Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,408 members, 7,815,897 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:31 PM

B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? (967 Views)

So Toto No Get Meter Wey Dey Read / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! / Why Do Most Girls Stares At Guys Zipper Or Trouser (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 12:31pm On Mar 19, 2012
b/w a guy wey dey sag im trousers or a guy wey go tie im trouser with belt for im belly.naija babes na wich one b/w this two u go choose as ur husband?
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by dabrake(m): 12:37pm On Mar 19, 2012
^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^
God of mercy.
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Beync(f): 12:45pm On Mar 19, 2012
lefu u dont have plates to wash?
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 1:14pm On Mar 19, 2012
Beync: lefu u dont have plates to wash?
for ur mind u tink say i dey wash plates 4 u abi? undecided
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 2:14pm On Mar 19, 2012
LefuLefu you obviously need your meds. undecided
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 2:17pm On Mar 19, 2012
naijasexy: LefuLefu you obviously need your meds. undecided
pls come here and give me injection 4 my yansh grin
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Beync(f): 11:01am On Mar 22, 2012
Ok, go mob the sitting room and get the curtains washed
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 12:29pm On Mar 22, 2012
i sense bullshittzz in high definition... tongue tongue








wtf!!
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 6:33pm On Mar 25, 2012
Beync: Ok, go mob the sitting room and get the curtains washed
i don pull down my boxers.oya come chook the injection for here grin
Re: B/w A Guy Wey Sag Im Trousers Or A Guy Wey Dey Tie Im Trouser For Im Belly? by Nobody: 6:55pm On Mar 25, 2012
Lol

(1) (Reply)

Imo Ladies Bride Price So Expensive,scares Suitors / Prostitutes: They Wont Sell If We Wont Buy! / If Ur Life Were To Be A Soundtrack Which Musician Will U Like To Sing It?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.