Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,381 members, 7,819,384 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 03:20 PM

Impossible To Please - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Impossible To Please (6976 Views)

Did You Know That Women Are Impossible To Please. . . . . If No Now You Will / Men Are Impossible To Please! >:( / Almost Impossible To Answer (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)

Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:21pm On Aug 22, 2010
^^hehehe!!

Now dat's funny!!

grin grin grin

The buttocks go sell - but not the brain cool
Re: Impossible To Please by larayat(f): 2:23pm On Aug 22, 2010
efe,if dey auction d brain no b u go lst buy?
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:26pm On Aug 22, 2010
Tehehe- na bronze i carry last year- dis year i wan strike Gold and i still wan contest with that gurl wey win dat gold again.
And if she win gold again, i go take am sey she be my superior. 4 real baby.



Efe give me more time babe.
I dey drink pepper soup right now and i no want begin crack brain make person no wound me.

U know i write jokes myself- i dont copy paste like some of una lol.



Black never settle since larayat come, see as larayat dey make the guy sweat lol
Re: Impossible To Please by larayat(f): 2:27pm On Aug 22, 2010
aw dats nt true
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:28pm On Aug 22, 2010
I never die dem don dey plan how to share my property- god pass una oh
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:29pm On Aug 22, 2010
Whats no true layarat?
Hard to please
Re: Impossible To Please by larayat(f): 2:29pm On Aug 22, 2010
u mean,body?
Re: Impossible To Please by larayat(f): 2:30pm On Aug 22, 2010
i mean black no dey sweat,him just commot 4 shower.
Re: Impossible To Please by blacksta(m): 2:31pm On Aug 22, 2010
Studio CFR:

Tehehe- na bronze i carry last year- dis year i wan strike Gold and i still wan contest with that gurl wey win dat gold again.
And if she win gold again, i go take am sey she be my superior. 4 real baby.



Efe give me more time babe.
I dey drink pepper soup right now and i no want begin crack brain make person no wound me.

U know i write jokes myself- i dont copy paste like some of una lol.



Black never settle since larayat come, see as larayat dey make the guy sweat lol

Now wonder your jokes are mind aching

please no call my name cause we r about to sell you to appease Lara
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:33pm On Aug 22, 2010
larayat:

efe,if dey auction d brain no b u go lst buy?

even if dem dash me the brain - I no go take am

but the buttocks, yes - that 1 I go bid high price for am  tongue tongue

Studio CFR:


Efe give me more time babe.
I dey drink pepper soup right now and i no want begin crack brain make person no wound me.

know i write jokes myself- i dont copy paste like some of una lol.  

Okay, I hear you - I give u till the end of today sha  tongue
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:33pm On Aug 22, 2010
Hisses on u in every dialect of nigeria.

Lol
Re: Impossible To Please by larayat(f): 2:34pm On Aug 22, 2010
actually 2 appease me u'l need two matured heads, so tink carefully,whose is it gonna b.
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:36pm On Aug 22, 2010
Studio CFR:

Hisses on u in every dialect of nigeria.

Lol

^^Stud!!

na me you dey hiss 4 like that??

oh, oh, oh - all b/cos I dey ask you 4 joke??

I am truly upset now sad sad
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:36pm On Aug 22, 2010
Na black i dey hiss for?

Ok Efe, but no promise baby lol
Re: Impossible To Please by blacksta(m): 2:39pm On Aug 22, 2010
larayat:

actually 2 appease me u'l need two matured heads, so tink carefully,whose is it gonna b.

so u no want studio brain and buttocks  - what about the whole body  - abi make i throw in Efe   - lol
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:40pm On Aug 22, 2010
Yo head is big enough to appease her blacky lol
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:42pm On Aug 22, 2010
Lara take both studio & blacksta heads jor

and dem body join too - but you go leave Mr Stud's buttocks for me sha!! tongue
Re: Impossible To Please by blacksta(m): 2:42pm On Aug 22, 2010
Studio CFR:

Yo head is big enough to appease her blacky lol

U just like fighting me  - like i collect your babe /  

Efe please come and hug your bf cause he wan cry  - lol
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:44pm On Aug 22, 2010
@Blacksta - behave yourself jor! undecided undecided
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:44pm On Aug 22, 2010
I dont fight black- i beat!

Lol
Re: Impossible To Please by blacksta(m): 2:49pm On Aug 22, 2010
Efemena_xy:

@Blacksta - behave yourself jor! undecided undecided


Oya sorry no vex - i know u dont stoop so low grin

Studio CFR:

I dont fight black- i beat!

Lol

No near please - Pounds sterling dey my pocket tongue
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 2:50pm On Aug 22, 2010
Lol!!

grin grin grin
Re: Impossible To Please by StudioCFR(m): 2:51pm On Aug 22, 2010
Empty vessel makes the loudest noise black
Re: Impossible To Please by larayat(f): 3:06pm On Aug 22, 2010
where are d heads.
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 3:09pm On Aug 22, 2010
^^ Leave the Ikebe for me sha cool
Re: Impossible To Please by larayat(f): 3:12pm On Aug 22, 2010
dat l'l b afta i get d heads.
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 3:14pm On Aug 22, 2010
Lol!!
Re: Impossible To Please by larayat(f): 3:16pm On Aug 22, 2010
wats funny?
Re: Impossible To Please by blacksta(m): 3:23pm On Aug 22, 2010
Studio head is been prepared . Please bear with me
Re: Impossible To Please by Vic2k3(m): 3:25pm On Aug 22, 2010
Stud practicing DIY. Where babes plenti fall ground
Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 3:27pm On Aug 22, 2010
blacksta:

Studio head is been prepared . Please bear with me

Bros you're missing the point!

Lara wants 2 heads - yours and stud's cheesy cheesy
Re: Impossible To Please by larayat(f): 5:15pm On Aug 22, 2010
actually i'l b needin more dan two, so dat goes 4 ur's 2

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)

Funniest Tweets On Twitter / Lolaabbey Is Sure Of Heaven! / Funny Of Picture Of Obasanjo And Goodluck Jonathan!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.