Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,812 members, 7,820,864 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:37 PM

Landlord Daughter Is Falling In Love With Me - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Landlord Daughter Is Falling In Love With Me (4231 Views)

Five Signs A Girl Is Falling In Love With You On Campus. / When You Marry Your Landlord's Daughter Just To Avoid Rent(picture) / Man Needs Advice After Falling In Love With A Prostitute (Snapshot) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by cindyrella(f): 7:41pm On Aug 05, 2012
lefulefu:
she dey above 18 yrs and no worry i no go give am belle becoz i dey shoot my thing overboard cool
Oga lefu how far na? Long time.
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Nobody: 3:49pm On Aug 07, 2012
cindyrella:
Oga lefu how far na? Long time.
hey my sister wetin dey shele? wink
hope say u dey flex life wella? wink
as for me i dey kampe like uncle sege gidigba for olumo rock.by the way hope say u no dey follow dat boy wey im head be like groundnut go beer palour every friday evening oo.no lie because na frm my bathroom window me dey peep frm wen una dey go grin
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by cindyrella(f): 9:31pm On Aug 07, 2012
lefulefu:
hey my sister wetin dey shele? wink
hope say u dey flex life wella? wink
as for me i dey kampe like uncle sege gidigba for olumo rock.by the way hope say u no dey follow dat boy wey im head be like groundnut go beer palour every friday evening oo.no lie because na frm my bathroom window me dey peep frm wen una dey go grin
I dey pass dele o! Which boy be that? I no know any boy wey him head be like groundnut o!
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Skii(m): 10:39pm On Aug 07, 2012
Guy, how the parole come take be eventually?
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Nobody: 10:43am On Aug 08, 2012
Skii: Guy, how the parole come take be eventually?
i don already dey hamma the babe left and right cool
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Nobody: 10:45am On Aug 08, 2012
cindyrella:
I dey pass dele o! Which boy be that? I no know any boy wey him head be like groundnut o!
dat igbo boy wey dey fry im hair and he dey always like to wear skinny tight jeans.omo wey yu dey form ignorance nah? cheesy
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by cindyrella(f): 12:11pm On Aug 08, 2012
lefulefu:
dat igbo boy wey dey fry im hair and he dey always like to wear skinny tight jeans.omo wey yu dey form ignorance nah? cheesy
Guy I no know am o! You sure say na me you see?
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by ismokeweed1(f): 1:02pm On Aug 08, 2012
lefulefu: Na wah for women wahala oooo.the house wey i just pack enter the landlord second dauther just dey trip for me ooo.dis girl wen her papa no dey around na so she just dey sneak enter my room on every excuse.sometimes she go say na maggi she want make i give am or salt wey she go use for cooking or sometimes she go say she wan watch home vidoe for my room.anytime she dey come my room she dey always wear short nicker and tight T-shirt and na so she go just lie down for my rug dey watch tv.hmmm na wich one come be dis na?.though dis babe fine well well and she get better backside wella i no wan still do because her papa na ex navy officer.i wan try as much as possible to avoid soldier or police wahala for the new house wey i dey.my fellow esteemed nairalanders na wetin una want make i do?.some of my pallies say make i no dull for the matter and dat since the babe need am make i do am waka.my body also dey tell me make i do am but my mind dey warn me say make i dey carefull.if i no do, the babe go dey think say i dull and if i do her papa fit catch us red handed and omo u know wetin dat one go mean.so esteemed nairalanders i dey in a dilemma oooo.

Touch that girl and lose your accommodation

He-goat ;p
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by edogram1(m): 1:50pm On Aug 11, 2012
So u done de haman the girl left and right be that? so how many times u done knife am?
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Nobody: 2:12pm On Aug 11, 2012
edogram.:
So u done de haman the girl left and right be that? so how many times u done knife am?
amebo wich one u wan know for inside grin
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Nobody: 2:14pm On Aug 11, 2012
i-smoke-weed:


Touch that girl and lose your accommodation

He-goat ;p
wich one be ur own sef sad
na the girl dey toast me ooo me i no do anything grin
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by ITbomb(m): 3:32pm On Aug 11, 2012
lefulefu:
wich one be ur own sef sad
na the girl dey toast me ooo me i no do anything grin
Till now?
Dull boi
Re: Landlord Daughter Is Falling In Love With Me by Booty4me: 6:38pm On Aug 11, 2012
ITbomb:
Till now?
Dull boi

(1) (2) (Reply)

My Girlfriend Told Me Point Blank. Is Over! / Guys, Will You Rock These Chest And Pacs Pads ? Ladies, Can You Allow Your Guy ? / REVEALED! Hotel Where Male Sex Workers Hustle For Clients (PHOTOS)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.