Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,487 members, 7,954,877 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:33 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (60623 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 5:38pm On Feb 13, 2010 |
kampe wt ur bobo i blv.make una de joli de go,notin do u! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 5:53pm On Feb 13, 2010 |
U sef na wa o. I dey kampe no be say i dey wit any bobo 4 hia. Ok i dey fine. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 5:57pm On Feb 13, 2010 |
fine boy no pimple de luk 4u,nella |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:00pm On Feb 13, 2010 |
Nella na my name, lol who be dat one |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:02pm On Feb 13, 2010 |
One of dem bobos wey head correct, con stand ful ground join |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:06pm On Feb 13, 2010 |
Join me knack me tori, my ears don standa, tell me more |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:08pm On Feb 13, 2010 |
More tori go cost u smal change o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:15pm On Feb 13, 2010 |
O ya jare, notin do u, u be my person, abi na lie i talk |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:20pm On Feb 13, 2010 |
talk wey de go round b say d bobo de run tins big tym 4 presidency |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:29pm On Feb 13, 2010 |
Presidency ke. Wetin dey do u sef, dis half half yarn wey u dey yarn sef i no just understand |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 6:32pm On Feb 13, 2010 |
understand naw.i say d bobo wey de eye u na big boy 4 presidency.u grab? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:35pm On Feb 13, 2010 |
Grab wetin? I go grab wen u tell me who be the bobo. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 11:07am On Feb 14, 2010 |
bobo wan yan wt yu himsef, make i clear comot 4 road |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:12am On Feb 14, 2010 |
Road clear jor, make i hear word |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by MaiSuya(m): 2:45pm On Feb 14, 2010 |
word na wetin dey enuf for the wise |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by elowa: 6:53am On Feb 16, 2010 |
wise talk there mai suya |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Chykason(m): 7:28am On Feb 16, 2010 |
na who be de maga hia sef? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:48am On Feb 16, 2010 |
Sef who be dis one u miss road, u no fit read |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Chykason(m): 12:20pm On Feb 16, 2010 |
Read, read, read. . . Na so so person go de read. . .i get it. . .i wan see wetin d poster below go yarn |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 1:41pm On Feb 16, 2010 |
Yarn dey go, u fit yarn anything, even if e no make sense. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by elowa: 6:42am On Feb 17, 2010 |
sense no dey important? so make we just dey yarn anyhow |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by kokonets(m): 8:52am On Feb 17, 2010 |
Anyhow make we dey yarn as long as we dey grab make we carry go |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 1:15pm On Feb 17, 2010 |
go back to where u're coming from |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 1:31pm On Feb 17, 2010 |
^ ^ from where u come, Abbey, u miss road, lol, u need direction, abi u sef no fit read |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 1:52pm On Feb 17, 2010 |
Read wetin i write weller na, y u come dey shout like dis |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 2:18pm On Feb 17, 2010 |
dis one pass me o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 2:42pm On Feb 17, 2010 |
o gbele o, wich kin tin be dis one now, yawa! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 2:48pm On Feb 17, 2010 |
yawa no dey. ow u dey hansome bobo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 2:49pm On Feb 17, 2010 |
bobo dey where u abandon am, u no do well ooooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 3:09pm On Feb 17, 2010 |
ooooo u no board d ship ni abi u no sabi wen captain shout say 'all aboard' I no fit abandon u naw |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 3:13pm On Feb 17, 2010 |
naw ke? wen u fashi 4 NL me without any pre-alarm nko! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by ravenzord(m): 3:15pm On Feb 17, 2010 |
Nkwobi and Isiewu na im carry am comot . |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)
If You Were Stuck On An Island With / State One Thing You Don't Like About The User Above You / This Riddle Would Really Test Your Intelligence,can You Crack This
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |