Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,445 members, 7,830,225 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:05 PM

Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' (51412 Views)

Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido / Faith Morey: Some Nigerian Men Are Married To Lesbians Who Are Cheating On Them / Davido Papa New Private Jet Finally Landed. PHOTOS (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Omaokoli: 4:35pm On Apr 04, 2022
Controversial Instagram blogger, Gistlover, has called out U.S. based Nigerian super model and actress, Morey Faith.

According to the gossip blogger, Davido’s dad, Deji Adeleke, is the financier to her luxury lifestyle.

Gistlover wrote;

“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet ���all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo.

Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who boughted��(bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and down.
#Ogun kee una this time around , if them want collect page make them come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go use an do for website���i Dey booth first, i Dey come”

https://www.instagram.com/p/Cb7xzC_Dnnr/?utm_medium=copy_link

6 Likes 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by dollynnn(f): 4:44pm On Apr 04, 2022
It is finished!
No one seems to be innocent and 'clean afterall

168 Likes 4 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Nobody: 4:50pm On Apr 04, 2022
What is her business inside, the last time I checked non of the Adeleke’s complained to her/him. People don’t mind their business these days.

39 Likes 7 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by colossus91(m): 11:39pm On Apr 04, 2022
Gistliver na cultist I swear

164 Likes 7 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tyson98: 11:49pm On Apr 04, 2022
Na dragging season we dey

9 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Mykelslim: 7:32am On Apr 05, 2022
grin

250 Likes 15 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by JOACHINpedro: 8:00am On Apr 05, 2022

106 Likes 2 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by medriano: 8:45am On Apr 05, 2022
This one loud. That is how they deceive gullible girls into believing they work really hard and legit to acquire all that they have.lairs. Gistlover , drag them very well.

179 Likes 8 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:22am On Apr 05, 2022
Faith Morey.. I follow her on Instagram and I must say she's living the life.
Alot of people don't really care about their hustle these days, all they want is to live the soft life as long as they feel they don't hurt no one.
Also many people criticising these people will jump in only if they got the opportunity. Facts.

64 Likes 8 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Kobicove(m): 9:27am On Apr 05, 2022
Dem don open this one nyash grin

21 Likes 3 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by slawormiir: 10:45am On Apr 05, 2022
Damnnn niggarrrr
Not surprised

medriano:
This one loud. That is how they deceive gullible girls into believing they work really hard and legit to acquire all that they have.lairs. Gistlover , drag them very well.
I dey tell you

Forming hard work...

God protects us from broke ass bitches

Even the ones in the street that are not connected to rich men still dey get thier allowee from men

If you have the opportunity to have access into a Nigeria girl bank account or you can access her alert then you will see the numerous 2k, 3k, 4k, 5k alert that enters thier phone every day
Then you begin to wonder who are these pussy ass men doing this daily transfers...instead of them to allow all these baby girls to go and work and earn money

136 Likes 15 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Authoreety: 10:45am On Apr 05, 2022
Yea, really good to know...


Na so dem go dey decieve small girls into trading their destinies

2 Likes 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Gunboysavage(m): 10:46am On Apr 05, 2022
Opps!
Everybody is just mad grin

4 Likes 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by illicit(m): 10:47am On Apr 05, 2022
Oh wow

Like father like son

Them not gree let our girls rest

11 Likes 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Tetrahedron: 10:47am On Apr 05, 2022
It is finished!
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by KamsiViva: 10:47am On Apr 05, 2022
Gistlover na clout chaser ...
Nothing more

2 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Rhado: 10:47am On Apr 05, 2022
Dem don drag Davido papa enta. ghen ghen. So Chief Deji dey Bleep laidis. Like father like son.

9 Likes 2 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Nobody: 10:47am On Apr 05, 2022
They always quick to call out ladies doing well
Some of us work hard to earn. Not all ladies accepts cash gifts from these guys who always want smth in return

14 Likes 4 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by ignis: 10:47am On Apr 05, 2022
See finishings
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by chronique(m): 10:47am On Apr 05, 2022
The hustle is real. Ladies dey try sha. But then again, Adeleke is not married to anyone and baba must find where to nut put from time to time. No crime committed but these girls should learn to own up to their lifestyle and stop passing off these things as proceeds from hard work.

38 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by afonjabreed(m): 10:48am On Apr 05, 2022
Find link
Do small Potty business.
Preach about hard work and Become a role model to the deluded young ladies out there.

Na so all these ex BBN Female housemates Dey always receive gift from Ghost fans, claiming CEOs and we no see business wey dem Dey do.
Do your dirt in private, don’t come and be exposing your dirty underwear outside.

42 Likes 4 Shares

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Kingpele(m): 10:49am On Apr 05, 2022
Olosho business is growing

6 Likes 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tolumizzy(m): 10:49am On Apr 05, 2022
O deep

3 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by jericco1(m): 10:49am On Apr 05, 2022
Where is the proof

1 Like 1 Share

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Brokeloser: 10:49am On Apr 05, 2022
Gistlover start this early morning with violence

30 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by updatechange(m): 10:50am On Apr 05, 2022
The gistlover girl sounds pained.

2 Likes

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by tillaman(m): 10:50am On Apr 05, 2022
sad
Gbasgbos everywhere
Vawulence ooooo
Gistlover una no fit look away

2 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

5 Most Beautiful Female Politicians In Nigeria / Fake Hulk Hogan Storms Lagos, Receives VIP Treatment / Photos: Funke Akindele Steps Out In Style

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.