Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,190 members, 7,835,956 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Short N Fat Or Thin N Long (6133 Views)
Ladies: What Kind Of Shape Of Man Do You Like Fat Or Slim Fit? / Fat Or Slim Which Physique Makes You Look Younger (2) (3) (4)
Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:33pm On Jul 24, 2022 |
Abeg o. E get wetin dey worry me. My babe wey I just get 2weeks ago dey complain about my deeq. Thing dey worry me cos girls bin dey talk sey dey prefer my kind of preeq. Altho I no go tell una my type, I just want make una give judgement wey no get ojoro. Ladies!!! I hail una. Abeg make una talk the one wey una prefer fess. Untop my kind preeq wey I get,I still get money join o. No capping. I no know why she dey form sey she no like am. No be say I dey brag o. Una well-done.
|
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:38pm On Jul 24, 2022 |
Abeg carry your wahala go. Ode you be. U no know sey time dey for everything No vex me hia o. My heart dey pump 2 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by slimjohn2k5: 4:39pm On Jul 24, 2022 |
From Top to buttum |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:40pm On Jul 24, 2022 |
BAT4Presido2023:U wey dey vote Bat, u no know say bat no dey see road for daytime. Na crase dey ur head. Alanwi, koshi lo jor Oloriburuku oshi. Alawi 6 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Choilila: 4:41pm On Jul 24, 2022 |
Everyone with their preferences.. laughing at penis size around the world. This was how they fooled me with curvy belongs to Black women. 7 Likes
|
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:44pm On Jul 24, 2022 |
BAT4Presido2023:Ode like u. Who u dey follow speak English. I resemble bat? Monkey mumu man. Weyin carry u com my thread. Olodo pesin. I sure sey ur woman don fućk me b4. Yay!!! E pain am o 4 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:46pm On Jul 24, 2022 |
Choilila:Never reason am. Girls sabi form. Amaka wey tell me say she like my kind preeq. B4 she see am. Now wey she see am she begin fear. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:47pm On Jul 24, 2022 |
Abeg guys mak una no vex. Na girls I dey ask. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:49pm On Jul 24, 2022 |
BAT4Presido2023:Oga wetin hapun I dey owe u drink U don forget where u baff forget cloth.? Abi smoke dey your head? B4 I count 2000, better fly comot from my mango 2 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Jaika(m): 4:51pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise: Is it weird how tall dark and slim guys seem to have the longest members? � |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:53pm On Jul 24, 2022 |
Jaika:Anty, I gbadun you say u reason talk your mind but I no tell you say I tall,slim kom get long preek o. My own fit short sef Which wan you like, sisi eko. No fear jare. No mind that yeye man wey carry bat enta hia |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Jaika(m): 4:56pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise: I wasn't referring to you sir In my opinion, long ones are better for one night stands or whenever a girl feels adventurous. But short & fat is better for regular meetings 4 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:57pm On Jul 24, 2022 |
BAT4Presido2023:God forbid BatThing, hu dey deceive u say u get movement wey dey accelerate. Na inside lagoon. U hear? Inside lagoon for Shokoto. Cry me a river o, no cry me lagoon 3 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 4:59pm On Jul 24, 2022 |
Jaika:Hmm aunty's thank u Atleast u talk ur mind. Me ehhn My own resemble hmm well make i no talk sha. I go reason u for corner |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Jaika(m): 5:03pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise: I think you should talk to her. Try to find out her reasons for not liking it and work on it together. It's not always about the size. It's also a matter of how it's used |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 5:05pm On Jul 24, 2022 |
When I been dey grow up, I dey hear say girls like one kind preeq. Inside middle of my growth or growing up, I kom see say girls like money. Now I don get money, kom still get the kind preeq wey dem talk sey dem like. Na him Amaka dey front for me o Chai!!! Amaka disapoint me 2 Likes |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 5:07pm On Jul 24, 2022 |
Jaika:Chei U be better pesin. E be like say make i wife u na na now. No mind Amaka o. She like am. She just dey front make I think say she be good geh wey no sabi � 1 Like |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 5:13pm On Jul 24, 2022 |
I no carry flower but I get money o. I for dash you jare. Dear Jaika, be like say make I chike you. D butterfly wey dey ur dp na beautiful one, I sure say u fit fine pass amaka sef. Make we no dull. Na me be Pimpas!! I go carry u dey go paradise o with my .... we go just dey go dey go... cloud nine na my stepping stone o |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Jaika(m): 5:15pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise: No thank you. I hope it works out with Amaka. 1 Like |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 5:22pm On Jul 24, 2022 |
Jaika:Amaka disappoint me!! Two isa goal! Two kan tango. No reason am I be Pimpas, man wey dey wash plate, tongue sabi work. Finger dey press. Water dey drop. Sote, u go think say na piss from cloud nine o Carry go. No let anybody chike u, tell dem say Pimpas get gun wey dey shoot pimpur pimpur 1 Like |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 5:28pm On Jul 24, 2022 |
Nairaland gehs Where una dey na. U mean say na only Jaika get mind? |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Tboymessiah(m): 6:07pm On Jul 24, 2022 |
NasoLifeBe!!! Who get experienced about dating dwarf... One teacher dey here dey disturbed me but shame dey catch me to carry her enter aoz, sh decline entering my compound through Ghana must Go. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by EmiDon11: 6:58pm On Jul 24, 2022 |
PimpasParadise:she must be afraid of ur tooth pick She's scared u might chuk chuk her pussy with it |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Orgasmgiver123(m): 8:43pm On Jul 24, 2022 |
EmiDon11:Ma niggi 1 Like
|
Re: Short N Fat Or Thin N Long by EmiDon11: 8:55pm On Jul 24, 2022 |
Orgasmgiver123:oga mi
|
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 6:19am On Jul 25, 2022 |
EmiDon11:ha Bros o no let make i cast. No reason am. I be Sexûal jagaban. Na me be the romance Lord U dey learn work If e sure ,carry ur babe enter street. fear go katch u |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by EmiDon11: 7:40am On Jul 25, 2022 |
PimpasParadise:na just play |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by diogo23: 7:47am On Jul 25, 2022 |
PimpasParadise:Oga everybody have one or two things that worries him/her |
Effects of Distance on Relationship? / I Am Scared Of Girls / See How Ladies Dress Now: Sanity Or Insanity
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |