Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,486 members, 7,954,867 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:18 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel (3197 Views)
Why Do Guys Love Yansh/booty??? (picture) / See Naija Babes Doing Things With Their Yansh In Public [see Photo] / Wow. I Finally Saw A Pretty Girl With The Flattest Yansh and bosom (2) (3) (4)
Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 3:07pm On Mar 12, 2012 |
one of my pally we we roll together for primary school no jus dey happy at all as i dey yarn u dis tory.the problem be say im latest girlfriend get flat yansh and the yansh sef come even strong like palm kernel.he say the thing dey discourage am anytime he dey romance the babe.now he want help on wich type of food he suppose dey give the babe to make her yansh get bigger.me sef be don already tell am to dey yansh(s3x) im girlfriend regularly to make her yansh big and he say he don already dey yansh her regularly and he even don dey do backdoor(anal) but the yansh dey were e dey.now my pally say he want and he tell me to yarn im problem for nairaland becos he don already here say dem dey solve any problem on nairaland.he say anything we una tell am make he do he go do am with no questions asked.abeg oooo my esteemed nairaland members helep me to helep my friend. |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 4:23pm On Mar 12, 2012 |
You sure say no be ur 5th gurlfriend?? Anyway, just dey buy am all those fatty foods wey them dey sell for fastfood joints + correct download of enof 'juice' any time u knack am akpako, I hear say e dey make gurls add |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Dyt(f): 4:32pm On Mar 12, 2012 |
akwere kata |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Goldieluks: 4:44pm On Mar 12, 2012 |
Lefu make you and all your yeye paddy go kiss a flying plane. |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 4:51pm On Mar 12, 2012 |
Omo, vulcanizer don finish for una area? 1 Like |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 5:18pm On Mar 12, 2012 |
Dyt: akwere kataOgini kwanu? |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 5:19pm On Mar 12, 2012 |
~Killz~:Loool e fit less lata na |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Kahwayy(f): 7:46pm On Mar 12, 2012 |
Simple,tell him to bring her to East Africa and feed her bananas |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 7:58pm On Mar 12, 2012 |
Kahwayy: Simple,tell him to bring her to East Africa and feed her bananasYou mean bananas. . . . . the . . . .? ****Dialing Slimyem's number**** |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by onila(f): 8:16pm On Mar 12, 2012 |
LEFU LEFU YOU MAKE MY DAY |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by slimyem: 9:10pm On Mar 12, 2012 |
~Killz~:and what does my number have to do with this? Btw...my lines are dead! 1 Like |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 9:21pm On Mar 12, 2012 |
squats . . . lots of squats. I suppose muscle hard is better than bony hard |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 9:31pm On Mar 12, 2012 |
slimyem:Dead lines? Damn. . . Intelligent reports reaching me says you are in need of bananas from kenya. . . |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 12:38am On Mar 13, 2012 |
So bananas from Kenya are a sure way to have soft backside abi? Y'all are high on very cheap crack |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:36am On Mar 13, 2012 |
~Killz~: are You insinuating that she has flat yansh? :-> :O |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by HighChief4(m): 1:47am On Mar 13, 2012 |
Allow her a nite with Mr.cork and her nyash will never be the same |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:54am On Mar 13, 2012 |
~Killz~:. Omo u well so? Hw vulcanizer go dey pump human being yansh? |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 1:59am On Mar 13, 2012 |
handsomeness:. Don't mind him jor.slimyem get big yansh even though she be lepa.I don see am live |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 2:03am On Mar 13, 2012 |
Goldieluks: Lefu make you and all your yeye paddy go kiss a flying plane.. Haba goldie goldie but why insulT my pally nah?.he dey look for una help ooo |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 3:08am On Mar 13, 2012 |
lefulefu: . Don't mind him jor.slimyem get big yansh even though she be lepa.I don see am live *looking at him with Jaws ajar* How you take see am |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Kahwayy(f): 8:16am On Mar 13, 2012 |
@killz am serious btw. Just go to Uganda and you'll see what am talking about |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Killz3(m): 8:30am On Mar 13, 2012 |
Kahwayy: @killz am serious btw. Just go to Uganda and you'll see what am talking aboutOn a more serious note, you mean Ugandan bananas makes the yansh soft and big? Pls explain ***Dialing Slimyem again *** |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 8:43am On Mar 13, 2012 |
~Killz~:What is with you and softening her ynash? You wan knack am? |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by mcnepow(m): 8:49am On Mar 13, 2012 |
Mynd_44:Omo, any smal tin slimyem U gon start wet dreaming very soon |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 8:50am On Mar 13, 2012 |
~Killz~: Slimyem na so you flat reach |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Mynd44: 8:56am On Mar 13, 2012 |
handsomeness:You really don't want an answer to that question |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by WebSurfer(m): 9:04am On Mar 13, 2012 |
handsomeness:ask am |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Nobody: 9:54am On Mar 13, 2012 |
handsomeness:she send me a picture of it |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by sweetgala(m): 10:24am On Mar 13, 2012 |
Lefu it wan be like say your pali no knack apako well, nah so the backside never increase or maybe I'm no dey download good quality content. |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by AZeD1(m): 2:27pm On Mar 13, 2012 |
handsomeness(m): Slimyem abeg help us answer this jamb question.. |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by Emeka72(m): 2:40pm On Mar 13, 2012 |
Why did He have to gofor such a babe in d first place |
Re: Im Babe Yansh Hard Like Palm Kernel by outline: 4:34pm On Mar 13, 2012 |
na so e concern u? yu dey chop panadol for anoda person headache....berra talk true guy |
The Most Awkward Moment I've Ever Experienced / Should I Visit My Girlfriend Who's Suffering From Chicken Pox? / Why Do Girls Close Their Eyes While Kissing?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |