Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,393 members, 7,812,157 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 09:11 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (68794 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 1:48pm On Jun 01, 2011
happen? wetin you dey do here sef?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 1:50pm On Jun 01, 2011
sef sha? you sabi ask question o aha grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 1:52pm On Jun 01, 2011
aha? free me o jare.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 1:56pm On Jun 01, 2011
jare or jebi? anyway sha i no go free u just yet; me i no dey for dat
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:59pm On Jun 01, 2011
dat one mean say make i no contribute again, iya?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 2:04pm On Jun 01, 2011
iya who? wetin happen?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:05pm On Jun 01, 2011
happen for here nw, abi where u no dey here?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 4:56pm On Jun 01, 2011
here ke ,mi think na dere u pick for faji b4 smiley
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:12am On Jun 02, 2011
b4 i start work dis early morning, make i hala una 4 NL
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 8:37am On Jun 02, 2011
NL? e no too early?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:56am On Jun 02, 2011
Early ke? if now early, so wen go come be late?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 7:49pm On Jun 02, 2011
late comers go begin pay fine to Badosky cool cool cool
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 6:37am On Jun 03, 2011
Badosky no even bad at all.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 9:13am On Jun 03, 2011
All the moni wey dey nigeria, our politicians go chop am finish!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:19am On Jun 03, 2011
Finish ur own work, so dat u 2 go join start 2 dey chop
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mayofab(f): 7:19am On Jun 06, 2011
chop chop, she dat na d only tin we you dey tink?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dempeople(m): 7:37am On Jun 06, 2011
tink wetin? Abeg no be the only thing i dee think ooo. cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 8:00am On Jun 06, 2011
mumu plenty for this forum oh! grin grin grin grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mrofficial(m): 8:04am On Jun 06, 2011
Una nor well.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by VINDYLOMO(m): 8:09am On Jun 06, 2011
Well Mr Official and Yomola why una break the tread wey I dey gbadun?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Justcash(m): 8:20am On Jun 06, 2011
Omo, una dey para blow pidgin for dis place o! I jus dey for yonder dey hear as una dey blow pidgin for here as if say dis place na Libya. Abi una dey work for UN? Me sef don dey shine my eyes o, Ghadafi sef fit dey here.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 8:25am On Jun 06, 2011
here? Ghadafi ke? God 4bid.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:37am On Jun 06, 2011
God 4bid wetin? Ghadafi na human bin 2, even sef say na bad person!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mrofficial(m): 8:39am On Jun 06, 2011
mr.official:

Una nor well.

because una nor well se. cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by VINDYLOMO(m): 9:06am On Jun 06, 2011
Se u will be Mr. Official well? 4 all of us we dey kanpe
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by caspapa(m): 9:12am On Jun 06, 2011
Kanpe ke? I think say na only Baba Iyabo dey always dey Kanpe, i dey kanpe too, no problem.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:22am On Jun 06, 2011
problem mean say, kasala don bust o!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Tomishow(m): 9:27am On Jun 06, 2011
o boy , una don make LWKMD, abeg make i go chop jor!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 9:36am On Jun 06, 2011
jor? okey make i waka undecided
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:38am On Jun 06, 2011
waka go where? Abeg, stay here!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by ireke(m): 9:39am On Jun 06, 2011
here to do wetin? abeg free the guy make hin carry go.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 9:44am On Jun 06, 2011
go national assembly for the innuguration

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply)

Give The Person Above U A Number,or A comment Of What U Think About Them: / ♥ ❤ ❥ NAIRALAND COUPLES' COMPETITION »»» Planning Stage ❦ ❧ ♥ / Brain Teaser

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.