Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,013 members, 7,990,792 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 01:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls..please Answer This Question (1408 Views)
Girls Please Share Some Things Your Guys Have Said To Try To Sleep With You / Nigerian Girls Please Clean Up! / Guys Please Answer This Question (2) (3) (4)
Girls..please Answer This Question by Nobody: 6:25pm On Jul 02, 2015 |
Abeg make una no vex, but e get some kind jeje tins i for like sabi about girls wey don dey disturb me tey. Abeg why be say this sex of a tin dey sweet we guys and at the same time dey sweet you girls as i don even dey hear say na una the tin dey really sweet pass and upon this, na una still dey form hard to get pass and some of una go dey want until dem force una before una go open legs..abeg WHY? if we wan really look into this matter, na we guys for dey form pass with our money plus our free cork. my QUESTION IS: na gold dey una tin? oya make una reason me |
Re: Girls..please Answer This Question by Cutehector(m): 6:29pm On Jul 02, 2015 |
Lol oya go form na... Konji go flog u sotey ur balls go develop cancer |
Re: Girls..please Answer This Question by Teeboy22(m): 6:29pm On Jul 02, 2015 |
hahaha funny |
Re: Girls..please Answer This Question by glimpse33(m): 6:36pm On Jul 02, 2015 |
Truth is, We Love sex like most guys do, but we can't just stoop so low to beg guys for sex! I don't just know, but it would make us look so cheap |
Re: Girls..please Answer This Question by yhermmie(f): 6:46pm On Jul 02, 2015 |
lips sealed :-Xlips sealed |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 6:52pm On Jul 02, 2015 |
glimpse33: i get your point dear..but is it until u're forced before you abide to it?..this is one of the things that irk me most |
Re: Girls..please Answer This Question by witnezHD(m): 7:05pm On Jul 02, 2015 |
Re: Girls..please Answer This Question by LogoDWhiz(m): 7:05pm On Jul 02, 2015 |
Because if a girl gives hers freely/cheaply, she'll be termed as a prostitute or hoee or bittch and so on. But it's not so for the guys. |
Re: Girls..please Answer This Question by chipatra: 7:19pm On Jul 02, 2015 |
LogoDWhiz:true talk 1 Like |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 7:23pm On Jul 02, 2015 |
ok y'all makin a gud point here..gud job (y) |
Re: Girls..please Answer This Question by Catalyst4real: 7:52pm On Jul 02, 2015 |
Check out a Shared Experience [Eroti¢]My Sexcapades with the Girl Next Door http://catalyst4real.com/my-sexcapades-with-the-girl-nextdoor/ |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 8:14pm On Jul 02, 2015 |
mute |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 10:47pm On Jul 02, 2015 |
lol |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 8:24am On Jul 03, 2015 |
[red=#990000][/red] . |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 9:04am On Jul 03, 2015 |
Maybe becos guys are overrating sex.. The truth is dat ladies enjoy sex more bt guys have a higher sex drive. |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 9:14am On Jul 03, 2015 |
Jollyjoy: oh really |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 2:28pm On Jul 07, 2015 |
lol |
Re: Girls..please Answer This Question by donsheva: 3:34pm On Jul 07, 2015 |
Wow...gud to knw Jollyjoy: |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 6:13pm On Jul 07, 2015 |
.......and why don't you wanna look cheap? glimpse33: |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 6:19pm On Jul 07, 2015 |
Thowbie7: because she still wanna be da gud gal dat people knw ha 2 be..lol |
Re: Girls..please Answer This Question by Nobody: 10:25pm On Jul 08, 2015 |
hypocrites..datz wat they are |
(1) (Reply)
What Happened To This Man Is Terrible. Even His Fiancé Couldn't Help Him! See... / Diwali Songs Hindi Download Free Mp3 / Neva Trus A Naira Gel No Mata How Fine Is Her Dp Display Pic
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |