oshogbo weed nd 1 alomo

Rilwayne001..hw economy na?
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:04pm On Jun 27, 2016
Ronald4lif nd izaray I catch una oooo
No peeping ehn

K na my babe , my galfrnd , my ... Hmm she don mmmmm. Chai she don ....

E deh heavy me to talk ooo
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by MrCork: 4:09pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
I no knw if na blessing or curse..
K, if una read my prev. Post nd threads una go notice say I shy. Mystic1 been gimme confirm advice , tutoring. K, nd I don deh read cutehector post dem see hw nairaland gals deh trip 4 am.... Abi na classcaptain or na durentt.

Even adaksbullet with him cut and join english sef... Make I no 4get jonaifame22
I deh mad weh I go forget Farano.

K make I start d tory.., Make una 4 fit chuk am Mouth


..bro did u drink petrol by mistake?(no ofeinse) undecided
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Rilwayne001: 4:14pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
Kingsjohnson no b say u say.
Na my last 5h I use buy 2 wraps of high grade oshogbo weed nd 1 alomo

Rilwayne001..hw economy na?

The economy is tough..

Who be this abegg?
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 4:16pm On Jun 27, 2016
Rilwayne001:


The economy is tough..

Who be this abegg?


Na your grandpa from the oda syd of the world
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by jozee8: 4:17pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
Ronald4lif nd izaray I catch una oooo
No peeping ehn

K na my babe , my galfrnd , my ... Hmm she don mmmmm. Chai she don ....

E deh heavy me to talk ooo
make i help you finish the story, ur girlfrnd don chop beans, i mean she don catch ur penarity grin
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by adaksbullet: 4:19pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
I no knw if na blessing or curse..
K, if una read my prev. Post nd threads una go notice say I shy. Mystic1 been gimme confirm advice , tutoring. K, nd I don deh read cutehector post dem see hw nairaland gals deh trip 4 am.... Abi na classcaptain or na durentt.

Even adaksbullet with him cut and join english sef... Make I no 4get jonaifame22
I deh mad weh I go forget Farano.

K make I start d tory.., Make una 4 fit chuk am Mouth
whot are u sayed
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Rilwayne001: 4:22pm On Jun 27, 2016
KingsJohnson:



Na your grandpa from the oda syd of the world

Ozoakpe' a. K. A oremussanctus?
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 4:28pm On Jun 27, 2016
Rilwayne001:


Ozoakpe' a. K. A oremussanctus?

Wrong number, try again later tongue tongue tongue
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by LordZero(m): 4:32pm On Jun 27, 2016
@op whatever it is that you are high on, don't stop it o, i can see you going places. .. tongue
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:36pm On Jun 27, 2016
Aba lordzero na tru talk u get zero joy ooo
Ah ahya one of u is getting it my galfrnd e haf catching my penarity ah I have chop hot beans and me is nw sweating... Hu will helping me out na...I dunno if I shld beating the ball out. But d ball e haf not be showing yet...
Chai
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:38pm On Jun 27, 2016
Where are all de men with big big oranges on their chesting...Mitope wat ar ur guy b using when u catching d penarity... Cos me am fearin ooo..
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by ronald4lif(m): 4:42pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
Ronald4 lif nd iza
ray I catch una oooo
No peeping ehn

K na my babe , my galfrnd , my ... Hmm she don mmmmm. Chai she don ....

E deh heavy me to talk ooo

Bros, abeg wetin you smoke? grin
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:49pm On Jun 27, 2016
I am gettin 212 views and I having nt getting any alert frm my bankin yet ooo

Ah I am jst staying n my room wit a biggy jumbo oshogboi weed nd me is getting a ring wit my nokia 3310 nd. I am pickin it

Chai wat I am hearing is fearing my beleverment chai
She ar tellin me dat she ar feelin lyk to vomit nd her body is heating.
Lemme smoke some more ..
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by firstking01(m): 4:57pm On Jun 27, 2016
And from here, i give up for the day
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by LordZero(m): 4:59pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
Aba lordzero na tru talk u get zero joy ooo
Ah ahya one of u is getting it my galfrnd e haf catching my penarity ah I have chop hot beans and me is nw sweating... Hu will helping me out na...I dunno if I shld beating the ball out. But d ball e haf not be showing yet...
Chai

Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 5:02pm On Jun 27, 2016
Am wondering n amazement when she ar tell me d thing . Am askin her to doin something
Ama suggestin dat she drinkin 1 bottle of sniper . Nd she ar nt agreeing
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 5:07pm On Jun 27, 2016
I haf buy kill nd dry ..I am wantin to put it n her tea...buh I am askin will it abortin d mother tooo??
Firstking01....ar u needin som quality oshogbo weedin 2
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 6:27pm On Jun 27, 2016
MrCork ayam uncork d wine nd u ar 2 b kill d Cock ..
Wat I do?
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by tosyne2much(m): 10:14pm On Jun 27, 2016
Emzyme:
I no knw if na blessing or curse..
K, if una read my prev. Post nd threads una go notice say I shy. Mystic1 been gimme confirm advice , tutoring. K, nd I don deh read cutehector post dem see hw nairaland gals deh trip 4 am.... Abi na classcaptain or na durentt.

Even adaks.bullet with him cut and join english sef... Make I no 4get jona.ifame22
I deh mad weh I go forget Farano.
Tosyne.2much sef follow cause dis thing sef..wit him 10 ways , 7 ways chai na only 1 way I do ooo ...she cum cum
K make I start d tory.., Make una 4 fit chuk am Mouth
I throway salute baba cool
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Demmzy15(m): 12:41pm On Jun 28, 2016
Rilwayne001:


Ozoakpe' a. K. A oremussanctus?
grin grin grin You don catch am!
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by jmaxjohn(m): 7:00pm On Aug 14, 2016
Emzyme:
[right][/right]

Even jmaxjohn weh been refer me 2 1 dating thread lyk dat...una follow 4 my problem ooo
Una no tell me say d stuffs dem deh work lyk magic...ehn una wicked oooo

See as I jst deh follow dem shema deh rappor any any hw , dem ma sef deh feel me wella ...chai na there my problem start oooo
Assuming say I knw ...chai

Ooooooo y una no tell me na ...


lmao, not been on NL for a while but u got me cracking bro. i been mention sey i don quit that lyf na grin grin grin grin grin cheesy
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by PrincessAnna: 7:14pm On Aug 14, 2016
ronald4lif:


Bros, abeg wetin you smoke? grin
where u hide since?
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by ronald4lif(m): 4:42pm On Aug 15, 2016
PrincessAnna:
where u hide since?

Hide for where? Wey na you I dey find since. sad

Been around, just can't afford footloose moments presently. How you dey? Missed me? wink
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by PrincessAnna: 5:28pm On Aug 15, 2016
ronald4lif:


Hide for where? Wey na you I dey find since. sad

Been around, just can't afford footloose moments presently. How you dey? Missed me? wink
Yesgrin

I dey fine, you?

(1) (2) (Reply)

8 Common Mistakes Men Make When Trying To Coax Their Girlfriends Into Sex / Should I Bleep Her? / I Love Her But Her Brother Warned Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.