Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,246 members, 7,822,272 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 09:15 AM

Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach (1013 Views)

Girl Friend Has Been Saving Sperm For Two Months Now In A Bottle With No Reason / #BottleCapCallenge: Ammydebby Opens Bottle With Her Chest / #BottleCapChallenge: Lady Opens A Bottle With Her Chest, Gets Hailed (Pix) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by toriweymeksense: 5:48pm On Jan 06, 2018
One person for Facebook, Keneci Taylor share wetin her eyes see for Beach wey she go.

According to Taylor, she see Picture of one man wey dem tie for inside red bottle with Juju take tie im destiny, Though nobody know the man name..
She write:

Na so some people dey wicked look wetin beach water carry come out, people need to dey careful of some people for this world.

see all people comment

source:http://www.finalgist.com/blog/picture-of-man-wey-dem-tie-for-red-bottle-with-juju

Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by Nobody: 5:49pm On Jan 06, 2018
And the man will be some where feeling sorry for him self now
Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by Nobody: 5:53pm On Jan 06, 2018
Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by Gofwane(m): 7:00pm On Jan 06, 2018
Mhmm... this is scary grin
Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by YoungDaNaval(m): 8:15pm On Jan 06, 2018
Looks like seun
Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by rapfezy: 10:16pm On Jan 06, 2018
This one don miss him blessing.2018 go better for am
Re: Picture Of Man Wey Dem Tie For Bottle With Juju, Dey See The Bottle For Beach by Nobody: 10:29pm On Jan 06, 2018
Jhuxt break the bottle n release the man

(1) (Reply)

Sex Doll Business Offers A 'Try Before You Buy' Scheme / Iamj Is The Most Foolish Person Ever.. / Sex & Masturbation During Pregnancy – What You Should Know

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.