Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,016 members, 7,817,997 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:00 AM

All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? (2115 Views)

Handsome Bobos, Post Ya Sexy Pictures Here / E Maa Dobo »»»*** {make Una Dey Fccck Toto}***««« / The Best Way To Get A Naija"s Girls Attention(for The Virgin Bobos And De Jews) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 9:48pm On Nov 25, 2011
Eh for those naija guys back in naija wey get more than one girlfriend how una dey take manage am? grin.With the harsh economy for naija and the way wey the naija Govt dey refuse to pay salary to workers on time u go still see some bobos wey dey struggle to even feed once a day dey get up to six or eight different girlfriends and na dem dey shoulder all the financial needs of such babes.Na such guys go dey budget on how to take buy dat second hand blackberry wey dem see for blackmarket for Amaka wey be girlfriend number 1 and dem go also budget how to pay the house rent for Christiana wey be girlfriend number 2 and at the same time this same bobo wey no get money dat much go dey also budget on how to buy christmas clothes and expensive goldchains for Grace wey be girlfriend number 3.Even sef some very broke naija campus guys go suffer themselves tire looking for money all over the place to use to satisfy their large numbers of girlfriends grin grin grin grin grin and not to mention some of them wey dey use the allowance wey their papa for village send dey use am on their girlfriends.So homebased bobos how una dey take manage use money satisy una harem of girlfriends with the present harsh economy for naija cheesy
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by LesbianBoy(m): 9:55pm On Nov 25, 2011
Lefulefu, U nor day slip
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 9:58pm On Nov 25, 2011
The kid na witch
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Mynd44: 10:03pm On Nov 25, 2011
Jamb question
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 10:11pm On Nov 25, 2011
[size=14pt]You just defined a Nigerian Male Fool, who graduated from the "University of Magadom", and with a first class in "Mugutology", and works for "Ekene Discombobulation & Sons Nigeria Ltd"! What the fcck? I mean, how hopelessly inclined can one be? And it's these kind of sensational ballistic idi[i]o[/i]ts that'll have the unbelievable, incredible, astonishing guts, to come online and harp about the Nigerian Girl blah blah blah. . . Rubbish!
How do you blame the girls in this circumstance? Did they ask to be approached? Even if they make demands, did they force the guy to say yes? Did they force the money out of his account, and into their palms? NO NO NO! Senselessness magnified! You earn less than 80,000 naira monthly, and you want to have and maintain a bevy of pretty ladies? Smh!

Nigerian boy wey decide to fall mugu, get himself to blame o. . . Lefu, abeg minister to your fellow first class holders. . . Una too dey fall hands! wink
[/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by bingbagbo(m): 10:26pm On Nov 25, 2011
sexkillz:

[size=14pt]You just defined a Nigerian Male Fool, who graduated from the "University of Magadom", and with a first class in "Mugutology", and works for "Ekene Discombobulation & Sons Nigeria Ltd"! What the fcck? I mean, how hopelessly inclined can one be? And it's these kind of sensational ballistic idi[i]o[/i]ts that'll have the unbelievable, incredible, astonishing guts, to come online and harp about the Nigerian Girl blah blah blah. . . Rubbish!
How do you blame the girls in this circumstance? Did they ask to be approached? Even if they make demands, did they force the guy to say yes? Did they force the money out of his account, and into their palms? NO NO NO! Senselessness magnified! You earn less than 80,000 naira monthly, and you want to have and maintain a bevy of pretty ladies? Smh!

Nigerian boy wey decide to fall mugu, get himself to blame o. . . Lefu, abeg minister to your fellow first class holders. . . Una too dey fall hands! wink
[/size]






MADNESS!! angry angry You r suffering from ACUTE GRAMMAR-VERBALLIC DIARRHOEA !













bush pig!!
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Mynd44: 10:29pm On Nov 25, 2011
^^^
Lol
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by freecocoa(f): 10:33pm On Nov 25, 2011
Lefool please remind me again,which side you dey stay for uk?
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 10:34pm On Nov 25, 2011
bin gbagbo:





MADNESS!! angry angry   You r suffering from  ACUTE GRAMMAR-VERBALLIC DIARRHOEA !













 bush pig!!
[size=14pt]^^^
I know you are a first class stup, but must you use every opportunity you get to broadcast your amazing stupidity? Dumb slow goat you really are. Must i spell everything out to you? Now do you mind? I really need you to fcck off, as i have bigger fish to fry. Stop presenting crayfish! Damn! Hope you understand. . .[/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by tellwisdom: 10:43pm On Nov 25, 2011
MADNESS!!     You r suffering from  ACUTE GRAMMAR-VERBALLIC DIARRHOEA !













  bush pig!!

grin grin grin grin grin grin No bro, Bush LIZARD. #AGAMA to be precise grin grin
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Goldieluks: 10:45pm On Nov 25, 2011
Lefulefu you are here again with your fake tales? shocked
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 10:50pm On Nov 25, 2011
tellwisdom:

grin grin grin grin grin grin No bro, Bush LIZARD. #AGAMA to be precise grin grin

[size=14pt]Whatever your mother did, for you to insult her this night. . .smh!

May Thunder strike congenital senseless children, such as you! Would have saved your mama loads of inconsequential stress![/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by tellwisdom: 11:02pm On Nov 25, 2011
cheesy cheesy Someone is seriously hurt.
How was that my fault?? embarassed embarassed. Na me born you?? undecided undecided
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 11:08pm On Nov 25, 2011
[size=14pt]Yeah! Your poor mama is hurt she gave birth to a quantum myopic congenital hallucinating fool, and named him tellwisdom! Bloody waste of energy used in conceiving you, and even more wasted was the 9 months in her womb. . . I can imagine her rejoicing that she gave birth to a male child. But what she did not know was that the baby's brain was seriously dysfunctional. . . Smh![/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by tellwisdom: 11:22pm On Nov 25, 2011
But seriously bro, do you knw you can do surgery?? undecided undecided
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Idowuogbo(f): 11:26pm On Nov 25, 2011
freecocoa:

Lefool please remind me again,which side you dey stay for uk?
Uk ke, unless d famous Abule Muwonleru dey Uk dem I go reason wiv am .Atm d guy dey browse for him oneroom wey he rent for Oju woye
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 11:30pm On Nov 25, 2011
tellwisdom:

But seriously bro, do you knw you can do surgery?? undecided undecided
[size=14pt]As far as it is surgery on your stunted coagulated dumb peanut brain, i'm game. . . Ready when you are, dimwit!

Lame reply![/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Princek12(m): 3:00am On Nov 26, 2011
sexkillz:

[size=14pt]As far as it is surgery on your stunted coagulated dumb peanut brain, i'm game. . . Ready when you are, dimwit!

Lame reply![/size]


this your own woman wrapper brain don too much ooo. person no even fit open thread ask question again make you no abuse am. dem swear for you?
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by tellwisdom: 3:02am On Nov 26, 2011
this your own woman wrapper brain don too much ooo. person no even fit open thread ask question again make you no abuse am. dem swear for you?

grin grin grin Just leave the AGAMA LIZARD GUY O cheesy grin
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Idowuogbo(f): 3:22am On Nov 26, 2011
Princek12:

this your own woman wrapper brain don too much ooo. person no even fit open thread ask question again make you no abuse am. dem swear for you?
Now dat was haarsh like did it reaally get you dat emotional
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Princek12(m): 3:43am On Nov 26, 2011
Idowuogbo:

Now dat was haarsh like did it reaally get you dat emotional

oh, when sexkillz abuses other people, you have no problem with it. But when I ask him a simple question, which is not an abuse, you say that was harsh and that it may have gotten me emotional. Give me a break.

Maybe you need to tell sexkillz to stop being harsh and emotional.
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Idowuogbo(f): 3:48am On Nov 26, 2011
Asking sum1 if dem swear am is a rhetorical question so I suppose u can get wiv it smh, na una sabi sha I jus tot its a bit hmmm.Anyways ur reply dey come may I comot for road
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 6:32am On Nov 26, 2011
freecocoa:

Lefool please remind me again,which side you dey stay for uk?
Cocoa headmistress if u want my address just give me ur email.i go email u ASAP grin grin grin grin grin grin grin
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 6:43am On Nov 26, 2011
bin gbagbo:





MADNESS!! angry angry You r suffering from ACUTE GRAMMAR-VERBALLIC DIARRHOEA !
FALLS FROM PAWPAW TREEE grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin













bush pig!!
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 6:47am On Nov 26, 2011
sexkillz:

[size=14pt]You just defined a Nigerian Male Fool, who graduated from the "University of Magadom", and with a first class in "Mugutology", and works for "Ekene Discombobulation & Sons Nigeria Ltd"! What the fcck? I mean, how hopelessly inclined can one be? And it's these kind of sensational ballistic idi[i]o[/i]ts that'll have the unbelievable, incredible, astonishing guts, to come online and harp about the Nigerian Girl blah blah blah. . . Rubbish!
How do you blame the girls in this circumstance? Did they ask to be approached? Even if they make demands, did they force the guy to say yes? Did they force the money out of his account, and into their palms? NO NO NO! Senselessness magnified! You earn less than 80,000 naira monthly, and you want to have and maintain a bevy of pretty ladies? Smh!

Nigerian boy wey decide to fall mugu, get himself to blame o. . . Lefu, abeg minister to your fellow first class holders. . . Una too dey fall hands! wink
[/size]

OTH
Nothin do u Prof Saliu grin grin grin grin grin
Carry on wit ur grammer bombing grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 6:58am On Nov 26, 2011
Princek12:

this your own woman wrapper brain don too much ooo. person no even fit open thread ask question again make you no abuse am. dem swear for you?
[size=14pt]I've been avoiding joining issues with you princek12. If you noticed, i did not reply your subtle attacks on other threads, but dont push your luck further. . . . wink

Woman wrapper na small thing na! You be woman arse wipe! As in, woman dey use you clean yansh, throway! Fool! Now quit your bickering and go sit your burnt dilapidated arse down on some ice cubes. . . Prince of the Goat Kingdom. Na you dem swear give. In short, they cook am, garnish am give you swear chop. . . E be like say craze woman don dey show you pant, abi?

Nonsenticology! smiley[/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by 2kurupt(m): 7:04am On Nov 26, 2011
E be like say craze woman don dey show you pant, abi??

Lol
This is one one funny tread.
@Topic. Most 9ja guys think say na dem dey play gals but at the end of the day, dem play demselve
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 8:03am On Nov 26, 2011
Princek12:

Maybe you need to tell sexkillz to stop being harsh and emotional.
[size=14pt]. . .And maybe you need to stop trying so hard to kiss my arse! Get in line. There were other idi[i]o[/i]ts before you!. . .[/size]
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by cynthiafred67(f): 10:56am On Nov 26, 2011
sexkillz:

[size=14pt]You just defined a Nigerian Male Fool, who graduated from the "University of Magadom", and with a first class in "Mugutology", and works for "Ekene Discombobulation & Sons Nigeria Ltd"! What the fcck? I mean, how hopelessly inclined can one be? And it's these kind of sensational ballistic idi[i]o[/i]ts that'll have the unbelievable, incredible, astonishing guts, to come online and harp about the Nigerian Girl blah blah blah. . . Rubbish!
How do you blame the girls in this circumstance? Did they ask to be approached? Even if they make demands, did they force the guy to say yes? Did they force the money out of his account, and into their palms? NO NO NO! Senselessness magnified! You earn less than 80,000 naira monthly, and you want to have and maintain a bevy of pretty ladies? Smh!

Nigerian boy wey decide to fall mugu, get himself to blame o. . . Lefu, abeg minister to your fellow first class holders. . . Una too dey fall hands! wink
[/size]






^^^ NO COMMENT *brb*
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Nobody: 11:14am On Nov 26, 2011
@OP we involve in part time yahoo yahoo to make ends meet tongue
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Mynd44: 12:11pm On Nov 26, 2011
^^
And we occasionally defraud peoe like the OP
Re: All Those Bobos Wey Get More Than One Gf For Naija How Una Dey Take Manage Am? by Princek12(m): 6:33pm On Nov 26, 2011
sexkillz:

[size=14pt]I've been avoiding joining issues with you princek12. If you noticed, i did not reply your subtle attacks on other threads, but dont push your luck further. . . . wink

Woman wrapper na small thing na! You be woman arse wipe! As in, woman dey use you clean yansh, throway! Fool! Now quit your bickering and go sit your burnt dilapidated arse down on some ice cubes. . . Prince of the Goat Kingdom. Na you dem swear give. In short, they cook am, garnish am give you swear chop. . . E be like say craze woman don dey show you pant, abi?

Nonsenticology! smiley[/size]


you think say all these your yeye grammar dey impress me? make you carry your arse sit down somewhere abeg. de person wey swear for you don die com throway the swear inside bottomless pit.

you sabi abuse person well well but when person abuse you you go start to act like say you dey on your period. why you no fit comment about topic without abusing person with your yeye grammar wey no dey make sense most of the time.

abi you think say na like so dem tey take impress woman? God punish you and yeye brain.

(1) (2) (Reply)

I'm Losing All My Married Female Friends / Take Her To The Family Or Not? / Funny Music Video: Girls Going In On Dudes Who Give Bad Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.