Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,825 members, 7,851,770 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 07:39 AM

Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' - Celebrities (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' (51473 Views)

Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido / Faith Morey: Some Nigerian Men Are Married To Lesbians Who Are Cheating On Them / Davido Papa New Private Jet Finally Landed. PHOTOS (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by seyz91(m): 5:26pm On Apr 05, 2022
Overgrowing kill am sef
Kingpele:
Olosho business is growing
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by Nobody: 6:05pm On Apr 05, 2022
medriano:
This one loud. That is how they deceive gullible girls into believing they work really hard and legit to acquire all that they have.lairs. Gistlover , drag them very well.

grin

If you no the kind of hard work p undecidedcy dey do. You no go dey too vuwlent grin
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by MARYIAN(f): 6:20pm On Apr 05, 2022
Some of us work hard to earn. Not all ladies accepts cash gifts from these guys who always want something in return.
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:40pm On Apr 05, 2022
Ondalastday:

True but as we dey pray make opportunity come make we jump in make we still criticize so that when people criticize us later we go know say we deserve am
lmao. I appreciate your honesty grin
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:40pm On Apr 05, 2022
Invitationn:

Well, criticism continues until we get the opportunity too
naso grin
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:42pm On Apr 05, 2022
gadgethead:


Who wouldn't jump at a good thing? But at least give credit where it's due and stop forming like you are self made
that one dey sha.. they form as if it's all "grace"

1 Like

Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by thrillionaire(m): 9:43pm On Apr 05, 2022
DonBenny77:

Follow follow wetin you dey follow am for?
To watch unclad booty and self-service.
You no see better people follow
cool
to enjoy the sight of her good body and "good life" o
Re: Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' by toujurs: 9:49pm On Apr 05, 2022
Iyaebe:
What is her business inside, the last time I checked non of the Adeleke’s complained to her/him. People don’t mind their business these days.
You are really a bitch

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Agbani Darego Shares Stunning New Photo / Miracle Ikechukwu Igbokwe Back To School After BBNaija (Photos) / Martha Adama, Blackface's Girlfriend, Behind His Success (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.