Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,128 members, 7,811,185 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 05:34 AM

Face Me I Face U - Jokes Etc (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Face Me I Face U (13408 Views)

5 People You’ll Meet In A Face Me I Face You House In Lagos / People You Will Meet When Moving To "Face Me I Face You" / Compilation Of Funny Notes Sent Among "oyibo" "face Me I Face You" Neighbors (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (16) (Reply) (Go Down)

Re: Face Me I Face U by dani1luv: 5:00pm On Jun 04, 2010
hector 14 children(2 set of quadruplet and 3 set of twins) dey poo around the compound and all of them get diarrhoea. . . , . . , abeg make una chase am away
Na quotation be this grin
You nor evn hia say the former house he park commot 4rm, him give the landlady Gonorrhea plus syphilis grin . .You dun entr this guy apartment b4. .kai grin
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 5:03pm On Jun 04, 2010
hmnmn, u guys r keeping it real.
kip up d gud work wink
Re: Face Me I Face U by Ben13: 5:08pm On Jun 04, 2010
gidson12:

hector 14 children(2 set of quadruplet and 3 set of twins) dey poo around the compound and all of them get diarrhoea. . . , . . grin, abeg make una chase am away
I no fit laff. . . like tenant, like landlord. grin
Re: Face Me I Face U by Pharoh: 6:40pm On Jun 04, 2010
Chai na owl many suns and doll-ta's  my land  lawd to be get self?  tongue

Ben i will be there soon.  cool
Re: Face Me I Face U by Ben13: 6:58pm On Jun 04, 2010
hehehe. . . .Dani don marry? cheesy
That guy get dream of becoming a priest. Till now, 75yrs, dream never come thru.
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 7:14pm On Jun 04, 2010
^^Pharaoh at least you tempt Jesus small and u take style cram bible. .
Abeg helep me tell bene say Jesus nor marry 4 bible. .
Upon ow I old pass you; I still be una landlord grin
Re: Face Me I Face U by Ben13: 7:28pm On Jun 04, 2010
Wetin ode dey talk? No roof for this ya yeye compound. All the ladies in this place n o dey gree marry. . .cos of ya juju. Tseeeeeew! I pity for ya tenants sha. cheesy
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:16pm On Jun 04, 2010
Na bricklayers, food and pepper sellers full him house, The first day i stepped into dat compound, i think sey na were dem dey prison yard.

The pikins just dey shi*t for compound any how like goat.
I no wan die na him i run comot before i contact something.

Danni how much u dey charge your tenants per annum for dat kind house?
Re: Face Me I Face U by jokingmary(m): 6:34am On Jun 05, 2010
chai
see how every body come de blast studio

@studio

e be like say you be actor
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 9:10am On Jun 05, 2010
all jokers shd come over Here and rep ds section.
We must not carry last
Re: Face Me I Face U by Ben13: 11:40am On Jun 05, 2010
Tayo, you're doing a good job. . .  wink

Studio CFR:

Na bricklayers, food and pepper sellers full him house,  The first day i stepped into dat compound, i think sey na were dem dey prison yard.

Danni how much u dey charge your tenants per annum for dat kind house?
aaaaaaahhhh! Dani don suffer. oloriburuku landlord. grin
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 11:46am On Jun 05, 2010
Ben-10:

Tayo, you're doing a good job. . .  wink

aaaaaaahhhh! Dani don suffer. oloriburuku landlord. grin

10x, ben.

Dani, who u offend??
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 11:48am On Jun 05, 2010
jokingmary:

chai
see how every body come de blast studio

@studio

e be like say you be actor

no mind dem, them be slow fellaz, and me a go getter, dem come dey biff.

dem too small to hold me down, dem be clown and when i start all of them go bow.

won da'un  grin  grin

tayo_ast:

all jokers shd come over Here and rep ds section.
We must not carry last

my guy u are on your own oh,  as u see me so mehn, i don take off cool
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 11:48am On Jun 05, 2010
Studio CFR:

Na bricklayers, food and pepper sellers full him house, The first day i stepped into dat compound, i think sey na were dem dey prison yard.  
The pikins just dey shi*t for compound any how like goat.
I no wan die na him i run comot before i contact something.

Danni how much u dey charge your tenants per annum for dat kind house?
Idiot and na this same studio dey come my compound dey run paroles 4 the gurls wey dey dia.
As if rommie neva xpose ur secret finish. .unclogging toilet's dat's wat u'r busy doing angry

One bricklayer wey dey live 4 boiz quarter talk say you give him pikin belle angry
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 11:50am On Jun 05, 2010
Ben-10:

Tayo, you're doing a good job. . . wink
aaaaaaahhhh! Dani don suffer. oloriburuku landlord. grin
ewu!! Caretaker you dey fall my hand oh grin
Re: Face Me I Face U by fergie201: 11:53am On Jun 05, 2010
hey, make una com see oh, do u knw u can work frm home and hav 7500 daily typing documents,  i am doing it and it works so i decided to tell u. if u are instested simply text ur email, account number. and agent fee of 1500 mtn card to 08138869029 nothing goes 4 nthing and watch urself making money, via mtn first 5 will be taken
Re: Face Me I Face U by Ben13: 11:54am On Jun 05, 2010
dani1luv:

ewu!! Caretaker you dey fall my hand oh grin
You dey craze ni. . .? grin
who be ya caretaker? No let me set this compound on fire o cheesy
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 11:57am On Jun 05, 2010
dani1luv:

Idiot and na this same studio dey come my compound dey run paroles 4 the gurls wey dey dia.
As if rommie neva xpose your secret finish. .unclogging toilet's dat's wat u'r busy doing angry

One bricklayer wey dey live 4 boiz quarter talk say you give him pikin belle angry

na people like u and rommie dey sweep my compound every morning.

i dey feed people like u and her and una pikin dey depend on my hard earned money to survive.
i pay dia school feez, i buy them designer clothes, i buy dem foot ball and even rain coat wey lazy couple like u and her no fit afford.

yet! una no appreciate and now dis is how u wanna pay me back.

I went to see my doctor the first day i stepped into that your compound cuz with the things wey my body touch for dia irritate me,  make person no go dey look sey all is well dey die slow.

when u don go check up last??
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:10pm On Jun 05, 2010

Kai. .nah pple lyk u suppose end upside prison yard. .
See me see wahala oh. . nor be Dyt comfirm say you be my Asst. Caretaker. .So why the blablasm.
C'mmon studio you cant hide it. .you unclog toilet. .not just toilet buh Soakaway. .c'mmon studio admit it. i promise i wont tell anyone

Apparently my building is one in town cool . .I also built it with my hard earned money. .it's pple like you and ben i gave the property to handle buh instead you were careless with it by bringing thugs into my compound. .Now they misused and turned it to a restroom. .I think its high time I sack you. .buh if I do. .you gat nowia to go. , . cheesy

its also high time I gave hector/tayo quit notice,
Gosh
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:13pm On Jun 05, 2010
Ben-10:

You dey craze ni. . .? grin
who be ya caretaker? No let me set this compound on fire o cheesy

ewu!!(na u teach me dat slang) grin The day you do that. .you go pay me back the loan wey I borrow you. .and that nyt you go sleep 4 cell. .I nor wan disclose the amount oh grin
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:25pm On Jun 05, 2010
dani1luv:

Kai. .nah pple lyk u suppose end upside prison yard. .
See me see wahala oh. . nor be Dyt comfirm say you be my Asst. Caretaker. .So why the blablasm.
C'mmon studio you cant hide it. .you unclog toilet. .not just toilet buh Soakaway. .c'mmon studio admit it. i promise i wont tell anyone

Apparently my building is one in town cool . .I also built it with my hard earned money. .it's pple like you and ben i gave the property to handle buh instead you were careless with it by bringing thugs into my compound. .Now they misused and turned it to a restroom. .I think its high time I sack you. .buh if I do. .you gat nowia to go. , . cheesy

its also high time I gave hector/tayo quit notice,
Gosh

Me?

your caretaker for face me i face you house??   Insult!

my guy i no be hungry man like you and  na people of your level dey work under me.
i pay dem salaries,

those guyz u saw me with no be touts, dem be Dikele Brothers wey i wan come helep rent house for.

and that Limo you see wey drive pass you that time, Na me U SAW.

I'M A BIG BOY, the kind money wey i get too big for thief.

people wey no know my P! think sey i be yahoo boy, but i'm not.

since your house don turn to dumping ground, you go mind selling the land to me?

no worry i go employ u as my security, trust me wink
Re: Face Me I Face U by Ben13: 12:26pm On Jun 05, 2010
dani1luv:

ewu!!(na u teach me dat slang) grin The day you do that. .you go pay me back the loan wey I borrow you. .and that nyt you go sleep 4 cell. .I nor wan disclose the amount oh grin
See ya face-cap like Dagrin own shocked  
Landlord wey no dey follow pay NEPA bill.grin
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:29pm On Jun 05, 2010
landlords for lagos no dey pay nepa bill.

no be today we don dey notice am, especially the ones for face me i slap you grin
Re: Face Me I Face U by Ben13: 12:34pm On Jun 05, 2010
na Dani go bring that suggestion come their union? cheesy
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:37pm On Jun 05, 2010
no dey use me dey attack Danny indirectly, angry

face am if u get the liver wink
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:39pm On Jun 05, 2010
Studio CFR:

Me?

your caretaker for face me i face you house??   Insult!

my guy i no be hungry man like you and  na people of your level dey work under me.
i pay dem salaries,

those guyz u saw me with no be touts, dem be Dikele Brothers wey i wan come helep rent house for.

and that Limo you see wey drive pass you that time, Na me U SAW.

I'M A BIG BOY, the kind money wey i get too big for thief.

people wey no know my P! think sey i be yahoo boy, but i'm not.

since your house don turn to dumping ground, you go mind selling the land to me?

no worry i go employ u as my security, trust me wink

hmmn Good! Deed . .I wan sell that Property. .the problem dia too much!!

Im sure you saw the advert in Lagos wia my caretaker advertized it. .

hmmn no problem. .so hw much do you wanna bid it for!!

Coz the last bid was $6trillion. .Hope you can afford that

As per the limo I saw the other day. .with bumper sticker that says "Let the weak say I am strong" common. dude. .do you understand wat that sticker means cool

Anyway as per the security job. . Ben gave me his C.V last week soliciting for Job. .He could grab dat Job for just few Kola wink
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:45pm On Jun 05, 2010
Ben-10:

See ya face-cap like Dagrin own shocked
Landlord wey no dey follow pay NEPA bill.grin

i bin dun talk am b4. .you dey pray make dat dude die. .so you go thief him cap. .ole lyk you grin

As per my nepa bill. . I give nepa officials tips so i nor nid to pay my bills. grin .evn u sef. .hw you go pay urs wen lyk nor dey for the past 17yrs 4 ur apartment angry cheesy grin
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:47pm On Jun 05, 2010
Danny why u go say Ben prayed for the Guy to die so that him go steal the dead man's cap?

dat one na strong allegation oh  grin  grin

anything can happen for face me i face you house, some people dey even borrow bathroom slippers from neighbour sef. grin
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 12:51pm On Jun 05, 2010
shey dat mumu. grin .The guy get wicked intention for mind. .he dun dey admire the cap since the guy sing "ponponponponpon" grin grin grin

You nor evn hia say FBI catch am wen he wan steal the corpse 4 cemetry grin
Re: Face Me I Face U by Ben13: 12:52pm On Jun 05, 2010
dani1luv:

i bin dun talk am b4. .you dey pray make dat dude die. .so you go thief him cap. .ole lyk you grin

As per my nepa bill. . I give nepa officials tips so i nor nid to pay my bills.  grin .evn u sef. .hw you go pay urs wen lyk nor dey for the past 17yrs 4 your apartment angry cheesy grin

I live in VGC near Ikoyi. cheesy
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:54pm On Jun 05, 2010
u wish grin
Re: Face Me I Face U by Ben13: 12:54pm On Jun 05, 2010
Studio CFR:

anything can happen for face me i face you house,  some people dey even borrow bathroom slippers from neighbour sef.  grin

Our Landlord hia no dey borrow, na stealing be him hobby.

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (16) (Reply)

Funny Pictures!!! / Let’s Play Diz Quick Fun Game...... / Nairaland Whatsapp Group For Jokes, Confession And True Live Stories.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.