Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,131 members, 7,845,758 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 12:59 AM

If U Be Naija Babe For Here And U Get Spare Tire Boyfriends Oya Discus Am 4 Here - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If U Be Naija Babe For Here And U Get Spare Tire Boyfriends Oya Discus Am 4 Here (619 Views)

Is It Proper To Have Sex In The Dream(discus) / Try Not Be A Spare Tire To Any Man / U Be Mugu If U Do All These Things For A Babe In The Name Of Love (2) (3) (4)

(1) (Reply)

If U Be Naija Babe For Here And U Get Spare Tire Boyfriends Oya Discus Am 4 Here by Nobody: 4:22am On Dec 07, 2011
Oya if yu be a naija babe and u know say u get more than one boyfriend make u discuss and explain the reason why u get boyfriends instead of boyfriend cheesy
Nah because of the money make u dey keep more than one boyfriend or nah because u just wan play the game?.Pls abeg be honest and no enter this thread dey form saint oooo.Freecocoa,beync and goldie goldie i know for sure say una get more than one sugardaddies wey dey replenish una account so i expect una to enter this thread and discuss why una get more than one boyfriends or menfriends grin
Oya make una discusss grin

(1) (Reply)

A Supportive Understanding Companion As A Female Friend For Financial Need & Luv / Two Wrongs That Makes A Right / What Will U Do When Find Out That Ur Girl Friend Is Dating A Soldier?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.