Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,373 members, 7,815,788 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:26 PM

Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? (967 Views)

E Maa Dobo »»»*** {make Una Dey Fccck Toto}***««« / Give This Pikin A Name Pix / When She Wants To Show You That She Is Better Than Beta Pikin (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Nobody: 4:26pm On Mar 23, 2012
most pastor pikin na either ashiiii , thief , buglar, womanizer or womanwrapper dem be. i still dey wonder why oo.. e get one great MOG 4 my side d daughter be aristo n most of my area boyz dey tAkE free kpomo, mesef bin wan tk but as per COG (child of GOD) i dull am angry angry . i don even undergo 12 days dry fasting on her behalf but still e be like say she dey worse angry .. abeg mk una HELP ME xplain dis matter oo.. I taya
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Killz3(m): 4:31pm On Mar 23, 2012
Name of Church, Name of Pastor and Name of Daughter. . . If none can be verified, you are a Liar in 3D
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Nobody: 4:55pm On Mar 23, 2012
~Killz~:
Name of Church, Name of Pastor and Name of Daughter. . . If none can be verified, you are a Liar in 3D

mr killz i cant call d names here in public now... and besides i nor dey lie na true..or hvnt u witnessed such b4?





embarassed.
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Killz3(m): 5:08pm On Mar 23, 2012
DONkollione:

mr killz i cant call d names here in public now... and besides i nor dey lie na true..or hvnt u witnessed such b4?





embarassed.
That means you are lying. . . There is no stereotype as to the behavioral tendencies or qualities of "pastor pikins". When such is found out, it is usually made public. Haven't you witnessed such before? The ones i witnessed were publicized, therefore failure to publicize your story deems it faker than the backside of Nicki Minaj. . .

Mind you, this is NOT the jokes section where you guys run amok posting frivolities. . . Cheers
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Nobody: 11:06pm On Mar 23, 2012
~Killz~:

.

Mind you, this is NOT the jokes section where you guys run amok posting frivolities. . . Cheers

mr-man. be careful!








last warning! angry
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by lillys(f): 11:47pm On Mar 23, 2012
lol killz u funny cheesy
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by Nobody: 12:51am On Mar 24, 2012
lillys: lol killz u funny cheesy

aunty! hw re u 2day?
Re: Why Paztor Pikin Dey Bad Well Well? by dabrake(m): 2:02am On Mar 24, 2012
DONkollione: most pastor pikin na either ashiiii , thief , buglar, womanizer or womanwrapper dem be. i still dey wonder why oo.. e get one great MOG 4 my side d daughter be aristo n most of my area boyz dey tAkE free kpomo, mesef bin wan tk but as per COG (child of GOD) i dull am angry angry . i don even undergo 12 days dry fasting on her behalf but still e be like say she dey worse angry .. abeg mk una HELP ME xplain dis matter oo.. I taya
i had to check again because this thread be like wetin lefulefu go 'author'

(1) (Reply)

Imo Ladies Bride Price So Expensive,scares Suitors / Prostitutes: They Wont Sell If We Wont Buy! / If Ur Life Were To Be A Soundtrack Which Musician Will U Like To Sing It?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.