Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:05pm On Jun 06, 2011 |
dey there,e be like say u just finish for secondry school |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 1:08pm On Jun 06, 2011 |
school for naija too sweet |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:13pm On Jun 06, 2011 |
sweet reach school for afghanistan? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 1:16pm On Jun 06, 2011 |
Afganistan ke? school dey dia? i been think say na so so fight dem dey do dia oh! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:17pm On Jun 06, 2011 |
Oh no be so,infact na there havad university dey and convenant uni |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:21pm On Jun 06, 2011 |
uni na uni, nomata where |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:22pm On Jun 06, 2011 |
where e dey happen? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:24pm On Jun 06, 2011 |
happen na name of person abi place? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:24pm On Jun 06, 2011 |
place dey far |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:25pm On Jun 06, 2011 |
far like frm where reach where |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:25pm On Jun 06, 2011 |
where national assembly people don dey craze |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:26pm On Jun 06, 2011 |
craze or no craze na dem sabi.foolish people |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:27pm On Jun 06, 2011 |
people wey na only 2 throw chair dem sabi |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:28pm On Jun 06, 2011 |
sabi abi? people wey sabi steal our money |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:30pm On Jun 06, 2011 |
Money and our future 2 |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by desthan(m): 1:30pm On Jun 06, 2011 |
2 face for next president |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:31pm On Jun 06, 2011 |
president 2face idibia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:31pm On Jun 06, 2011 |
idibia na 2 face papa name |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:32pm On Jun 06, 2011 |
name ker? Bleep you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:32pm On Jun 06, 2011 |
you no suppose bring dat mata here |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:32pm On Jun 06, 2011 |
you be mumu,wetin that one mean |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:33pm On Jun 06, 2011 |
mean say she wan see my red eye |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:34pm On Jun 06, 2011 |
eye red or not.mean say, make we knw d kain word we go dey use |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:34pm On Jun 06, 2011 |
use? okey try me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:35pm On Jun 06, 2011 |
me sef go try you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by desthan(m): 1:36pm On Jun 06, 2011 |
you be Dr who?? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:37pm On Jun 06, 2011 |
who?are you talking to dangerzone |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:37pm On Jun 06, 2011 |
Dangerzone. dat ur name e get as e be |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 1:38pm On Jun 06, 2011 |
be like say i wan chop rice |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:39pm On Jun 06, 2011 |
rice and stew abeg remain smal for me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:39pm On Jun 06, 2011 |
me sef go add peppersoup |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:40pm On Jun 06, 2011 |
perpersoup when i chop this morning don sawa |