Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:45am On Jun 06, 2011 |
inauguration?, i think say dat one don finish since? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by hotbella1: 9:47am On Jun 06, 2011 |
Since ?if i hear?dem still de use am chop our money. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:50am On Jun 06, 2011 |
money na good thing o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by eesaah(m): 9:55am On Jun 06, 2011 |
O boy! who no like better thing |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dustydee: 9:56am On Jun 06, 2011 |
Thing be say awoof dey run belle. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sweettweet: 9:57am On Jun 06, 2011 |
belle wey no big well well na awoof dey run |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 10:04am On Jun 06, 2011 |
run for you life |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by caspapa(m): 10:13am On Jun 06, 2011 |
life dey sweet me so tey i no wan die. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by caspapa(m): 10:14am On Jun 06, 2011 |
die for where? death self dey take style fear me. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by kayemjay(m): 10:33am On Jun 06, 2011 |
Me wey like awoof pass anything. Make the Death come na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 10:37am On Jun 06, 2011 |
na which kind talk be dat? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 10:38am On Jun 06, 2011 |
dat na wetin me sef wan know |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by golamike: 10:41am On Jun 06, 2011 |
know Jesus Christ and ur life no go remain d same |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by airzzee(m): 10:42am On Jun 06, 2011 |
Same thing wey I wan talk. I see say people no get job. Abeg, mek una go rest jor. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 10:44am On Jun 06, 2011 |
Jor o, i go always be omo jesu |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:53am On Jun 06, 2011 |
Jesu 4 life!!!! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Memunah(f): 10:54am On Jun 06, 2011 |
life ko,life ni! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:59am On Jun 06, 2011 |
ni ke? no use dat name play o! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 11:02am On Jun 06, 2011 |
O boi!, sen Mark don retain the senate president seat |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:05am On Jun 06, 2011 |
seat? na true u dey talk so? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 11:06am On Jun 06, 2011 |
seat dey hot now o mark sef no dey sure |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 11:07am On Jun 06, 2011 |
sure of wetin? he has taken his oath of office already! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:08am On Jun 06, 2011 |
already? dat one fast! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by gossipmama(f): 11:12am On Jun 06, 2011 |
fast ke? no be for bankole, efcc don quench am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:13am On Jun 06, 2011 |
am? i no fit start sentence wit dat one |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 11:17am On Jun 06, 2011 |
one of these days, i go become Moderator! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:19am On Jun 06, 2011 |
Moderator work no easy |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 11:21am On Jun 06, 2011 |
easy. i go just dey ban for fun! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:27am On Jun 06, 2011 |
Fun 4 NL 2much! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 11:34am On Jun 06, 2011 |
2much fun dey for your body |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by VINDYLOMO(m): 11:54am On Jun 06, 2011 |
Body! nobody fit stop fun 4 Nairaland, I dey enjoy mysef dey work, dey go. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by rabzy: 12:05pm On Jun 06, 2011 |
Go sit don somewhere, dey get fun for nairaland, you no go go find better thing do |