Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,658 members, 7,823,870 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 04:57 PM

One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am (888 Views)

Man Named Burger To Marry Woman Named King, Burger King To Sponsor Wedding. / Guys Can U Marry Woman That Senior You Senior With 23year / See Old White Woman Wey Naija Guy Go Marry (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am by Nobody: 5:51pm On Nov 01, 2011
There is this yoruba guy wey i know during our time in school.This guy then be get correct swag and na proper ashawo because this guy like woman no be small.Back then both me and this guy always dey track campus babes and as a real playa we go jus chop and clean mouth.But of recent this my guy don be strong christian and im dey attend one of these new generation churches wey their pastor dey always perm their hair and wear very expensive suits.Of recent this guy tell me say im pastor be recommend one christian sister frm the church as the guy wife because according to wetin the pastor tell am this sister be get vision of her would be husband and frm the way she take describe the man wey she see for her vision the description fit my guy perfectly.Now my yoruba friend dey im early thirties and na bachelor and this guy get plenty money and im house sef even large pass bukingham palace grin.Now accordin to wetin my friend tell me wen the pastor tell am say a babe for the church be get vision about am he be say im be dey ready to play along because im be don already dey eye one fine yellow pawpaw lady for the church and he be dey hope say na the yellow pawpaw lady get vision about am.But then he come dey surprise when im pastor bring one old mama wey dey her late forties as the lady wey get vision about am.The guy tell the pastor say e no want the woman because the woman too old and she no even fine sef.Omo pastor come vex and tell the guy say make im obey god and marry the woman becoz the vision wey the lady get na frm god and e go dey catastophic if he disobey.Pastor come also let am know say vanity upon vanity all na vanity and if na fine girl the guy wan marry den im heart dey filled with vanity filled thoughts and he need to clear im heart with such thoughts.But my friend say he no still gree and because of that the pastor don dey vex with am.He say the pastor don already clear am say if he no marry the woman den he no go welcome the guy come im church again.My friend now dey worry over the matter and im ask me say wetin im go do about this wahala.My fellow nairalanders wetin una want make this my friend do?
Re: One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am by Nobody: 7:55pm On Nov 01, 2011
@lefu If this isn't just another one of your fabrication . . .

That is a fleshly "pastor" speaking really from the core of his own selfishness. In your friend's shoes, I would rebuke him and remind him that these are not issues to force upon someone. . . especially not in that manner.
I will also then point out that, by his behavior, he has just successfully shown the signs that Jesus warned us about false prophets in the endtime. I would then recommend to him that he repent of his folly because if God decides to look at his side, his own don finish (God really hates false prophets. they give Him a bad name). So if he isn't a false prophet, he should stop acting like one.

If the MOG is truly of God with and walking in the Spirit, he would analyse what you said, realize the truth in it, ask for your 4giveness as a fellow human being(something some MOGS forget they are), and finally u 2 pray together. If he mostly just walks by the flesh, his demons of pride would manifest and he would start yelling, cursing, etc. Then you know this is a congregation you shouldn't be a part of as all would just be wasted effort. The blind leading the blind u seeĀ  wink.

One of the distinguishing attributes of a true man of God is humility.

===
This is the realest advice there is to give on the issue.
Re: One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am by shirleee(f): 9:30pm On Nov 01, 2011
sorry to say bt d Pastor in dis case is not acting lik a man of God.Wat has ur friend refusing to marry d lady he saw a vision abt got to do wit stopping him frm coming to church?Wat if he didnt see a vision bt had it all plannd out wit d lady,mayb she's had her eyes on ur friend.Well,tell ur friend nt to get worked up,he shldnt b forced into marrying d lady n if d Pastor insists on him not coming to church,he shld go elsewer to worship.
Re: One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am by Nobody: 7:40am On Nov 02, 2011
the guy (or any sane person for that matter) is aware of these pastors' manipulative skills. He'll be the better for it sticking to his own thoughts. As far as am concerned, religion and its chief proponents are only out to scam others. Pastors especially have a subtle way of doing this! angry
You guy na correct guy jo!
Re: One Of My Friend Refuse To Marry Woman Wey Pastor Reccomend For Am by Nobody: 1:58pm On Nov 02, 2011
lefulefu:

There is this yoruba guy wey i know during our time in school.This guy then be get correct swag and na proper ashawo because this guy like woman no be small.Back then both me and this guy always dey track campus babes and as a real playa we go jus chop and clean mouth.But of recent this my guy don be strong christian and im dey attend one of these new generation churches wey their pastor dey always perm their hair and wear very expensive suits.Of recent this guy tell me say im pastor be recommend one christian sister frm the church as the guy wife because according to wetin the pastor tell am this sister be get vision of her would be husband and frm the way she take describe the man wey she see for her vision the description fit my guy perfectly.Now my yoruba friend dey im early thirties and na bachelor and this guy get plenty money and im house sef even large pass bukingham palace grin.Now accordin to wetin my friend tell me wen the pastor tell am say a babe for the church be get vision about am he be say im be dey ready to play along because im be don already dey eye one fine yellow pawpaw lady for the church and he be dey hope say na the yellow pawpaw lady get vision about am.But then he come dey surprise when im pastor bring one old mama wey dey her late forties as the lady wey get vision about am.The guy tell the pastor say e no want the woman because the woman too old and she no even fine sef.Omo pastor come vex and tell the guy say make im obey god and marry the woman becoz the vision wey the lady get na frm god and e go dey catastophic if he disobey.Pastor come also let am know say vanity upon vanity all na vanity and if na fine girl the guy wan marry den im heart dey filled with vanity filled thoughts and he need to clear im heart with such thoughts.But my friend say he no still gree and because of that the pastor don dey vex with am.He say the pastor don already clear am say if he no marry the woman den he no go welcome the guy come im church again.My friend now dey worry over the matter and im ask me say wetin im go do about this wahala.My fellow nairalanders wetin una want make this my friend do?
All i can say is that the pastor is a scam!!!!

(1) (Reply)

Shld I Allow Her As My "friend With Benefit"? / if men lived like chickens LMFAO hilarious / 2go Vs Bbm

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.