Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,668 members, 7,955,432 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 05:29 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Type Of Grl I Go Marry (2606 Views)
Guys, If You Have Done This Before- Go Marry / I Really Love This Grl Bt My Bro Called Her A Brat / See Old White Woman Wey Naija Guy Go Marry (2) (3) (4)
The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 9:30pm On Jun 29, 2012 |
1 she must sabi cook. She must sabi speak vry good english. She must not be dirty. She must sabi wear sxy underwears. She must not be a trouble maker like idowu. She must not have k leg like ijebabe. She must not wear too much makeup like freecocoa. She must wear mini skirt like ogugua. She must have hot legs like ogugua. She must have ikebe like mzzdarkskin |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Tsmooth1(m): 9:43pm On Jun 29, 2012 |
She must get pimples like cindyrella. |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 9:49pm On Jun 29, 2012 |
T-smooth:. Yu mean pimples 4 her yansh? |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by ayobase(m): 10:45pm On Jun 29, 2012 |
lefulefu: 1 she must sabi cook. She must sabi speak vry good english. She must not be dirty. She must sabi wear sxy underwears. She must not be a trouble maker like idowu. She must not have k leg like ijebabe. She must not wear too much makeup like freecocoa. She must wear mini skirt like ogugua. She must have hot legs like ogugua. She must have ikebe like mzzdarkskin ....and she must be able to handle blokous like Stellie Babe! FYI....U r in trouble! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 11:19pm On Jun 29, 2012 |
lefulefu: 1 she must sabi cook. She must sabi speak vry good english. She must not be dirty. She must sabi wear sxy underwears. She must not be a trouble maker like idowu. She must not have k leg like ijebabe. She must not wear too much makeup like freecocoa. She must wear mini skirt like ogugua. She must have hot legs like ogugua. She must have ikebe like mzzdarkskin lol lefool is @ it again... @bolded keep dreaming!! 1 Like |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by onila(f): 11:56pm On Jun 29, 2012 |
MsDarkSkin: hehe formings. .I know yr head is swelling |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Mynd44: 11:59pm On Jun 29, 2012 |
It seems I will also come up with a list |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Cuteobi(f): 5:22am On Jun 30, 2012 |
...and she must be a very fine girl like Chillaz |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by 190: 5:35am On Jun 30, 2012 |
onila: |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by ijebabe: 5:40am On Jun 30, 2012 |
Lefu, how u take knw say i get k-leg? U dey vex, Lol! I guess when u choose a partner she has to be everything ur not |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Mynd44: 9:21am On Jun 30, 2012 |
ijebabe: Lefu, how u take knw say i get k-leg? U dey vex, Lol!Actually, that is not important. The thing you have in common might always end up the thing that joins while in some cases, it is their differences that binds them |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Idowuogbo(f): 9:23am On Jun 30, 2012 |
Ode! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Mynd44: 9:27am On Jun 30, 2012 |
Idowuogbo: Ode!Who? |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Idowuogbo(f): 9:30am On Jun 30, 2012 |
Ask a friend! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by ijebabe: 10:35am On Jun 30, 2012 |
Idowuogbo: Ask a friend!ROFL! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Wislet(f): 3:54pm On Jun 30, 2012 |
Lefulefu's pic is on my profile. Any interested lady should check him out |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by emofine2(f): 3:58pm On Jun 30, 2012 |
lefulefu: She must have ikebe like mzzdarkskin That puts me out of contention then |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by sweetcocoa(f): 3:59pm On Jun 30, 2012 |
Mumu lefool,you don start again. Btw how you go take know whether she sabi speak english as you no sabi?ode. 1 Like |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 4:03pm On Jun 30, 2012 |
onila: lol no 'mam! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 4:04pm On Jun 30, 2012 |
emöfine2: lol... |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by ijebabe: 4:09pm On Jun 30, 2012 |
emöfine2:You'll have to break that down for him hun |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 5:24pm On Jun 30, 2012 |
sweetcocoa: Mumu lefool,you don start again.. Na bcuz i no sabi speak english dats why i need grl wey sabi blow gramma |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 5:30pm On Jun 30, 2012 |
Idowuogbo: Ode!chei madame trouble don land |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 5:32pm On Jun 30, 2012 |
emöfine2:. Emosisi de shakara babe |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 5:34pm On Jun 30, 2012 |
ijebabe: Lefu, how u take knw say i get k-leg? U dey vex, Lol!. Omo so u don 4get so soon say u send me pix of ur leg 4 2go abi? |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Nobody: 5:38pm On Jun 30, 2012 |
Wislet: Lefulefu's pic is on my profile.. Juss look at wisslet trippin 4 me.omo e no easy to Be fine boy oooo |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by cindyrella(f): 6:01pm On Jun 30, 2012 |
T-smooth: Ok I have noticed you, go home and cry no more! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by youngzeal1: 10:40pm On Jun 30, 2012 |
she be able to my dick... o yeah |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Mynd44: 7:20am On Jul 01, 2012 |
cindyrella:You dey mind the mumu? |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Tsmooth1(m): 10:39am On Jul 01, 2012 |
@ mynd y u want spoil my show, i want make d girl notice me u kon chuk mouth for wetin no concern u. mtcheew u no de try at all. cindy abegi dont mind the ode. |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Idowuogbo(f): 1:33pm On Jul 01, 2012 |
lefulefu: chei madame trouble don landu miss me abi? goat! |
Re: The Type Of Grl I Go Marry by Peterson1993(m): 1:56pm On Jul 01, 2012 |
Cuteobi: ...and she must be a very fine girl like Chillazvery correct..!! via Black Berry Chillaz | @ www.nairaland.com/chillaz |
A Secret Women Know But Men Don't. / How To Overcome Shyness Before It Buries Your Potentials / My Thought On Guys In Romance Section
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |