Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,534 members, 7,819,915 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:32 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (57955 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:58pm On Feb 17, 2010
Comot for hia jor, see ur big teeth like nkwobi and isiewu, longathroat cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 4:02pm On Feb 17, 2010
longathroat? wetin dat one resemble shocked
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:20pm On Feb 17, 2010
Resemble nothing. Longathroat na person wey anything him eye see d mouth go want am, lol, person wey no dey use eyes see better thing cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 5:35pm On Feb 17, 2010
ting? wey d ting be? i wan see
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:26pm On Feb 17, 2010
See ya mouth, if u wan see am bring mirrow look, d tin dey ya throat see as d tin long, longthroat angry lipsrsealed tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:45pm On Feb 17, 2010
longthroat, i get am shocked u see am fa shocked shocked anyway dem talk say na u i resemble cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:11am On Feb 18, 2010
Resemble who? Chineke me, olodumare make una help me come see dis eran igbe lol grin grin she talk say dem talk say she resemble me shocked shocked shocked. My throat neva reach dat level sha cheesy tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 12:29am On Feb 18, 2010
sha, make u know say na eran igbe fit know anoder eran igbe grin so make u no begin describe ya self 4 hia grin tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:36am On Feb 18, 2010
Hia me wella eh. LWKMD, i can't fit laugh grin grin grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 10:25am On Feb 18, 2010
laugh wan kill me o cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 5:51pm On Feb 18, 2010
r231:

laugh wan kill me o cheesy
which kain yeye word u use to end dis ur yeye statement so grin

@Topic
O boy wetin dey happen? grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 8:46pm On Feb 18, 2010
happen no dey house grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:31pm On Feb 18, 2010
Houseboy don enter house cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 11:43am On Feb 19, 2010
house dey on fire grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:54am On Feb 19, 2010
Fire ke? Oga madam no dey.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mykali(m): 2:12pm On Feb 19, 2010
dey for wia?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 2:22pm On Feb 19, 2010
wia i go come c boli and epa chop!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by lysaa(f): 2:37pm On Feb 19, 2010
Chop n quench na somebodi papa name o
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 2:56pm On Feb 19, 2010
o gurl e don tey wey i c u last where u go?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:46pm On Feb 19, 2010
go bring am come abeg
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Abbeycity4(f): 5:00pm On Feb 19, 2010
abeg help me wit dat pant shocked grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 8:24pm On Feb 19, 2010
pant ke grin cheesy cheesy oya bring your yansh grin cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 8:41pm On Feb 19, 2010
[size=13pt]me sef go join wink[/size]
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 7:21am On Feb 20, 2010
join? wetin u wan join? pant or yansh tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 9:40am On Feb 20, 2010
[size=13pt]join dem put ya head for the pant na tongue[/size]
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 11:57am On Feb 20, 2010
googles:

[size=13pt]me sef go join  wink[/size]


googles:

[size=13pt]join dem put ya head for the pant na  tongue[/size]


you have to use the last word
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:54pm On Feb 20, 2010
na ds heat wan woundjure pesin 4 here
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 2:04pm On Feb 20, 2010
[size=13pt]here be ya house ?[/size]
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 2:17pm On Feb 20, 2010
house wey u sell to maga don fall down
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 3:07pm On Feb 20, 2010
[size=13pt]down the drink make we go sharp-sharp[/size]
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by whitesturd(f): 4:07pm On Feb 20, 2010
sharp sharp i tell the guy say make e commot say i no dey do
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 4:32pm On Feb 20, 2010
do wetin na ?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)

3words Per Post: Part 2a / 1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / If You Were Stuck On An Island With

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.