Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,810 members, 7,956,070 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 11:59 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) (1000 Views)
Policeman Dies In Lagos Hotel While Having Fun With His Girlfriend / (photos)... A Nairalander's Birthday Gift From His Girlfriend. (2) (3) (4)
My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 6:49pm On Jul 31, 2011 |
i hope say una remember that my bros wey say he go turn armed robber because im igbo girlfriend Ngozi dey threaten to leave am because he no get money buy am blackberry.well the latest news be say the chick don leave am for one yahoo yahoo boy and my bros wan kill himself o.e don be like 4 days now and my guy don dey without food.na beer im just dey drink and no matter what i say im no dey listen to me.these days na ngozi name he dey yarn about from morning till night and the babe sef they frollick with this new yahoo yahoo boy wey one of her friends introduce to her.luckily enough i don try pursuade my friend make im throway that plan about being an armed robber but then this guy dey starve im self and this thing dey worry me.i don go meet Ngozi and try to tell am make im give the guy another chance but ngozi say if the guy no buy am blackberry then she no go give the guy second chance.i dey really worry for this my guy and the way wey im wan kill imself over ngozi |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:18pm On Jul 31, 2011 |
How you see the yahoo boy? Who is crazy over blackberry in the UK? You don go meet NGOZI, Yon don go meet your friend! B.U.L.L.Poo! Where you talk say you dey sef? UK? YOU ARE A F*^KING LIAR MAN!!! SHIITZZZ!!! |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:27pm On Jul 31, 2011 |
sexkillz:i get the news from one of her friends who tell me say Ngozi dey follow one yahoo yahoo boy dey frolick about town.anyway dat one no be the main matter because my friend wan craze over the issue of im igbo girlfriend dumping him because of im inability to buy blackberry for am |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:32pm On Jul 31, 2011 |
[size=29pt]L. I. A R ! ! !! ![/size] |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:41pm On Jul 31, 2011 |
OP you are still alive because they probably don't have zoo wherever you are. |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:43pm On Jul 31, 2011 |
sexkillz:na wich one be ur own sef abeg make u chill small |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Wislet(f): 7:46pm On Jul 31, 2011 |
U know wat? Tell ur friend say if he is caught, he will be in prison ALONE. His sweet Ngozi wont even remember his name. Plus, by de time he comes out-if he does-she would be way out of his reach & forgotten him. Tell him he can continue drinking, Dat ur friend cannot be an Igbo boy. If he is, he is de adulterated version. U dont kill urself for someone dat gives no d*** if u exist. |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 7:51pm On Jul 31, 2011 |
REALITY101:u be send assasins after me? |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 8:02pm On Jul 31, 2011 |
Wislet:awhhh winslet u sound so heartless o.na love dey shack am and e no wan listen to wetin i tell am.since u be babe maybe he go listen to u and by the way are u Kate Winslet? |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 8:15pm On Jul 31, 2011 |
b][size=15pt]i don go meet Ngozi[/size] and try to tell am make im give the guy another chance but ngozi say if the guy no buy am blackberry then she no go give the guy second chance.[/b]Bros! Is NGOZI in the UK too?. . . . . If she is not, then YOU ARE A BLOODY F*^KING LIAR!!!!!!!! |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by milanseedorf(m): 8:47pm On Jul 31, 2011 |
this is super storyeeee |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 12:38am On Aug 01, 2011 |
milanseedorf:superstory ko superstory ni |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 9:12pm On Nov 13, 2011 |
Poor guy |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by 190smh: 9:34pm On Nov 13, 2011 |
^Poor indeed |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Chimezie198(m): 10:00pm On Nov 13, 2011 |
>Lefuefu efulefu ulefulefu< wot a name |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by vb0mb(m): 10:24pm On Nov 13, 2011 |
Chei! So nobody fit give d guy advice. NL who na don fall my hand. Tel ur guy mk him comit sucide, but you go de beside am. Becos if him de shout help, you help save him life. This solution mk am understand say his life de precious pass d girl own. Phucking ngozi. If na me i go use bomb for d Ngozi. |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Nobody: 4:46pm On Nov 14, 2011 |
lol that one funny.a guy turning into an armed robber because of gf |
Re: My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) by Njgirl1: 9:24pm On Nov 14, 2011 |
oh my gosh Ngozi is such a heartles gold digging biatch a disgrace 2 9ja a mistake of a woman and most importantly a non existent figment of lefulefus imagination. lefu is neither in UK OR UKRAINE but in a well equiped psychiatric hospital wch has a cyber from which he posts the hospital is ultra mordern so d unexposed dude tnks he is abroad |
(1) (Reply)
Who Should Play The Role Of Fool In A Relationship? Guys/gals? / She Was Admitted To Hospital Becos Of Me! / Can U Live Ur Boy/girl Friend In D Same Room. . .
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |