Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,755 members, 7,824,164 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 01:52 AM

Letter Of Gratitude - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Letter Of Gratitude (3325 Views)

A Letter Of Apology - Forgive Me / Just A Little Way To Show My Fans Gratitude / Name A Country For Each Letter Of Your Name (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Letter Of Gratitude by dingbang(m): 10:33am On Feb 10, 2017
judefcc:
See how u just fall ur hand now cheesy sinz make i disgrace am or make i bone
don't be silly... No b ur mate dey dash 100k... U wey get imaginary 15million u no fit share... People sha.
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 10:33am On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:


My one and only lalaosky tongue
Missed you kiss
Mehn see cold for here .. terrible !
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 10:35am On Feb 10, 2017
Berbierklaus:

Aunty epp me embarassed

SINZ you don see am?
Lol abi nah u we supposebegdash methat limited
Re: Letter Of Gratitude by kullozone(m): 10:41am On Feb 10, 2017
Can't you guys take this boring convo somewhere else?
Wetin dey worry una
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 10:42am On Feb 10, 2017
Bumbae1:
Lol abi nah u we supposebegdash methat limited
Lmao gringrin
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 11:35am On Feb 10, 2017
Bumbae1:

Missed you kiss
Mehn see cold for here .. terrible !

Missed you too like luminouz dey miss garri tongue cheesy

It's very cold here too!
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 11:35am On Feb 10, 2017
FTbomb shocked
Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 11:41am On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:
FTbomb shocked
turkey angry
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 11:50am On Feb 10, 2017
judefcc:
See how u just fall ur hand now cheesy sin.z make i disgrace am or make i bone

Baba abeg leave matter for Mathias. grin
Re: Letter Of Gratitude by luminouz(m): 11:50am On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:


Missed you too like luminouz dey miss garri tongue cheesy

It's very cold here too!
Must u use my name when u dey play romeo n Juliet?
This guy...I dey suspect u! Na every babe I like u dey like ni? I will organise some hard core rap on top ya head if u no leave my babes alone ooooo! grin cheesy


Mrtolotolo.....shey u no go EPP me too......ur guy needs money.......reply ASAP...... grin
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 11:51am On Feb 10, 2017
Berbierklaus:
Aunty epp me embarassed
SINZ you don see am?
Nope!
Just send me directly via whatsapp with that same number.
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 12:04pm On Feb 10, 2017
Bumbae1 I don taya to sit down for bank o. Send me the pounds now or I die! sad
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:18pm On Feb 10, 2017
FTbomb:
turkey angry

Where have you been angry
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:20pm On Feb 10, 2017
luminouz:

Must u use my name when u dey play romeo n Juliet?
This guy...I dey suspect u! Na every babe I like u dey like ni? I will organise some hard core rap on top ya head if u no leave my babes alone ooooo! grin cheesy


Mrtolotolo.....shey u no go EPP me too......ur guy needs money.......reply ASAP...... grin

Hian!

Your babes ke angry
How can my lalaosky be your babe
Luminouz mind yaself o angry angry

Oga mmm don chop my money o cry cry
Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 12:29pm On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:


Where have you been angry
i've been where i've always been. will resume work on monday. how you na?
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:54pm On Feb 10, 2017
FTbomb:
i've been where i've always been. will resume work on monday. how you na?

I dey o..
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 1:43pm On Feb 10, 2017
SINZ:

Nope!
Just send me directly via whatsapp with that same number.
Oga I change phone,I mentioned you somewhere,lemme know when you are online
Re: Letter Of Gratitude by luminouz(m): 1:44pm On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:


Hian!

Your babes ke angry
How can my lalaosky be your babe
Luminouz mind yaself o angry angry

Oga mmm don chop my money o cry cry
Lalaosky ko....lalasticlala ni.......mrtolotolo warn ursef o!

Wetin consign me with mmm wey chop ur moni?
Am special joor! Find ur bros something! This one wey people dey dash out money! I want my SHARE!
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 1:49pm On Feb 10, 2017
Berbierklaus:

Oga I change phone,I mentioned you somewhere,lemme know when you are online

No p, I'll put a call through to you in my own time then. undecided
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 1:54pm On Feb 10, 2017
SINZ:

No p, I'll put a call through to you in my own time then. undecided
Haba,why you dey vex like this na cry
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 1:56pm On Feb 10, 2017
luminouz:

Lalaosky ko....lalasticlala ni.......mrtolotolo warn ursef o!

Wetin consign me with mmm wey chop ur moni?
Am special joor! Find ur bros something! This one wey people dey dash out money! I want my SHARE!

Where dem dash money? Me sef want my own share o.

As you be my brother, you can have all the ladies except vivaciousvivi... Thank you sir..

Brother mi Kunle grin
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 1:59pm On Feb 10, 2017
dingbang:
don't be silly... No b ur mate dey dash 100k... U wey get imaginary 15million u no fit share... People sha.
grin grin
Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 1:59pm On Feb 10, 2017
Mrtolotolo:


I dey o..


back in the days.. grin
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:06pm On Feb 10, 2017
Berbierklaus:
Haba,why you dey vex like this na cry
Don't worry.
Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 2:07pm On Feb 10, 2017
FTbomb:
back in the days.. grin

cheesy
Re: Letter Of Gratitude by EasyMind(m): 2:11pm On Feb 10, 2017
dingbang:
I want to specially thank Nairalanddss for assisting me with the sum of 20thousand NGN.. May God reward you bountifully.. Thank you so much.. I really appreciate.. I also wish to spread the happiness by dashing one person 5k from the money.. Since it's good to share. Drop ur acc numbers... And one person might be lucky.. cool

.
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 2:11pm On Feb 10, 2017
SINZ:

Don't worry.
I just typed it somewhere and took it down again for the second time which kind of wahala is this na,I don't have that your number again
na wa o
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:13pm On Feb 10, 2017
Berbierklaus:

I just typed it somewhere and took it down again for the second time
which kind of wahala is this na,I don't have that your number again

na wa o

You expect me to keep refreshing my browser when you know too well that I'm at work right now, abi?

I've told you not to worry.
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 2:16pm On Feb 10, 2017
SINZ:


You expect me to keep refreshing my browser when you know too well that I'm at work right now, abi?

I've told you not to worry.
Okay ,sorry refresh your browser once more.

e never reach vex na
I just hope say na money you wan give me,with these vex and shakara wey you dey do so.
Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:43pm On Feb 10, 2017
Berbierklaus:

Okay ,sorry refresh your browser once more.

e never reach vex na
I just hope say na money you wan give me,with these vex and shakara wey you dey do so.

My friend wee you keep kwayet!? undecided


Seen smiley
Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 3:22pm On Feb 10, 2017
SINZ:

My friend wee you keep kwayet!? undecided

Seen smiley
undecided

(1) (2) (3) (Reply)

Photo: Give This Stripper A Stage Name! / Ladies,with You Smash Or Pass?(pic) / Can U Accept A Lady You Left As Virgin Before & Now Not a Virgin again??

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.