Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,178 members, 7,818,562 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 06:48 PM

How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? - Phones (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? (36213 Views)

How Much Mobile Data Have You Used During Covid-19 Lockdown? / How Much Data Do You Use In A Month? / What Phone Do You Use And How Long Does The Battery Last. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (Reply) (Go Down)

Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 8:03pm On Oct 27, 2016
YOUNGSTUNNA:

Hehehehe.. .you chop cabin biscuits abi you just buy new Closed-paste?

That teeth too big oooooo cheesy cheesy



De way you dey shine dem be like sey Recession never reach your areagrin
ah swear my brother for here recession is 'just a word' na medical line me ah dey whether recession or not people go sick Nd wen dey sick food don ready be dat grin cheesy grin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Dezik58: 8:52pm On Oct 27, 2016
I do double subscription at once
500 for 2G unlimited airtel for 25 days
While 1500 goes to airtel 6gb which works immediately I turn to 3G
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 8:57pm On Oct 27, 2016
LoveJesus87:
ah swear my brother for here recession is 'just a word' na medical line me ah dey whether recession or not people go sick Nd wen dey sick food don ready be dat grin cheesy grin

grin grin grin wicked guy.. Your head dey dia.. .


Me sef wan leave IT go start coffin business o... .
Cuz e be like sey people dey queench anyhow these days oo gringrin


We go collaborate gringrin

1 Like

Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Rick9(m): 9:56pm On Oct 27, 2016
1GB N600 courtesy powerhq
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 2:26am On Oct 28, 2016
YOUNGSTUNNA:


grin grin grin wicked guy.. Your head dey dia.. .


Me sef wan leave IT go start coffin business o... .
Cuz e be like sey people dey queench anyhow these days oo gringrin


We go collaborate gringrin
Lmao cheesy grin afi coffin business naa grin grin grin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by wheezyoung(m): 12:00pm On Oct 28, 2016
Neimar:
Glo tweak
I nr dey buy card
bros...share abeg
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by shedy03(m): 12:05pm On Oct 28, 2016
Dezik58:
I do double subscription at once
500 for 2G unlimited airtel for 25 days
While 1500 goes to airtel 6gb which works immediately I turn to 3G

so u end up with 10G at 10K, impressive.
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 1:52pm On Oct 28, 2016
LoveJesus87:
Lmao cheesy grin afi coffin business naa grin grin grin
U dey fear? grin grin grin odi kwa very profitable grin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 3:32pm On Oct 28, 2016
YOUNGSTUNNA:

U dey fear? grin grin grin odi kwa very profitable grin
especially for dis recession... E go dey profitable o. Des one wey people dey hang demselves anyhow, maybe me sef go join am wit my biz sef make my ministry move to d permanent site cheesy grin
Ehen abeg u fit teach how ah fit hack WiFi to dey browse for free. E get dis huge lafarge cement company in my side wey dey get correct wifi. Na password be d problem abeg help me grin des ones their sub no fit finish lailai grin cheesy
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 4:52pm On Oct 28, 2016
LoveJesus87:
especially for dis recession... E go dey profitable o. Des one wey people dey hang demselves anyhow, maybe me sef go join am wit my biz sef make my ministry move to d permanent site cheesy grin
Ehen abeg u fit teach how ah fit hack WiFi to dey browse for free. E get dis huge lafarge cement company in my side wey dey get correct wifi. Na password be d problem abeg help me grin des ones their sub no fit finish lailai grin cheesy

gringrin if hunger never finished person, suicide go do amgringrin I sell at least 20 in a week... Business is moving just finegrin

I no dey like teach person crime o... .
But if you fit bribe me.. .I go rethink am

1 Like

Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 7:05pm On Oct 28, 2016
YOUNGSTUNNA:


gringrin if hunger never finished person, suicide go do amgringrin I sell at least 20 in a week... Business is moving just finegrin

I no dey like teach person crime o... .
But if you fit bribe me.. .I go rethink am
ah, no be crime o crime ke? angry angry do u know how much des rogues are making per day sha abi u no know lafarge? shocked billions upon billions Nd dem no dey pay tax grin so God no go vex. As for d bribe dat one na small thing grin wink
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 9:29pm On Oct 28, 2016
LoveJesus87:
ah, no be crime o crime ke? angry angry do u know how much des rogues are making per day sha abi u no know lafarge? shocked billions upon billions Nd dem no dey pay tax grin so God no go vex. As for d bribe dat one na small thing grin wink
How you take no sey dem no dey pay taxgrin


Anyway...you fit drop your email or contact.. .

Before dem ogas at dey top press B button on our matter
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 10:01pm On Oct 28, 2016
YOUNGSTUNNA:

How you take no sey dem no dey pay taxgrin


Anyway...you fit drop your email or contact.. .

Before dem ogas at dey top press B button on our matter
Na so o. Make ah quickly drop am. Des people sha. Olatejumichael1987@gmail.com
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 10:12pm On Oct 28, 2016
LoveJesus87:
Na so o. Make ah quickly drop am. Des people sha. Olatejumichael1987@gmail.com

Dem matter don tire me.. ..
Especially that guy with the L letter... Him love B button like sey na him birth right to the press amgrin
Dey guy too like B...that's why boob matter dey hit fp like flashgrin I dey suspect sey him Girlfriend name start with B.. grin

If no be fun wey me Dey have for here.. Make sef for press H buttongrin

1 Like

Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 10:43pm On Oct 28, 2016
YOUNGSTUNNA:


Dem matter don tire me.. ..
Especially that guy with the L letter... Him love B button like sey na him birth right to the press amgrin
Dey guy too like B...that's why boob matter dey hit fp like flashgrin I dey suspect sey him Girlfriend name start with B.. grin

If no be fun wey me Dey have for here.. Make sef for press H buttongrin
ah swear grin e tire person. And dem no go show face for real life make dem chop beta beating, na on top nairaland dey go dey do local champion angry anyways dem Neva ban me before sha,am a good boy cheesy grin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 2:57am On Oct 29, 2016
LoveJesus87:
ah swear grin e tire person. And dem no go show face for real life make dem chop beta beating, na on top nairaland dey go dey do local champion angry anyways dem Neva ban me before sha,am a good boy cheesy grin
The new technology wey I go tell science make dem research na him be INTERNET SLAPPING MACHINE a.k.a ISMgrin nairaland mod own go get extra features I swear... *Slap factory reset* grin
Dat L guy Own go carry prescriptionsgringrin



If I hear say dem Neva press B button on yougringrin
Ur go don reach hundred sefgrin

Those guys dey press that button on anyone.. .even for just viewing some threadgringrin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by LoveJesus87(m): 8:23am On Oct 29, 2016
YOUNGSTUNNA:

The new technology wey I go tell science make dem research na him be INTERNET SLAPPING MACHINE a.k.a ISMgrin nairaland mod own go get extra features I swear... *Slap factory reset* grin
Dat L guy Own go carry prescriptionsgringrin



If I hear say dem Neva press B button on yougringrin
Ur go don reach hundred sefgrin

Those guys dey press that button on anyone.. .even for just viewing some threadgringrin
buhahahahahahahahahahaha grin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Nobody: 4:02pm On Oct 29, 2016
LoveJesus87:
buhahahahahahahahahahaha grin
You dey laugh? I no sey you go support me on this onegringrin
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by bobojoshua(m): 7:59pm On Oct 29, 2016
shedy03:
its available for use only weekends(Saturday&sunday). works on everything on phone, mifi, etc. just have 100 in ur account and dial *474*1# and enjoy.
Re: How Much Mobile Data Do You Use And What Do You Pay For It? by Reeberry: 3:50am On Oct 31, 2016
project50:
I use mtn 70naira modified simple server.. .5gb per day
How do you do it?

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (Reply)

How To Change Your Whatsapp From A Normal Account To A Business Account / [tutorial] How To Root Tecno D5 And Other Chinese Android 4.o Phones. / What You Never Knew About The Original Creators Of Whatsapp

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.