Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,753 members, 7,820,598 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 05:56 PM

Annoying Quotes - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Annoying Quotes (14211 Views)

Habbits Of Highly Annoying People / Check Out The Most Annoying Website / Some Mean Things to Say to Annoying People! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:05am On Sep 09, 2010
^^ Lol!!

I don dey hear small Yoruba by force!!

Stud dem call u Olodo

Olodo = Dodo (abi?) tongue tongue

**sings: stud na dodo, stud na dodo, stud na dodo**
Re: Annoying Quotes by sledge406: 12:10am On Sep 09, 2010
Kunbee:

ehn ehn u can talk, clap for yourself
I think say ur blood dey hot U nor get mouth jor

Efemena_xy:

I nor fear nuffin man! cool

and I don talk am - up to u to decode am tongue tongue

**small pikins full ground for hia - u 'spose know**
Why I go decode wen be say nor be millitary rule we dey Anyway u try sha to dey use indirect call Kunbee smallie becos we all know say na smallie wen eye tear. Virgin prostitute na im she be grin
BTW, wetin be ur own age, if u sef nor be small pikin

Olodo na pesin wen nor know anything (i.e. DUNCE)
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:15am On Sep 09, 2010
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh now this gets even berra!!

Stud na Olodo, Olodo, Olodo. . . grin grin

c'mon sledge nor dissapoint me!!

u know say I nor dey talk about Kunbee - I no go ever insult the babe. . .I like her too much for that

wetin u wan take ma age do sef?? I be sweet. . . tongue tongue
Re: Annoying Quotes by sledge406: 12:19am On Sep 09, 2010
That na exactly the problem with all these grandmothers like Efe, ask dem deir age (instead of being truthful), dem go dey claim sweet sixteen at age 32 with wrinkled cheeks and hands and even sagging b[i]y[/i]east
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 12:21am On Sep 09, 2010
sledge406:

I think say your blood dey hot U nor get mouth jor


And u can like to leave me alone
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:24am On Sep 09, 2010
@Sledge. . .Wrong!!

Even if to say I be 32 - dat na perfect age for guy like u  tongue tongue

32 yr old babe knows exactly what she wants from her man- so no faffing (fooling around)

32yr old babe dey very confident of her body - and trust me, no wrinkles 'an stuff like that. . . wink wink

anyway - y u dey concerned wiff age

abi you like 'em under 20?? (pevert!!)  lipsrsealed
Re: Annoying Quotes by sledge406: 12:42am On Sep 09, 2010
Kunbee:

And u can like to leave me alone
I can like to wetin Speak correct english or speak pidgin. Smallie!

Efemena_xy:

@Sledge. . .Wrong!!
Even if to say I be 32 - dat na perfect age for guy like u tongue tongue
32 yr old babe knows exactly what she wants from her man- so no faffing (fooling around)
32yr old babe dey very confident of her body - and trust me, no wrinkles 'an stuff like that. . . wink wink
anyway - y u dey concerned wiff age
abi you like 'em under 20?? (pevert!!) lipsrsealed
U wan dey play sharp gyal wit me. E nor go work. U try sha cos of the few gals for here u get small sense grin
U sure say u know wetin u want abi conscience dey judge u unto faffing around?
Wetin be perv of 18 and 19 Anyway sha u don dey confirm ur number small small. Grandma!
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:46am On Sep 09, 2010
Oh yeah??

I never confirm anything - Baba

now sit back on your stool and take it easy jor!

make I run go fetch your pipe, slippers and walking stick. . .

peeps for nland no go ever judge efe say she nor dey respect her elders tongue tongue
Re: Annoying Quotes by sledge406: 12:55am On Sep 09, 2010
Disrespect na whether I nor go send dem to raype u grin
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:59am On Sep 09, 2010
dem??

not u??

who is dem??
Re: Annoying Quotes by sledge406: 1:07am On Sep 09, 2010
I see you would have preferred me but sorry, I don't indulge in such act.

I know u will like "DEM" becos number and long rounds are indeed your thing wink
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 1:08am On Sep 09, 2010
U dont mean it tehehehe
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 1:09am On Sep 09, 2010
la ila hi la n la
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 1:12am On Sep 09, 2010
sledge406:

I see you would have preferred me but sorry, I don't indulge in such act.

I know u will like "DEM" becos number and long rounds are indeed your thing wink

Of course not!

na test question and you failed - woefully

verdict: Sledge is GAY!! shocked shocked shocked
Re: Annoying Quotes by sledge406: 1:19am On Sep 09, 2010
Efemena_xy:

Of course not!

na test question and you failed - woefully

verdict: Sledge is GAY!! shocked shocked shocked
U nor like test answer
Come, take this PAS to pass your message clearly and den wen u finish, lemme know. If u dey find who go rape u, u nor know how to stand for dark alley wen only men dey pass
Who make u judge
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 1:22am On Sep 09, 2010
What??

u angry with me now??

don't spoil it sledge - took us a loooooooooooooooong time to get to this point u know tongue

<yawns>

anyway, 'tis way-way past my bedtime

my e-family, gonna call it a night

love u guys and see u's l8er! kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Annoying Quotes by sledge406: 1:27am On Sep 09, 2010
Vex
Besides define long time
Oya go sleep and make u nor piss for bed ooo
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 1:29am On Sep 09, 2010
**scoffs**

shut up sledge!! tongue

'an goodnight
Re: Annoying Quotes by sledge406: 1:32am On Sep 09, 2010
U get luck say u nor near me, else my own way to tell u gudnite (rite now) na to slap ur head wink
Re: Annoying Quotes by hectorswag(m): 1:35am On Sep 09, 2010
mtcheww! tongue
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 9:54pm On Sep 09, 2010
sledge406:

U get luck say u nor near me, else my own way to tell u gudnite (rite now) na to slap your head wink

**slaps sledge back!!** tongue tongue
Re: Annoying Quotes by hectorswag(m): 12:10pm On Sep 10, 2010
hehehe
Re: Annoying Quotes by sledge406: 5:25pm On Sep 30, 2010
Okija Juju in a hotel lobby accidentally bumps Tanimz in the [i]b[/i]reast with his elbow, quite apologetic, he turns 2 her n says "if your heart is as soft as your [i]b[/i]reast, you'll surely forgive me". She leans up 2 him and whispers "if your [i]p[/i]enis is as hard as your elbow, I'm in room 202, Nairaland King Size suites wink
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 11:28pm On Sep 30, 2010
shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Annoying Quotes by Vic2k3(m): 12:53am On Oct 01, 2010
**faints**
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 1:24am On Oct 01, 2010
EFE, if calling my name makes u happy, then i bless the name of the lord for using me to heal a soul.
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 1:56am On Oct 01, 2010
Vic2k3:

**faints**

abeg wake up jor! tongue tongue

Studio CFR:

EFE, if calling my name makes u happy, then i bless the name of the lord for using me to heal a soul.


U well so? Where u see me call your name?
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 2:11am On Oct 01, 2010
Efemena_xy:

^^ Lol!!

I don dey hear small Yoruba by force!!

Stud dem call u Olodo

Olodo = Dodo (abi?) tongue tongue

**sings: stud na dodo, stud na dodo, stud na dodo**



I WISH I GET THE POWER TO HEAL THE BLIND:-S
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 2:12am On Oct 01, 2010
**Sniggers**
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 2:22am On Oct 01, 2010
EFE
sabi deny something nor be small
Re: Annoying Quotes by KDK(m): 10:26am On Oct 01, 2010
I like u bunch on this thread, u made me lass even as today was a sad day for me-studio, kunbee, efe, vicks, sledge,etc. gud job.
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:47pm On Oct 01, 2010
^^you wan pay us undecided

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Join This Whatsapp Comedy Group And Say Good-bye To Boredom Forever / Conversations Between A Teacher And His Students / Redeemed Church Member Cuts Off His Manhood To Concentrate On 21 Days Fasting

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.