Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,853 members, 7,956,198 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 07:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (60645 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:18pm On Jan 30, 2010 |
dem white pass snow sef. i no get word to tell u how d tin de totori my bodi |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Qiana(f): 8:05pm On Jan 30, 2010 |
bodi don dey do u tinitini becoz of white teeth |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:09am On Jan 31, 2010 |
teeth wey get holes pass ojuelegba road |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 3:35am On Jan 31, 2010 |
Road wey go my house do dey kanmpe |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by DeepSoul(f): 12:36pm On Jan 31, 2010 |
Kanmpe na yeye word |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by eleshin(m): 12:59pm On Jan 31, 2010 |
word wey u dey yarn badly na im den dey call okpata. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 8:34pm On Jan 31, 2010 |
Okpata na anoda way of telling persin say e dey yarn dust |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kokonets(m): 11:02pm On Jan 31, 2010 |
Dust na too much sand way dey for air |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:48am On Feb 01, 2010 |
air we dey smell like pikin poooooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by patwhizkid(f): 7:57am On Feb 02, 2010 |
why yu spell poo like dat na? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kokonets(m): 8:03am On Feb 02, 2010 |
Na wetin make u derail thread be dat? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by patwhizkid(f): 6:15pm On Feb 02, 2010 |
dat 1 na wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 2:47am On Feb 03, 2010 |
Wetin!! na who turrn ma Patwhizkid 2 male |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:11pm On Feb 03, 2010 |
male ko, she-male ni, me i been dy think say she be 'IT' sef , abi i dy misyarn |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by patwhizkid(f): 10:04pm On Feb 03, 2010 |
Misyarn abi? Yes na, yu don craze sef. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 12:00pm On Feb 05, 2010 |
Sef even na so me too I tink |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by lysaa(f): 12:32pm On Feb 05, 2010 |
tink am well because i go come ask u wetin u gain. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 1:02pm On Feb 05, 2010 |
Gain for inside which one again? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by lysaa(f): 1:16pm On Feb 05, 2010 |
again na gain wen get a before am. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KalEl3: 2:11pm On Feb 05, 2010 |
Am you dey talk or A.m? Anyhow, HOW UNA DEY? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 2:54pm On Feb 05, 2010 |
Dey kanmpe u nko? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by dani1luv: 3:27pm On Feb 05, 2010 |
nko? I no sabi that english |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kokonets(m): 3:32pm On Feb 05, 2010 |
English na english all join |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by LordReed(m): 4:04pm On Feb 05, 2010 |
Join us dey yarn pidgin no b english we con talk for here |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 5:14pm On Feb 05, 2010 |
Here i don come again, another weekend don land, oya make we jolly dey go |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by elowa: 5:42pm On Feb 05, 2010 |
go brush dat ur dirty teeth jor |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by soreola(f): 6:01pm On Feb 05, 2010 |
jor how one fit start sentence with that?? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:16pm On Feb 05, 2010 |
That one simple na, abi u be jjc . @ elowa, e be like say craze dey worry u, i tell u say i neva brush, u no see how my teeth dey shine . Jealousy go quench |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:16pm On Feb 05, 2010 |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 11:07am On Feb 07, 2010 |
u wan lick somtin? hapi sunday! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:47am On Feb 07, 2010 |
Sunday happi to u too! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 11:49am On Feb 07, 2010 |
too many times i don luk 4 yu tire, wey u dsappear go since na? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)
If You Were Stuck On An Island With / State One Thing You Don't Like About The User Above You / This Riddle Would Really Test Your Intelligence,can You Crack This
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |