Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,121 members, 7,814,936 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:11 AM

Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo (8450 Views)

"Men, Stop Calling Us Ashawo" - Emilia Chimee Dyke / Glorianna Eghe-Idubor: "If Your Girlfriend Can't Cook For You, Throw Her Away" / Smart Condom Detects STDs, Lets Users Know How Good They Are In Bed (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 8:36am On Jul 11, 2016
Some of una wey dey go brothel go yansh ashawo inside all those their small tiny room, how una dey take do una condom after u do finish? Me dey always fear o. I go carry my condom for one small nylon wey I don package for pocket go find bush bury the thing make dem for no go use my sp*rm do something .
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 8:38am On Jul 11, 2016
PussySmasher:
Some of una wey dey go brothel go yansh ashawo inside all those their small tiny room, how una dey take do una condom after u do finish? Me dey always fear o. I go carry my condom for one small nylon wey I don package for pocket go find bush bury the thing make dem for no go use my sp*rm do something .
i dey carry am along wen am done
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by benedictnsi(m): 8:39am On Jul 11, 2016
Kakamorufu:
i dey carry am along wen am done

So you've been a regular customer to Ashawos in your Area, District or state

1 Like

Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by photoshoot(m): 8:40am On Jul 11, 2016
The bush wey you dey throw am put, e worse...
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 8:43am On Jul 11, 2016
Kakamorufu:
i dey carry am along wen am done
grin but at times to dey carry used condom for hand dey always shame me. Most especially all those brothel wey be like face me I face you apartment choked with girls sitting in front of their respective rooms. Na to just gather courage arrange the thing for nylon. grin
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 8:44am On Jul 11, 2016
photoshoot:
The bush wey you dey throw am put, e worse...
I dey bury am . no biggie.
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by StupidGoat(m): 8:48am On Jul 11, 2016
Na to flush am down toilet sure pass o..
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 8:53am On Jul 11, 2016
Ashawo patronisers ehh undecided undecided


them go soon use una test juju..
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 9:08am On Jul 11, 2016
benedictnsi:


So you've been a regular customer to Ashawos in your Area, District or state
lol, that was then, when i was in umuahia. Do u knw number 16 orlu street.? Thats our spot.
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 9:09am On Jul 11, 2016
PussySmasher:

grin but at times to dey carry used condom for hand dey always shame me. Most especially all those brothel wey be like face me I face you apartment choked with girls sitting in front of their respective rooms. Na to just gather courage arrange the thing for nylon. grin
d courage go come trust me. Make i leave am in hands of pesin i no knw. God forbid
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by AngelAhnie(f): 9:09am On Jul 11, 2016
StupidGoat:
Na to flush am down toilet sure pass o..
shocked
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by SirDavico(m): 9:09am On Jul 11, 2016
No public pussy in my life. Walahi!
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by SirDavico(m): 9:14am On Jul 11, 2016
Kakamorufu:
d courage go come trust me. Make i leave am in hands of pesin i no knw. God forbid


fucking person u nr know....na em worse pass grin

she fit don transfer demon give u tongue
Kakamorufu:
d courage go come trust me. Make i leave am in hands of pesin i no knw. God forbid


fucking person u nr know....na em worse pass grin

she fit don transfer demon give u tongue
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by StupidGoat(m): 9:15am On Jul 11, 2016
AngelAhnie:
shocked
what? undecided
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by RasheedUmar: 9:28am On Jul 11, 2016
In the toilet. Make sure you flush it down.
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 9:34am On Jul 11, 2016
SirDavico:


fucking person u nr know....na em worse pass grin
she fit don transfer demon give u tongue

fucking person u nr know....na em worse pass grin
she fit don transfer demon give u tongue
i get d repelant for body big tym
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 9:35am On Jul 11, 2016
I dont do such...
Y would u yansh Ashawo?
PussySmasher:
Some of una wey dey go brothel go yansh ashawo inside all those their small tiny room, how una dey take do una condom after u do finish? Me dey always fear o. I go carry my condom for one small nylon wey I don package for pocket go find bush bury the thing make dem for no go use my sp*rm do something .

Why not get a girlfriend?
Its prick me hard we i hear u guys pay ashawo 4 sex....
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by SirDavico(m): 9:36am On Jul 11, 2016
Kakamorufu:
i get d repelant for body big tym

I'm done with you undecided





tongue
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 9:45am On Jul 11, 2016
Nzeokafor:
I dont do such...
Y would u yansh Ashawo?


Why not get a girlfriend?
Its prick me hard we i hear u guys pay ashawo 4 sex....
I don't have a girlfriend and I don't intend having one. I prefer spending my money on them bìtches . You'll spend 10x more keeping a girlfriend .

4 Likes

Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 9:58am On Jul 11, 2016
PussySmasher:

I don't have a girlfriend and I don't intend having one. I prefer spending my money on them bìtches . You'll spend 10x more keeping a girlfriend .
Not true guy...
If u can get a sincere girl, just program urself, spend those money u normally giv asha on ur bae...
Sticking to one is d best mehn, its sweeter n ull do it in a more comfortable place, n if u guys are ok u can go raw (wch is d Bomb)
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by timsonpreye(m): 10:34am On Jul 11, 2016
I don't lash public høes kiss
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by mizzbouqui(f): 10:40am On Jul 11, 2016
So some guys are still going after ashawo in this age, @ op go and get a responsible girlfriend

1 Like

Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Young03(m): 10:45am On Jul 11, 2016
MISSION RD Benin city

I still remember that day..weda na juju she use draw me enter that room .I no no

come still my 1k join upon say I don't pay am


na my Igbo sister dey do ashawo fr there
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Young03(m): 10:46am On Jul 11, 2016
MISSION RD Benin city

I still remember that day..weda na juju she use draw me enter that room .I no no

come steal my 1k join upon say I don't pay am


na my Igbo sister dey do ashawo fr there
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 12:06pm On Jul 11, 2016
mizzbouqui:
So some guys are still going after ashawo in this age, @ op go and get a responsible girlfriend
Oboy this girl go sabi ride díck well o. My kind of specs.

2 Likes

Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Meeky(m): 12:19pm On Jul 11, 2016
mizzbouqui:
So some guys are still going after ashawo in this age, @ op go and get a responsible girlfriend
mehn dis ya shape make a whole lotta sense.your black is beautiful babe.
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by mizzbouqui(f): 12:44pm On Jul 11, 2016
Meeky:
mehn dis ya shape make a whole lotta sense.your black is beautiful babe.
Thanks
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 2:51pm On Jul 11, 2016
SirDavico:

I'm done with you undecided




tongue
haha. Great. Am just starting
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Kakamorufu(m): 2:53pm On Jul 11, 2016
Haha. Dem no dey use juju test juju o
Jacksonville:
Ashawo patronisers ehh undecided undecided


them go soon use una test juju..
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by Nobody: 3:39pm On Jul 11, 2016
mizzbouqui:

Thanks
I talk sey ur pússy go sabi ride my díck well u no reply me o. Na another guy own u dey reply.

1 Like

Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by foolinlove(f): 3:41pm On Jul 11, 2016
Whatever happened to trash cans? Smh.
Re: Where Do You Throw Your Condom After Fuckíng Ashawo by mizzbouqui(f): 4:08pm On Jul 11, 2016
PussySmasher:

I talk sey ur pússy go sabi ride my díck well u no reply me o. Na another guy own u dey reply.
I don't have an answer

(1) (2) (Reply)

Will You Date A Lady Like This? Your Opinion / My Experience With A Lez / PHOTOS: Busted!! Hotel Where You Pay Money To Have Sex With Animals

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.