Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,589 members, 7,827,217 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 08:59 AM

Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni (446 Views)

Shiites Kill Usman Umar Belel, Deputy Commissioner Of Police (Photo) / Asuquo Ekpenyong: Meet Nela Duke's Husband-To-Be & Commissioner In Cross River / Fatai Owoseni Controls Traffic In Ikorodu (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni by easrael(f): 5:56pm On Aug 30, 2017
Commissioner of Police for Lagos State, Mr Fatai Oweseni, on Wednesday don talk say make people no mind all the news wey people dey carry tori say dem don choose another commissioner for Lagos.

He talk say hin no dey aware of any appointment of a new commissioner of police for Lagos State.
Owoseni tell news people wey come hin office for ikeja say hin never get any directive concerning a new police commissioner of police for the state.
“If our Oga at the top tell us anything, we go tell una.” Owoseni tell news people.
The reason why hin dey talk dis na because of the tori wey some news people carry today say dem don sack am.
The news people con even talk say dem don appoint Ibrahim Idris as new commissioner of police for Lagos State and the thing vex am.
Na for one conference for Lagos State University Teaching Hospital where dem dey talk about security challenges in health institutions he talk dis thing.

Source: https://pidginblog.ng/2017/08/30/na-still-commissioner-police-lagos-owoseni/
Re: Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni by PehaKaso: 6:07pm On Aug 30, 2017
Na so?
Re: Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni by ojun50(m): 6:20pm On Aug 30, 2017
If them like make them put buhari self ko concern eh mi
Re: Na Me Still Be Commissioner Of Police For Lagos – Owoseni by Mynd44: 6:28pm On Aug 30, 2017

(1)

Redeeming The Yoruba Identity - The Nigerian Political Project / Reuben Abati: Mama Taraba And The APC Crisis / Nigerians Wait For Direction - Reno Omokri React As Buhari Plan To Travel

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.