Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,547 members, 7,812,736 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:18 PM

girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? (6930 Views)

Why Does This Pain Most Nigeria Women And Ladies / Nigeria Girls Self / So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by my2chains(m): 5:40am On Jun 16, 2020
girls self eh
una just dey suffer una self,
why choose to bear this pain all in the name of fashion?

The thing self really dey funny to people make produce am,
because dem know fully well say all their custormers go cry tire after wearing this leg thing!

Na by the the grace of God women dey use survive oh!

Even we men no go like won suffer for this shit!

Abeg my people this picture below is it pain or fashion?

3 Likes

Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by MajesticKris: 7:01am On Jun 16, 2020
if them wear am finish them go dey find foot massage grin cheesy grin

4 Likes

Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by TGMISKY(m): 7:48am On Jun 16, 2020
It's called painful fashion

8 Likes

Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by martinogeenz: 8:42am On Jun 16, 2020
grin
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by paulolee(m): 9:05am On Jun 16, 2020
madnessssss
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by doggedfighter(f): 9:13am On Jun 16, 2020
All for fashion

1 Like

Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Nobody: 9:30am On Jun 16, 2020
Like beyonce sang.
Pretty hurts.
tongue
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by 2cul2care: 10:12am On Jun 16, 2020
I love when ladies wear hills tho, it makes them look more elegant, but this 1 in the picture above is pure punishment.
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by horlahwaley(m): 10:24am On Jun 16, 2020
TGMISKY:
It's called painful fashion
you have sense grin
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by aristocratic5(m): 11:38am On Jun 16, 2020
grin grin grin grin grin grin
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Heloct(f): 11:48am On Jun 16, 2020
You dunno fashion is pain.
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Nobody: 12:33pm On Jun 16, 2020
I don't see any fashion in this at all angry angry angry.. all is see is a senseless fellow who lack the understanding of body structures ( skeleton, bones cartilages etc) ..
Moderation is all you needed most in life, this one na over Sabi I tell u undecided undecided.
Take an x-ray of that bullshit legs now, fear go catch u when u see the positions of the bones undecided undecided.

3 Likes

Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Tonymegabush1(m): 3:34pm On Jun 16, 2020
That was how my sister wore such back in those days to attend new year cross over night, she was like pls "T" let me hold you and be walking me just shift look am wella. " Na me put that tin for ur leg" we all laughed it out. grin
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by mytime24(f): 3:56pm On Jun 16, 2020
fashion2pain
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Nobody: 4:02pm On Jun 16, 2020
Eminem Beautiful pain ft Sia
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by aamalik070: 5:28pm On Jun 16, 2020
All for the sake of men grin
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by Nobody: 5:45pm On Jun 16, 2020
instead of wearing this kine tin why not wear some nice pair of comfy nike sneakers or if u must look corprate a moderate heeled shoe.some babes dey look very takeawish when they wear their jeans and markers with a pair of pink sneakers.u look sexy and comfy d same time in the outfit.
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by emmancipated(m): 7:43pm On Jun 16, 2020
It's a Tiptoe shoe
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by my2chains(m): 12:51am On Jun 17, 2020
mytime24:
fashion2pain

hello dear,
your usernames states mytime24,
and mine also is my2chains,

it seems we have something in common,

although some folks are calling me to know if i deal on Golds and chains since my username is my2chains!
Lol,

i won't mind if we get to hook up from this platform,
or else maybe you are married or already taken

just my 2 cents!
cheers!
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by my2chains(m): 1:03am On Jun 17, 2020
aamalik070:
All for the sake of men grin

women have forgoten that they can never ever stop doing things all because of men,

even me myself dressing all nice and going out everyday is all simply because of women,

this two are really connected no matter how you try to hide out the truth!

Men do things to charm a lady,
also will ladies beautify themseleves to attract mens,

this two similarities flows together,

but the one i have seen and be sure of is been written in the bible,

try read genesis for you to confirm oh!

God said to eve,

for you have done this!
All your desires are going to be for ur husband for he shall rule over you!

Please and please abeg no be me talk am oh!

Am only a reminder here quoting bible verses oh!

Before all this girls will come for my head oh!
Cheers!
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by my2chains(m): 1:09am On Jun 17, 2020
2cul2care:
I love when ladies wear hills tho, it makes them look more elegant, but this 1 in the picture above is pure punishment.

bross abeg this one pass pure punishment,
Re: girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? by zexy2030(m): 6:43am On Jun 17, 2020
.....when she wants to be tall at all cost...ladies are more desperate for their needs.

(1) (Reply)

Man Who Caught His Wife Sleeping With His Friend In Their Home Takes A Selfie / I Slept With A Married Woman / Girl Posts Pic Of Her Married Nigerian Man Online,Man Begs Her 2 Delete It(Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.