Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,703 members, 7,813,321 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 10:47 AM

How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy (775 Views)

Men Are Afraid To Toast Me Because Of My Uniform -female Army / Hot Naija Babe Flaunts Her Nipples And Curvy Backside In Sexy Lingerie (photos) / Dating A Broke Guy Is Not A Guarantee He Will Marry You When He Becomes Rich (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(m): 6:26pm On Jul 05, 2017
Plizzzzzzz first of all no body should throway insut for me cos I open chat last time people insut me cos dey lack home brought up good way so

First again I wil drop advice to my guys cos naija guys don sufer for babe hand see the advice below.

1. Baffup clean and fine boy method plizzz is importnt
2. Tell her she fine n look rich
3. Always call her always coz girl like
4. No send her credit coz dis one is like u are tellim am say u get money wel wel
4. Always form busy say u at work

Plizzzzzzzz add your
Lasticala
Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Yeligray(m): 6:28pm On Jul 05, 2017
Always go to church
Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Arthurwinner(m): 6:30pm On Jul 05, 2017
boy don't smoke more Dan ur head gon carry

2 Likes

Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(m): 6:43pm On Jul 05, 2017
Arthurwinner:
boy don't smoke more Dan ur head gon carry
I tel u say no imsut abi u are don't have sence
Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by herlarho(m): 7:11pm On Jul 05, 2017
always smoke osogbo weed..........













mumu............
Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(m): 7:31pm On Jul 05, 2017
herlarho:
i always smoke osogbo weed..........














Na y my frends cal me mumu............
Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Arthurwinner(m): 7:45pm On Jul 05, 2017
konjinus:
I tel u say no imsut abi u are don't have sence

keep disgracing ur self publicly....c grammar

(1) (Reply)

Native Doctor Who Buys Used Condoms From Prostitute Dies During Sex Romp / I Found Out Why Orgasm Feels So Good. Interesting... / What Can Turn You Off From Your Opposite Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.