Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,289 members, 7,860,679 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 02:13 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Crush (357 Views)
Catholic Priest Had Sex With My Crush / How Do I Make My Crush To Have Sex With Me When She Visits Me / How I Embarrassed Myself In Front Of My Crush(pics). (2) (3) (4)
My Crush by Nobody: 8:35am On Nov 16, 2021 |
Good morning guys, I needed your opinions on this matter, so has I was going to school this morning,I stop a keke that was going to permanent sight so I entered,there where two girls sitting b4 I entered dey both adjusted and I sat comfortably. notes-these girls are my course mate but I don't talk to dem right from time,dey wea both looking at me like television wey dey show ronaldo,so I was furious like mayb my cloth torn or something, but I discover this girls wea analysing all my skin,hair,clothes and even shoe. Anytime I look at DEA side den go quickly comot dea face lol... for my mind ar just dey smile lol wetin come surprise me b say de one that was sitting next to me told the other girl 'bae I want to see Cynthia today after exam' note-cynthia is my crush when she made that statement she was now looking at my face like WTF how did dey know Cynthia was my crush mehn.. am afraid coz I don't know what this girl want to go and tell my crush now,hope no b these girls wan spoil my market |
Re: My Crush by Drella(m): 9:02am On Nov 16, 2021 |
All these primary 4 pupils on Nairaland sef 1 Like |
Re: My Crush by Nobody: 9:19am On Nov 16, 2021 |
Kindergartens have hijack Nairaland |
Re: My Crush by Nobody: 9:22am On Nov 16, 2021 |
Lol |
(1) (Reply)
What Should Be Done / . / Would Women In Their 40s Be Happy With Men In Their 20s?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |