Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,194 members, 7,829,271 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 11:25 PM

Red Ashes - Literature (44) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Red Ashes (593770 Views)

The Ashes Of Love / Analysing Dialogue In Red Ashes By Chumzypinky / Hearts In Ashes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (122) (Reply) (Go Down)

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 6:43pm On Jan 08, 2017
hatchetman:
GOD PLS make me marry chumzypinky-like gel..
eweeee...y do u wnt 2 marry sum1 like me?
Re: Red Ashes by Nobody: 7:07pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:

Na God dey help me plus my batallions.
@bolded chai!!!!!! Mama nmadu, pls dnt spoil me oo. I be virgin abeg

I laugh in Swahili, only you na Virgin Mary. You conceived without original sin born 3.
All hail the mama. Biko do night food and update
Re: Red Ashes by iwakacome: 7:38pm On Jan 08, 2017
Madam wetin happen nau? No update today? Pls oh..... Hope you had a wonderful day
Re: Red Ashes by Ehmjay(m): 7:41pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:
eweeee...y do u wnt 2 marry sum1 like me?
For update sake
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 7:52pm On Jan 08, 2017
Prettyhurts:


I laugh in Swahili, only you na Virgin Mary. You conceived without original sin born 3.
All hail the mama. Biko do night food and update
2day jst get as be. I dnt knw y i'm jst nt in d mood 2 type anitin...

1 Like

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 7:53pm On Jan 08, 2017
Ehmjay:
For update sake
lol
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 7:53pm On Jan 08, 2017
iwakacome:
Madam wetin happen nau? No update today? Pls oh..... Hope you had a wonderful day
pls dnt vex yet. I dnt knw wats wrng wit me 2day, i'm jst nt in d mood 2 type anitin, bear wit me
Re: Red Ashes by iwakacome: 8:14pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:

pls dnt vex yet. I dnt knw wats wrng wit me 2day, i'm jst nt in d mood 2 type anitin, bear wit me

I may understand, Sundays can be lazy and I assume the kind mood way you dey na your husband fit do am......sha invite us when the rice don 9months time

1 Like

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 8:18pm On Jan 08, 2017
Update removed by author

11 Likes 2 Shares

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 8:20pm On Jan 08, 2017
iwakacome:


I may understand, Sundays can be lazy and I assume the kind mood way you dey na your husband fit do am......sha invite us when the rice don 9months time
hahahahaha. U no dey pity me? O get 3tigresses, u dey advice me make i add more?
Re: Red Ashes by harameede99(f): 8:56pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:
Wer is Harameede99? D bday gal? Babe cum and collect ur cake biko
hehe oya oo i don cum wia is d cake oo put champagne join na*winks*
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 9:03pm On Jan 08, 2017
harameede99:
hehe oya oo i don cum wia is d cake oo put champagne join na*winks*
lol
Re: Red Ashes by berhdo: 9:07pm On Jan 08, 2017
hmmmm nice update. viewing in 3D. thumbs up ma. plzz don't keep us waiting for d next update. se eti gbo ma

Re: Red Ashes by harameede99(f): 9:17pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:

lol
tnx for d dedication ma i rili appreciate as honorable minister of finance i dey ok
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 9:31pm On Jan 08, 2017
Jesus Christ!!!!!
Una dey c wetin i dey c? Infact ds is d funniest moniker i've seen in a long while.

Namedonfinish!! And its a lady.

Jeez Babe, wetin happen na? U no get name? Namedonfinish? Hahahahahaha, ds got me laughing so hard and earned me a playful slap frm my hubby whose chest ws wer i rested my head. Hey guys, i've gat 2 go knw...i have something rili important 2 do. Una understand na *winks* Pesin must change oil...

1 Like

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 9:32pm On Jan 08, 2017
berhdo:
hmmmm nice update. viewing in 3D. thumbs up ma. plzz don't keep us waiting for d next update. se eti gbo ma
Egbon mi
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 9:32pm On Jan 08, 2017
harameede99:
tnx for d dedication ma i rili appreciate as honorable minister of finance i dey ok
u wlc
Re: Red Ashes by teel123(f): 9:35pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:
Jesus Christ!!!!!
Una dey c wetin i dey c? Infact ds is d funniest moniker i've seen in a long while.

Namedonfinish!! And its a lady.

Jeez Babe, wetin happen na? U no get name? Namedonfinish? Hahahahahaha, ds got me laughing so hard and earned me a playful slap frm my hubby whose chest ws wer i rested my head. Hey guys, i've gat 2 go knw...i have something rili important 2 do. Una understand na *winks* Pesin must change oil...
. Wa sere body no bi wood n to function well for dis new week sef. Make i follow join collect my own ASAP.
Re: Red Ashes by Nobody: 10:06pm On Jan 08, 2017
Chumzypinky:
Jesus Christ!!!!!
Una dey c wetin i dey c? Infact ds is d funniest moniker i've seen in a long while.

Namedonfinish!! And its a lady.

Jeez Babe, wetin happen na? U no get name? Namedonfinish? Hahahahahaha, ds got me laughing so hard and earned me a playful slap frm my hubby whose chest ws wer i rested my head. Hey guys, i've gat 2 go knw...i have something rili important 2 do. Una understand na *winks* Pesin must change oil...
OK fine, u have successful pulled me out of my shell I read a lot on dis section, but I have never commented. My debut comment on dis section goes to u, more ink to ur pen. May ur fountain of knowlegde never run dry.


Yipee!!!!!!!!!! D jinx has been broken..lol

3 Likes 1 Share

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 6:47am On Jan 09, 2017
namedonfinish:

OK fine, u have successful pulled me out of my shell I read a lot on dis section, but I have never commented. My debut comment on dis section goes to u, more ink to ur pen. May ur fountain of knowlegde never run dry.


Yipee!!!!!!!!!! D jinx has been broken..lol
lol. Ur moniker gat me laffin so hard. Why d name?
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 6:48am On Jan 09, 2017
teel123:
. Wa sere body no bi wood n to function well for dis new week sef. Make i follow join collect my own ASAP.
oya colect ur own sharpaly jhor
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 7:17am On Jan 09, 2017
Angelliza
Re: Red Ashes by Nobody: 9:23am On Jan 09, 2017
iwakacome:


I may understand, Sundays can be lazy and I assume the kind mood way you dey na your husband fit do am......sha invite us when the rice don 9months time

Lwkmd. Na everyday dm dy cook rice, e fit be fried, jollof, coconut, red oil rice, white, garnished rice etc. Na when dy add orishirishi we go hear am for 9months.
Re: Red Ashes by Nobody: 9:28am On Jan 09, 2017
Chumzypinky:
Jesus Christ!!!!!
Una dey c wetin i dey c? Infact ds is d funniest moniker i've seen in a long while.

Namedonfinish!! And its a lady.

Jeez Babe, wetin happen na? U no get name? Namedonfinish? Hahahahahaha, ds got me laughing so hard and earned me a playful slap frm my hubby whose chest ws wer i rested my head. Hey guys, i've gat 2 go knw...i have something rili important 2 do. Una understand na *winks* Pesin must change oil...

Lol, shaa remember to join us at pregnancy thread when e hit. Na team XY.
Re: Red Ashes by dahmine(f): 9:34am On Jan 09, 2017
sad shocked sad
teel123:
. Wa sere body no bi wood n to function well for dis new week sef. Make i follow join collect my own ASAP.
teel123:
. Wa sere body no bi wood n to function well for dis new week sef. Make i follow join collect my own ASAP.
Chumzypinky:

oya colect ur own sharpaly jhor
Chumzypinky:
Jesus Christ!!!!!
Una dey c wetin i dey c? Infact ds is d funniest moniker i've seen in a long while.

Namedonfinish!! And its a lady.

Jeez Babe, wetin happen na? U no get name? Namedonfinish? Hahahahahaha, ds got me laughing so hard and earned me a playful slap frm my hubby whose chest ws wer i rested my head. Hey guys, i've gat 2 go knw...i have something rili important 2 do. Una understand na *winks* Pesin must change oil...
Chumzypinky:

oya colect ur own sharpaly jhor
now I want to get married. *insert sad emoticon*. thank you for the update ma. God bless you for sharing.
Re: Red Ashes by hatchetman(m): 10:00am On Jan 09, 2017
Chumzypinky:

eweeee...y do u wnt 2 marry sum1 like me?
d way u sound in writing is not far 4rm ur life style sha? abi?
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 10:52am On Jan 09, 2017
hatchetman:
d way u sound in writing is not far 4rm ur life style sha? abi?
true talk
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 10:54am On Jan 09, 2017
dahmine:
sad shocked sad
now I want to get married. *insert sad emoticon*. thank you for the update ma. God bless you for sharing.
eyaa...dnt rush oo. U go do u go tire wen dat tym finally cums *winks* Bt den, wat do u knw i'm talking abt??
Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 10:55am On Jan 09, 2017
Prettyhurts:


Lol, shaa remember to join us at pregnancy thread when e hit. Na team XY.
pregnancy kwa? Dis gal u bad die!! Hw u did u knw wat i ws sayin? Bad gal!

1 Like

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 11:00am On Jan 09, 2017
Prettyhurts:


Lwkmd. Na everyday dm dy cook rice, e fit be fried, jollof, coconut, red oil rice, white, garnished rice etc. Na when dy add orishirishi we go hear am for 9months.
yeye pikin! Ds gal wen u go change sef?

1 Like

Re: Red Ashes by Chumzypinky(f): 12:14pm On Jan 09, 2017
Sandra2winstar, long tym no c. Saraphina, if i find ur comment eh
Re: Red Ashes by saraphina(f): 12:17pm On Jan 09, 2017
Chumzypinky:
Sandra2winstar, long tym no c. Saraphina, if i find ur comment eh
as u no wan give break fast nko?

(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (122) (Reply)

Beauty And The Mechanic / The Devil Wears Okrika / All In A Circle.....(A crime story)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.