Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,198 members, 7,822,045 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 04:05 AM

Big BOBBI No Yarsh - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Big BOBBI No Yarsh (2375 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Big BOBBI No Yarsh by jascon1(m): 3:33am On Nov 04, 2010
NA wa o! house wey get balcony no go get backyard? this is getting way too serious. all the girls for my family just get fine face with big bobbi and small ikebe. wetin dey cos am. UPPER CHAMBER shocked
Re: Big BOBBI No Yarsh by Yorisb: 7:21am On Nov 04, 2010
jascon1:

NA wa o! house wey get balcony no go get backyard? this is getting way too serious. all the girls for my family just get fine face with big bobbi and small ikebe. wetin dey cos am. UPPER CHAMBER shocked

Ask ur fore fathers and grand parents! tongue
Re: Big BOBBI No Yarsh by Dyt(f): 7:29am On Nov 04, 2010
hisses
Re: Big BOBBI No Yarsh by kay177(m): 7:31am On Nov 04, 2010
this boy and his useless tread people should monitor this guy tread in real life i know he is not intelligent so foolis h about fomulating treads,
Re: Big BOBBI No Yarsh by Coolabbie: 8:44am On Nov 04, 2010
Na ur sistas u dey check out lyk dis. I wonder wetin go carry ur eyes go dere if u no get hidden agenda
Re: Big BOBBI No Yarsh by Omolola1(f): 8:45am On Nov 04, 2010
u nor well
Re: Big BOBBI No Yarsh by Creamish(f): 10:59am On Nov 04, 2010
*watevr*
Re: Big BOBBI No Yarsh by 190: 4:53pm On Nov 04, 2010
another mad man on the loose again!!
Re: Big BOBBI No Yarsh by GB102(m): 9:59am On Nov 05, 2010
guy e d hard to find fig 8, either u get yansh or boo boo.
Re: Big BOBBI No Yarsh by onstelly(f): 11:06am On Nov 05, 2010
190:

another mad man on the loose again!!
Lol but poster u no jus try
Re: Big BOBBI No Yarsh by dlpajayi(f): 1:54pm On Nov 05, 2010
useless talk, grin
Re: Big BOBBI No Yarsh by ccollins(m): 2:52pm On Nov 05, 2010
Na spiritual conge!

(1) (Reply)

Nigerian Ladies: Who Is A Mugu? / Do Albinos Marry Easily? / The 6 TOXIC Friends You May Encounter In Life

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.