Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,836 members, 7,817,467 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:47 PM

NL Mods Don Dey Tire Me - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / NL Mods Don Dey Tire Me (439 Views)

Nigerian Girls Done Tire Me / Only Beautiful Girls Should Come In. A Handsome Guy Don Dey Town(pics Attached) / I Think I Have Caught The Attention Of NL Mods (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

NL Mods Don Dey Tire Me by nkemma54(m): 12:45pm On Nov 21, 2016
i am getting real fed-up of nairaland. LadyF abeg what crime i commit for these ppl called mods to misbehave like this? OBTsubtle, EstherFabian, na jmaxjohn holla'in.

Re: NL Mods Don Dey Tire Me by Nobody: 12:47pm On Nov 21, 2016
Who get matches Abeg

1 Like

Re: NL Mods Don Dey Tire Me by nkemma54(m): 12:48pm On Nov 21, 2016
Papikush:
Abeg who get matches?

oga wetin matches wan do my situation nw?
Re: NL Mods Don Dey Tire Me by Nobody: 12:49pm On Nov 21, 2016
nkemma54:


oga wetin matches wan do my situation nw?

Your situation no get solution. Na my own situation I dey find matches for. I wan cook noodles grin
Re: NL Mods Don Dey Tire Me by nkemma54(m): 12:51pm On Nov 21, 2016
Papikush:


Your situation no get solution. Na my own situation I dey find matches for. I wan cook noodles grin

grin grin grin grin grin
Re: NL Mods Don Dey Tire Me by Draei: 12:53pm On Nov 21, 2016

..ahm not understandinq.
Re: NL Mods Don Dey Tire Me by Nobody: 2:41pm On Nov 21, 2016
grin

NL flav for you brah..


How have you been man??

1 Like

(1) (Reply)

Many have received cash award. Read what's going on.. / Why Women Should Consider Dating Younger Men / Advice Please

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.