Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,177 members, 7,815,123 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 07:45 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Art Of Cunnilingus(MouthAction) (2825 Views)
30-Year-Old Miami Teacher Had Sex, MouthAction With Her Student, 17, In Class / Lagos Girl Offers MouthAction In Exchange For Transport Money, Twitter Nigeria R / Lady Advises Men To Stop Performing MouthAction On Women (video) (2) (3) (4)
The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:00pm On Aug 27, 2016 |
Lobatan! U go see 2million views and just only 6 comments .nairaland girls who una dey deceive? Pretenders!!!!.who dey view am?spirit? |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:10pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:The views are more captivating than the comments. |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:13pm On Aug 27, 2016 |
Love Machine: Bros me tire o,na so dem go dey form 4 nl whereas dem worse pass scorpion nd snake 2geda...."they'l b like john wat did u put inside me,wats dat long tin?,hmmmm,stop,hmmm stop"... 1 Like 1 Share |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by femakins: 10:16pm On Aug 27, 2016 |
Who u EPP? |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:18pm On Aug 27, 2016 |
femakins: Oboy na help no b epp....I help u na no b my thread u dey so?...if nt 4 me who 4 knw u 4 nairaland...I think dat answers u reallll fad*.... |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 10:19pm On Aug 27, 2016 |
Chai my mb
|
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:21pm On Aug 27, 2016 |
Like joke like play , this dastardly act sef don come to stay.... Back in d days we were like ewww, awwww, iyanma.... Issokay! |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:23pm On Aug 27, 2016 |
sinaj: Hahahaaahhahahha sinaj na because of u I start dis thread no let dem ban me ooo,u wan c cunnilingus.cunnilingus kor donatus ni..losl |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:25pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts: Bros na wetin girls like nw oo,esp nl girls cos maority of them are bisexuals and a few have bisexual/lesbo tendency buh live in self denial so I did dis 2 bring em 2 their hidden fantasies |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:27pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:OK, Na u know that one sha |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:30pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts: Oboy I dey tel u smth u dey do like juhjuhjuh,make I gv u names?.. |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:34pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:U no get am, I no dey dis kain level you dey yarn me so, u be boss n pikin wey wan learn suppo dey one Syd dey watch shey u get, so, jaiye lo baba mi |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:38pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts: I dey rake i no wan mention names buh shit happens here,4get all d charade any chick dey pull 4 dis forum I swear offline,hmmmm FREAKS...I dnt kiss nd tell. |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:40pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:Well, what can I Say now? OK, OK! Boredom abi? |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:42pm On Aug 27, 2016 |
Buh dat uniben girl wey dey stay bdpa 4 around 19th street wey dem because of u ban me....u turn me 2 unilag s.u.g wey dem rusticate cos of speaking d truth...u go c oba d new oba... .olivia a.k.a (2nd moniker)f*olinlove. |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 10:44pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:I wan knw who be cunnilingus na |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:46pm On Aug 27, 2016 |
sinaj: Lols. ask kevin hart..come dem say na u dey reign nw 4 nairaland y?.. |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 11:36pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:lol Na who de yarn u dat kind lie |
Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 11:16pm On Aug 31, 2016 |
Sinaj talk tru |
(1) (Reply)
Photos: Afrocandy Is Taking It To Another Level ! / 15 Responses Nigerian Ladies Gives When You Say You Love Them / Shoe Of Life Spotted At A Party---photo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |