Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,098 members, 7,828,837 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 02:51 PM

I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... (930 Views)

Help!!! I Was Scammed Today. Can I Get The Money Back? / Men Of Today... Can You Overcome LUSTING?? / A Nairalander Just Proposed, Show Some Love Guys (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion: 4:25pm On Dec 09, 2017
dear nairalanders, today is my day help me celebrate, I am expecting gifts o plenty plenty or card 0.7.0.3.2.0.2.9.6.4.7
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by dayleke: 10:22am On Dec 11, 2017
Viserion:
dear nairalanders, today is my day help me celebrate, I am expecting gifts o plenty plenty or card 0.7.0.3.2.0.2.9.6.4.7 ecobank 3061081118

See as people just dey waka pass na,
Greetings sef ,dem no greet...
NLers no send you o....
Se na true yesterday na ur bafday?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion: 8:08pm On Dec 11, 2017
dayleke:

See as people just dey waka pass na, Greetings sef ,dem no greet... NLers no send you o.... Se na true yesterday na ur bafday?
yes o anything for me?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 9:21pm On Dec 11, 2017
Viserion:
dear nairalanders, today is my day help me celebrate, I am expecting gifts o plenty plenty or card 0.7.0.3.2.0.2.9.6.4.7 ecobank 3061081118

Check ur account, u don receive the alert?

1 Like

Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion: 10:52pm On Dec 11, 2017
deafeyez:


Check ur account, u don receive the alert?
no sir I haven't, I you for real?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by habsydiamond(m): 11:18pm On Dec 11, 2017
wetin do u first.....people dey out there wey them conditions worse wey even need money more than u wey no see.. celebrate Ur day anyhow e come with the little u have. God will surely favour u b4 Ur next birthday....

2 Likes

Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Gofwane(m): 3:44am On Dec 12, 2017
dayleke:


See as people just dey waka pass na,
Greetings sef ,dem no greet...
NLers no send you o....
Se na true yesterday na ur bafday?
before nko? Wetin you want us to do? How i go dash a male, with him big bura my money when i no be gay?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by dayleke: 7:11am On Dec 12, 2017
Gofwane:
before nko? Wetin you want us to do? How i go dash a male, with him big bura my money when i no be gay?

Hey Bros!!!
Bro!!
How u know say he be male fa?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 11:23am On Dec 12, 2017
Viserion:
no sir I haven't, I you for real?
Na which kind question be dat.
Trying to insult me?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion: 2:13pm On Dec 12, 2017
deafeyez:

Na which kind question be dat.
Trying to insult me?
why you getting all puffed up
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 8:56pm On Dec 13, 2017
Viserion:
why you getting all puffed up


Before nko?
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Nobody: 9:00pm On Dec 13, 2017
Happy birthday in arrears.
Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion: 10:49pm On Dec 13, 2017
deafeyez:


Before nko?
Abeg swerve...

(1) (Reply)

. / Nigerian Couple Shared Photos Why Husbands Should Assist Their Wives Domesticall / What Is Wrong With Some Girls????

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.