Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,520 members, 7,843,596 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 08:32 AM

My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! (857 Views)

I Found Out Girlfriend Had S*x With My Married Uncle. / My Married Ex Pestering Me For Sex / I'm Still Communicating With My Married EX (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 5:29pm On Sep 20, 2017
Una wehdone o.. Ds mata tire me gan. I saw ds babe newly in our area.. D girl na chick. So i had approached her even we went on a date last sunday. So this week na finish i wan finish work..

But me sef com dey suspect say my uncle like d girl. To my greatest surprise as e start motor comot i gv am time.. Small time i folo m for bk. Only for me to see say na my babe ds man go block for road. I jst bone pass dem.

Wetin tire me b say, why al ds married men no go leave dese girls for us. Ok i buy d girl som tinz for date as a young boy wen i b still box m som change. Ds man na base on say e money long pass my own go fit gv am wetin she neva see for her life in terms of money.

Abeg hw i wan take treat ds matter... I love d shima.
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by BlackDBagba: 5:30pm On Sep 20, 2017
grin
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:34pm On Sep 20, 2017
Grow a nose mustache and kill your uncle..

1 Like

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by TreasuredLeidy(f): 5:36pm On Sep 20, 2017
Go tell him wife wink

1 Like

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 5:36pm On Sep 20, 2017
obiorathesubtle:

Grow a nose mustache and kill your uncle..

Lol... I neva old na... D man sef no b old man.. Infact dos girls go think say na youth

1 Like

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by taylor88(m): 5:36pm On Sep 20, 2017
Is his wife alive




Then do the needful
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Slayer2: 5:36pm On Sep 20, 2017
Jazz the babe


grin
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by IamLEGEND1: 5:37pm On Sep 20, 2017
obiorathesubtle:

Grow a nose mustache and kill your uncle..
HAIL! HITLER!

1 Like

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:37pm On Sep 20, 2017
ChopBellefull:


Lol... I neva old na... D man sef no b old man.. Infact dos girls go think say na youth



Okay if you don't want to kill him, make him a vegetable..
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:41pm On Sep 20, 2017
IamLEGEND1:
HAIL! HITLER!



grin

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 5:42pm On Sep 20, 2017
taylor88:
Is his wife alive




Then do the needful

Dat one na long thing o.. D woman can't even do anything. D man fit pursue am go e papa hauz. Buh guys i no gat lose ds fight o.. Mk una throw in ideas na.. Wat again can beat money
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by taylor88(m): 5:45pm On Sep 20, 2017
ChopBellefull:


Dat one na long thing o.. D woman can't even do anything. D man fit pursue am go e papa hauz. Buh guys i no gat lose ds fight o.. Mk una throw in ideas na.. Wat again can beat money

Who's advising u to report him to his wife




Dude fvck the hell out of her
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by abelprice(m): 5:46pm On Sep 20, 2017
Cut your share mk you leave her for your uncle if she 1 go... speaking out of experience... cos very soon your uncle fitt change am for u.. undecided....
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 5:48pm On Sep 20, 2017
taylor88:


Who's advising u to report him to his wife




Dude fvck the hell out of her

Lol.. Ds guy o bad gan oo.. I think na nw i need hooklover to teach me married women skill on ds.. grin

1 Like

Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 5:50pm On Sep 20, 2017
abelprice:
Cut your share mk you leave her for your uncle if she 1 go... speaking out of experience... cos very soon your uncle fitt change am for u.. undecided....


I go talk d story tomorrow, coz i go must chop.. Girls cnt be trusted.
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 5:53pm On Sep 20, 2017
men don't respect their matrimonial status anymore..always chasing after young girls with their protruding belly..yuck!!

God please help me not to marry this kind of man.
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(m): 6:10pm On Sep 20, 2017
sekxy:
men don't respect their matrimonial status anymore..always chasing after young girls with their protruding belly..yuck!!

God please help me not to marry this kind of man.

Ds one ehn... E does his own codedly, na only me knw for ds hauz. I actually travelled here for som business iss. I hv been here for 3 mnths.. Bt in ds 3 mnths my eyes has seen my spinal cord lipsrsealed
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 6:15pm On Sep 20, 2017
ChopBellefull:


Ds one ehn... E does his own codedly, na only me knw for ds hauz. I actually travelled here for som business iss. I hv been here for 3 mnths.. Bt in ds 3 mnths my eyes has seen my spinal cord lipsrsealed
chai.make em no give em wife std
Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 7:35pm On Sep 20, 2017
Married men can pursue young girls for Africa. Too bad. I don't know what they are looking for that their wife don't have.

(1) (Reply)

Do I Really Need Help? / Why Women Always Friend Zone You : 9 Reasons / Fact Poor Men Has Power For Sex More Than Rich People

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.