Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,399 members, 7,853,777 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 12:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Nigerians In The UK Are So Stingy (46249 Views)
Nigerians In The UK Are Asked To Bring £30 For BVN / Will My Coming To America Or Uk Make Me Stingy? / Nigerians In The Desert Trying To Travel To Europe (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (27) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:31pm On Jul 24, 2007 |
the curse is withdrawn, your children will never ever ever be like elgaxton in jesus name AMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEN |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:31pm On Jul 24, 2007 |
ok |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:32pm On Jul 24, 2007 |
omogenaija:WAS THAT FOR ME OH how nice . . . . here . . .all for ya . . . . |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:33pm On Jul 24, 2007 |
lol thanks |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by Elgaxton(m): 6:34pm On Jul 24, 2007 |
Na lie That na biig blessing! So Omoge u no beliv sey na blessing! shey we dey naija together Come pay me small visit. or give me ur number at least! Darfur don take like 5 teaspoons of him beer na dat one dey shack am seriously |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:35pm On Jul 24, 2007 |
dont let my location fool u |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:36pm On Jul 24, 2007 |
Elgaxton: so you think say omoge no get sense? |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by Elgaxton(m): 6:40pm On Jul 24, 2007 |
Omoge u even dey Yankee wan come go uk I rebuke that temptation from Darfur hey! See Darfur o, dem dey talk the one wey dem dey talk, Frog dey complain sey him pikin no get nyash Abeg make I hear word, I hear sey na ur fist na him u take dey type becos ur hand no dey gree open sef let out anything even ur fingers Try free ya hand small bros eeh |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:41pm On Jul 24, 2007 |
euro heavier than dollars , so leave me |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:42pm On Jul 24, 2007 |
omogenaija:and pounds heavier than euros |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:43pm On Jul 24, 2007 |
yea so i will go to london and ind me correct money man |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:45pm On Jul 24, 2007 |
@omogenaija now na prayer time. everything i say make you add amen. you hear? let's start. may you never be like elgaxton . . |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by Elgaxton(m): 6:46pm On Jul 24, 2007 |
Omoge why are u like dis now? No go, pls dont harm urself I hear say Darfur go wake in the mornin, swallow air for breakfast drink water for lunch and mount him bed for 4nite after drinking some teaspoonful of beer |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:46pm On Jul 24, 2007 |
:-x |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:49pm On Jul 24, 2007 |
Elgaxton:elgaxton no even fit enjoy free air wey God give all man. abeg omoge make we de fire our prayer jare no let elgie distract us. prayer na free |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:50pm On Jul 24, 2007 |
darfur i dont play with prayer , i take my religion seriously |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:52pm On Jul 24, 2007 |
me too. oya sha e go better for you and ya generation for ever and ever AMEN. even elgie sef, e go better for him too. but i hope say the guy go cool down enjoy the better wey go come him side. |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:52pm On Jul 24, 2007 |
amin |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by Elgaxton(m): 6:53pm On Jul 24, 2007 |
I bind every force that wants to turn the hands of our dear omoge to a fist forever Daffy dog I don go Jare! Omoge please please dont even dare to go that UK I no mind do scam to get any amount wey u demand! Una good 9T Holy ghost fire! please burnnnnnn that stingy hand! amen |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by darfur(m): 6:55pm On Jul 24, 2007 |
elgie don run. make them no ask am to pay extra 50 naira for 30 mins my brother i understand say 50 naira fit hard but not when a self acclaimed millionaire is involved but if the millionaire is elgie i fit understand |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 6:55pm On Jul 24, 2007 |
i dont mess with 419 dudes , and amin to ur prayers |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 9:32pm On Jul 24, 2007 |
lmao |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 10:33pm On Jul 24, 2007 |
marry me and i'm going to finish ur money |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by D1O(m): 10:38pm On Jul 24, 2007 |
I submitted my visa application on monday last week. Yet no news. Any ideas how long it usually takes? |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 10:46pm On Jul 24, 2007 |
maybe take time , i know ppl that have been waiting years |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by D1O(m): 10:56pm On Jul 24, 2007 |
@omoge that was cold thank you. @everyone else Anyone else with any specific ideas as to how long a uk visa application takes to come thru in nigeria |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 10:58pm On Jul 24, 2007 |
the truth can be cold my guy |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by D1O(m): 11:09pm On Jul 24, 2007 |
@omoge Cold? Could you sit b4 that pc and candidly tell yourself one person who has had to wait for up to a year for a visa application to be processed irrespective of the ECO's decision. Get a hold of urself mate |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 11:20pm On Jul 24, 2007 |
i can tell u 10 ppl , but ur case could be different just pray |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by D1O(m): 11:25pm On Jul 24, 2007 |
I'm down on ma knees |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by Nobody: 11:32pm On Jul 24, 2007 |
visa troubles eh? you better start praying MFM prayers |
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy by omogenaija(f): 4:08pm On Jul 25, 2007 |
man dont say i didnt warn u , when ur bank account is empty dont cry |
(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (27) (Reply)
Train Hits A Toyota Camry In Mushin, Lagos (Photos) / Accident In Adamawa Kills White Man And All Passengers (Graphic Pics) / My Wife Younger Brother Invited Me To USA; Please I Need Guidance/steps
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |