Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,763 members, 7,824,191 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 04:07 AM

I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup (2767 Views)

Man Gives Lady N2k To Help Him Prepare Egusi Soup, She Did This / Please Help On Masturbation (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:41pm On Jun 20, 2017
Jacksparr0w127:
I go marry next month cheesy cheesy

lolzz
if u marry next month i go shift my own to this month.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 9:43pm On Jun 20, 2017
optional1:

lolzz

if u marry next month i go shift my own to this month.
hahaha why? You think I'm joking?

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:48pm On Jun 20, 2017
Martin0:
na with that small mouth abi another one dey wey we never see?

i still remain for house oh..

Small mouth wey sabi suck petrol..
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:53pm On Jun 20, 2017
Jacksparr0w127:
hahaha why? You think I'm joking?

who you wan decieve me or them
If is next month from your church mind then no more vision2020 for me.

caringguy if jack first us marry we need special mountain prayer section.

Ori oke things oh.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 9:55pm On Jun 20, 2017
optional1:

i still remain for house oh..
Small mouth wey sabi suck petrol..
ahahahahaha asshuwegbe pikin

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Burgerlomo: 9:57pm On Jun 20, 2017
But which kind thread come be this now, me wey dey try to lose weight grin
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 9:59pm On Jun 20, 2017
optional1:

who you wan decieve me or them
If is next month from your church mind then no more vision2020 for me.

carin.gguy if jack first us marry we need special mountain prayer section.

Ori oke things oh.
Na last November I for marry sef but I been postpone am cheesy cheesy so last last, I go first you marry

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:59pm On Jun 20, 2017
Martin0:
ahahahahaha asshuwegbe pikin

if u no fit write broke english abeg write am for french..
Weytin come be asshuwegbe pikin again?
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 10:06pm On Jun 20, 2017
optional1:

who you wan decieve me or them
If is next month from your church mind then no more vision2020 for me.

caring.guy if jack first us marry we need special mountain prayer section.

Ori oke things oh.
How e wan take happen? Jack nor go fit first us marry...

Infact sef tell ur dad say i dey con pay half of the bride price.

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:09pm On Jun 20, 2017
Jacksparr0w127:
Na last November I for marry sef but I been postpone am cheesy cheesy so last last, I go first you marry

you first me marry grin

Lie lie e no go happen na me go spoil the wedding..
Novermber like that Novermber.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 10:13pm On Jun 20, 2017
optional1:

you first me marry grin

Lie lie e no go happen na me go spoil the wedding..
Novermber like that Novermber.
Ha! Wetin na? You wan come raise hand for my wedding? Well, thank God say you don talk am now. No IV for you. Venue will be too secret. Lol

You no fit know where the wedding go take place

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:15pm On Jun 20, 2017
Caringguy:
How e wan take happen? Jack nor go fit first us marry...

Infact sef tell ur dad say i dey con pay half of the bride price.

lie lie u no fit pay haff? For weytin u wan disgrace me for public.
I go add the remaining for secret..

Lemme go to their bedroom and disturb them say na this Saturday u and ur people dey come..
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:21pm On Jun 20, 2017
Jacksparr0w127:
Ha! Wetin na? You wan come raise hand for my wedding? Well, thank God say you don talk am now. No IV for you. Venue will be too secret. Lol

You no fit know where the wedding go take place

na so u fear reach? So person no fit play with u again?

Na joke i dey nah, abeg make the IV reach our side sharp sharp so we go fit start dry fasting before the wedding day...

Na me go supply the Chelsea's Fans their aso ebi..
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 10:22pm On Jun 20, 2017
optional1:

lie lie u no fit pay haff? For weytin u wan disgrace me for public.
I go add the remaining for secret..

Lemme go to their bedroom and disturb them say na this Saturday u and ur people dey come..
Thank you my dawlin' kiss

That's why i so much luff you smiley

Check ya pm.

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 10:30pm On Jun 20, 2017
optional1:

na so u fear reach? So person no fit play with u again?

Na joke i dey nah, abeg make the IV reach our side sharp sharp so we go fit start dry fasting before the wedding day...

Na me go supply the Chelsea's Fans their aso ebi..
hahaha prevention is better than cure na. Make I for no go carry last. Walahi, if such thing happen ehn, I go cry o. Hahaha

Na blue wedding I go do o. Everywhere blue. Blue cake, blue suit and blue everything. So all Chelsea fans are welcomed

1 Like 1 Share

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:30pm On Jun 20, 2017
Caringguy:
Thank you my dawlin' kiss
That's why i so much luff you smiley

i roff you die plenty. I fit kill for you.

Done.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:37pm On Jun 20, 2017
Jacksparr0w127:
hahaha prevention is better than cure na. Make I for no go carry last. Walahi, if such thing happen ehn, I go cry o. Hahaha

Na blue wedding I go do o. Everywhere blue. Blue cake, blue suit and blue everything. So all Chelsea fans are welcomed

lolz
abi oh.. Buh tell your pastor not to make that sentence of * if anyone is here bla bla bla* he shouldn't try it oh...

Confirm i go sell the wedding jersey for non Chelsea fans who are coming.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 10:39pm On Jun 20, 2017
optional1:

if u no fit write broke english abeg write am for french..

Weytin come be asshuwegbe pikin again?
hahahahahah if u know eh hmm mehn na one trouser we go put leg
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 10:39pm On Jun 20, 2017
optional1:

lolz
abi oh.. Buh tell your pastor not to make that sentence of * if anyone is here bla bla bla* he shouldn't try it oh...

Confirm i go sell the wedding jersey for non Chelsea fans who are coming.
hahaha I go tell am. Make bad belle people for no go raise hand. Especially exs'

You na real marketer. You go sell plenty money. I trust you. Hehehe

1 Like 1 Share

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 4:51am On Jun 21, 2017
Caringguy:
Waiting i wan use take collect the loan
Use your ballz as collateral grin
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:40pm On Jun 21, 2017
Martin0:
hahahahahah if u know eh hmm mehn na one trouser we go put leg

lolzzz

guy i no nor am? Whats d meaning biko.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:47pm On Jun 21, 2017
Jacksparr0w127:
hahaha I go tell am. Make bad belle people for no go raise hand. Especially exs'

You na real marketer. You go sell plenty money. I trust you. Hehehe

that's why i love my Church we no dey announce am again. It haff tey we do dat...

Lemme know when the aso ebi is ready.
Na d work wey we dey do.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Nobody: 1:47pm On Jun 21, 2017
Nma27:
Use your ballz as collateral grin
And that's not funny undecided
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 1:49pm On Jun 21, 2017
optional1:

lolzzz

guy i no nor am? Whats d meaning biko.
I nor know say u don be Rv sister ooo

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:53pm On Jun 21, 2017
Martin0:
I nor know say u don be Rv sister ooo

u nor know since

well not too late to know.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 3:01pm On Jun 21, 2017
optional1:

u nor know since

well not too late to know.
see mouth iffa slap that ya tongue ooo,tell me more,so na so u just con take carry ya body go give God back abi,weitin God say make man take they relax na u wan carry am go back wa na ooo

1 Like

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 6:57pm On Jun 21, 2017
Martin0:
see mouth iffa slap that ya tongue ooo,tell me more,so na so u just con take carry ya body go give God back abi,weitin God say make man take they relax na u wan carry am go back wa na ooo

Lolz
Graduation na this month self.
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 7:18pm On Jun 21, 2017
optional1:

Lolz Graduation na this month self.
hahahahahaha come Chicken wey run away from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. You can't run away from your Destiny

Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 8:05pm On Jun 21, 2017
Martin0:
hahahahahaha come Chicken wey run away from Borno go Ibadan go
still end up inside pot of soup. You can't run away
from your Destiny

Lolz that's my destiny nah
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by Martin0(m): 9:52am On Jun 22, 2017
optional1:

Lolz that's my destiny nah
ok na,don talk my own finish
Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:07am On Jun 22, 2017
Martin0:
ok na,don talk my own finish
weytin u talk

(1) (2) (3) (Reply)

Banky W And His Wife Doing It In A Car Can You Imagine This Guy / Should I Confront Her Or Let It Be / Couple Attempting To Take A Plane Selfie Mid-air Accidentally Films A Sex Tape

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.