Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,560 members, 7,837,151 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:53 PM

- Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / (6472 Views)

/ / I Will Never Call This Girl Again, I Have Deleted Her Digits.... (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: by Charles4075(m): 3:06am On Sep 02, 2016
larabae13:
hehehe the bae really pushed ya button buh nonetheless, I think shez got a crush on you cool grin

Buh why the stories dat touch nah tongue anyways jez keep ya cool nd keep giving the haters what they hate best I.e ignore dem

I forsee you nd the gal on the alter saying your wedding vows nd kissing lyk derez no tomorrow grin grin
Ehhh, who say wetin

Iffa hear pheem from ya mouth dia...

You nor dey wish person well ohhh this girl ooo..

How you go foresee that kind thing na Abeg try backsee am..
Re: by Charles4075(m): 3:07am On Sep 02, 2016

honeygirl17:
What is this one saying?
She is speaking kuvuki language..
Re: by honeygirl17: 3:11am On Sep 02, 2016
Charles4075:
Ehhh, who say wetin

Iffa hear pheem from ya mouth dia...

You nor dey wish person well ohhh this girl ooo..

How you go foresee that kind thing na Abeg try backsee am..She is speaking kuvuki language..
You nor dey sleep?
Re: by Charles4075(m): 3:18am On Sep 02, 2016
honeygirl17:
You nor dey sleep?
No ohhh, I dey do main guard work. Na me dey on duty today cool cool

Oya, which work you dey do? Or na into flying you dey?

Na question I ask ohh, na make I jeje dey my lane.
Re: by honeygirl17: 3:21am On Sep 02, 2016
Charles4075:
No ohhh, I dey do main guard work. Na me dey on duty today cool cool

Oya, which work you dey do? Or na into flying you dey?

Na question I ask ohh, na make I jeje dey my lane.
We jam for air as we both dey fly.
Re: by Charles4075(m): 3:24am On Sep 02, 2016
honeygirl17:
We jam for air as we both dey fly.
No ohhh, I nor dey fly ohhh..

Na express I dey use.. Fast, durable and reliable..

You nor go jam electric pole or mast or even let person barb wire catch you self..

But meeting don close na. Where you come go since

Abi you get another location wa goodies dey? cool cool cool
Re: by honeygirl17: 4:01am On Sep 02, 2016
Charles4075:
No ohhh, I nor dey fly ohhh..

Na express I dey use.. Fast, durable and reliable..

You nor go jam electric pole or mast or even let person barb wire catch you self..

But meeting don close na. Where you come go since

Abi you get another location wa goodies dey? cool cool cool
Go sleep
Re: by Nobody: 8:07am On Sep 02, 2016
I can't stop laughing.

You are one funny guy.grin
Re: by Nobody: 8:18am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 8:22am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 8:26am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 8:35am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 8:44am On Sep 02, 2016

Re: by Donpoker9(m): 9:00am On Sep 02, 2016
op i like ur sense of humor abeg, just ignore she aint worth it...

btw change ur gender bk to M
Re: by Nobody: 9:06am On Sep 02, 2016

2 Likes 1 Share

Re: by Nobody: 9:10am On Sep 02, 2016
iLegend:

If you look around any thread with "Whatsapp" on the title you'll it.
ok my man... Good morning
Re: by Nobody: 9:47am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 10:09am On Sep 02, 2016
I am quite disappointed in you Ilegend. You are good with women but your frame seems weak. For fuccks sake why would you let an unknown girl mess up your head.
Please kindly ignore her from know and stop giving her attention. Stop caring too much about people's opinion you don't give a fucck about. Cheers.
Re: by Donpoker9(m): 11:23am On Sep 02, 2016
iLegend:

I'm Caitlyn Jenner's relative. Tránsgender for now.

shocked shocked shocked shocked shocked shocked

1 Like

Re: by Nobody: 11:36am On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 11:57am On Sep 02, 2016

Re: by demzylahot(m): 12:40pm On Sep 02, 2016
somebody is crushing on iLegend right under my nose
Re: by Donpoker9(m): 1:39pm On Sep 02, 2016
iLegend:

Hihihi! Who's that pregnant and sexy lady? Me likey likey!

Lol dats adaksbullet for u

Re: by Nobody: 2:19pm On Sep 02, 2016

Re: by demzylahot(m): 6:27pm On Sep 02, 2016
iLegend:

crushing? Hmm! As long as Dangoté's truck is not involved in the crushing.
your machine pass dangote truck o
Re: by larabae13(f): 6:46pm On Sep 02, 2016
iLegend:

Hihihi. You need a serious spanking on your cute ass and an erotíc massage.
tell dat to your bae up dia grin grin
Re: by Nobody: 6:48pm On Sep 02, 2016
what?
Re: by larabae13(f): 7:18pm On Sep 02, 2016
Charles4075:
Ehhh, who say wetin

Iffa hear pheem from ya mouth dia...

You nor dey wish person well ohhh this girl ooo..

How you go foresee that kind thing na Abeg try backsee am..
shey u no see sey na crush d gal get for ilegend dat is if she is a girl....she like the attention dat shez getting frm ilegend

She dey do notice me
Re: by Nobody: 8:58pm On Sep 02, 2016

Re: by Nobody: 9:04pm On Sep 02, 2016

Re: by demzylahot(m): 9:37pm On Sep 02, 2016
iLegend:

Oh! My German machine? It's a wonderful gift from God.
she will need it for the next planting season

(1) (2) (3) (Reply)

My Encounter With A Maner-less Hungry Girl. / Reasons Why You Shouldnt Marry A Lady Above 30 / Porn Star Who Spent £380,000 On Plastic Surgery To Become A ‘living Sex ROBOT’

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.