Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,126 members, 7,814,942 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:58 AM

QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 - Travel (367) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 (926032 Views)

General German Visa Enquiries Part 3 / General UK Visa Enquiries - Part 3 / General U.s.a (student) Visa Enquiries-part 8 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (364) (365) (366) (367) (368) (369) (370) ... (502) (Go Down)

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 8:48pm On Jul 14, 2017
icedbreez:

Na the one wey devil take dash dem be that. I don avoid one salon wey one idiot Filipino dey write number give me to call am for evening after him Barb my hair. I come dey wonder weda I don turn babe after coming to Dubai.

Bros no be only you....I'll start avoiding them now
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 8:55pm On Jul 14, 2017
Na wetin dem serve us be this ...
1. Juice / water & peanuts

2. Main food...( bread & butter , salad, cake ,water jollof Rice & beer, wine..
Tusker beer

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 9:42pm On Jul 14, 2017
We Arrived JKIA 5hrs 15mins later... Nice airport tho.....things too dey expensive for dia airport.. Coke 2$, water 2$ ...WiFi 3hrs 5$ , a plate or meal 12$...@ this point I was so angry....I went to KQ offices go meet dem say una give us 24hrs stopover No water, No food , no hotels.... They where just saying trash ....I commot go sit down dey imagine.... I just dey look time all the time grin...naso I carry my chin chin dey eat oh... Shared with my fellow stopovernians grin grin( imagine bobbyunitedfc Wey I first commot for Lagos reach Dubai b4 me angry.holy shît...naso I go sleep(4am Kenyan time)....use my bag do pillow con tie the rope to my neck....mke dem no con hustle my bag go ooh....naso i stand up around 7am.....at this point I was so thirsty ..I had no choice than to buy so thing... Naso i enter JaVa...buy double xpresso ( coffee 2$) I just lock up.....

At last time reach. ...they announced our flight... See queue.... We plenty gan..we starting boarding @ gate 16….the plane( Boeing 737) dey use to carry us from lagos - Nbo no get levels @ all...the one they used from Nairobi- dxb....big wella ( Boeing 787....everything 100% including in- Flight entertainment..... They served us exactly what dey gave us from lag - Nairobi... But with male host...took 2 Heineken's instead of tusker... Naso I sleep off oh...

4 Likes

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by femmoy(m): 9:55pm On Jul 14, 2017
Teeboy22:

Thanks for sharing ur experience wit is,God bless u real good. Bobbyunitedfc still dey post us,whatever
...europe4sure go soon move and share his experience soon. Its up to u bro.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Femoloshine(m): 10:05pm On Jul 14, 2017
Teeboy22:
Cont.

So we proceeded to gate D31 where Kenya airways plane dey board ..but plane never show.... I sha sit down dey look like[b]Luku Luku[/b] also dey observe tins...at that time I was having N900 with me & was like if I don move this naira go useless oh....I sha go buy meat pie x2 N600...& begin dash any airport staff I see H H..till the money finish oh.....so they announced the flight ....pre boarding started meanwhile I don fry snuff chin chin Wey I go chop for Kenya airport unto that nonsense 24hrs stopover... The Lady see am & was like she go seize am or I pay dou....I tell am say I don share my naira finish ooh....say I no no say I go need am.... She told me not to do so because of nxt time.... As at then.... Our plane ( small ) just passed.....naso everybody stand up dey look am.... Excitement tins na...naso dem begin call seat no 24-45 shd come forward..... As I enter( my seat na window sit) one guy don Sit der....e pain me die....I jzt lock up ...naso plane move oh
congrats bro

1 Like

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 10:08pm On Jul 14, 2017
We arrived Dxb 5hrs20 mins later..i was like At last I fulfilled my dreams...I prayed & thanked God for that because it wasn't easy I know what I passed Tru but Thank God na history e be now wink .....naso I dey follow follow people.... Dubai immigration no send u oh... Joined the queue as usual ( very fast) got to my turn ( tho fear catch me small ...mke any funny story no go come up oo)na Kuku Kill me here I go tell am grin gave him my passport & visa ...did eye scan & he stamped me in & he said enjoy ur stay... I tell Thank u....I proceeded ...got my luggage's after 5mins ....the rest na history... wink grin

Special Thanks Goes to Almighty God for making everything possible.. I Appreciate....

To everyone planning to ball Im... May God grant all your heart desires & needs Amen..... & to we the job seekers... May God grant us Good jobs..Amen & to those that are on ground already.. May God be with you All

Hope y'all enjoyed my story/ Experience..

God bless you all

One love!!

Tunde Euro! wink

12 Likes

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrDre1(m): 10:18pm On Jul 14, 2017
nattybanta:
don't tink its possible @DrDre1 where are you, your expertise is needed. Are you bk from the moon?
Apologies for not replying before now. Is this heat and humidity levels not enough to run to the moon? grin
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrDre1(m): 10:21pm On Jul 14, 2017
Teeboy22:

Boss Boss

Greetings... Aw your side oh
Fine sir. A big congratulations to you sir. Welcome to the middle east and I wish you the very best in your sojourn in these parts. smiley
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrDre1(m): 10:26pm On Jul 14, 2017
nattybanta:

This Man so finally u don show here after summoning you for ages; Hows Sheikh Tamim.
Lol...sorry I'm just responding now. I must have missed the summons grin. The Emir is doing very well but you know he has his hands very full at the moment. The current state of things now shows that even while everything seemed normal, he had been quietly making very positive moves behind the scene wink Trust you and your family are fine by all standards

2 Likes 1 Share

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 10:28pm On Jul 14, 2017
Wow nice piece\wonderful experience bro....
Amen,enjoy your stay,God bless you mehn
Teeboy22:
We arrived Dxb 5hrs20 mins later..i was like At last I fulfilled my dreams...I prayed & thanked God for that because it wasn't easy I know what I passed Tru but Thank God God bless you all

One love!!

Tunde Euro! wink
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 10:37pm On Jul 14, 2017
Sight you Europe4sure.....
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by nurric(m): 11:50pm On Jul 14, 2017
Correct palm oil. I need am wella bro. Thanks for your immense contribution in this forum. May God reward you guys greatly. Jisi ike nwanne
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 4:50am On Jul 15, 2017
NONNYG:
Cool experience with Immi, be careful with Filipino guys cos most of them are gays.

Thanks brother....the immigration stuff na plan works m..funny snuff....one guy paid 100$ & d other guy paid 20k....I think one has to be bold & not shaky shaky

As per that Filipino matter ehn ....that's true oo...one has to be very careful
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 4:55am On Jul 15, 2017
Fish123:
Wow nice piece\wonderful experience bro....
Amen,enjoy your stay,God bless you mehn
Tanks brother

I Appreciate
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 4:59am On Jul 15, 2017
DrDre1:

Fine sir. A big congratulations to you sir. Welcome to the middle east and I wish you the very best in your sojourn in these parts. smiley
Amen o...Thanks brotherman
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 5:01am On Jul 15, 2017
@Europe4sure...Hw come u got ur ticket with rwanda air 223k ...Nawa o...nonny got his 110k ,got mine 155k with KQ... No shit na to enter UAE & get a good job is the main. ..may Almighty God help us all.....Amen
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by nattybanta(m): 5:47am On Jul 15, 2017
DrDre1:

Apologies for not replying before now. Is this heat and humidity levels not enough to run to the moon? grin
lol. Welcom bk
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by cutieme(m): 6:15am On Jul 15, 2017
Teeboy22:
We arrived Dxb 5hrs20 mins later..i was like At last I fulfilled my dreams...I prayed & thanked God for that because it wasn't easy I know what I passed Tru but Thank God na history e be now wink .....naso I dey follow follow people.... Dubai immigration no send u oh... Joined the queue as usual ( very fast) got to my turn ( tho fear catch me small ...mke any funny story no go come up oo)na Kuku Kill me here I go tell am grin gave him my passport & visa ...did eye scan & he stamped me in & he said enjoy ur stay... I tell Thank u....I proceeded ...got my luggage's after 5mins ....the rest na history... wink grin

Special Thanks Goes to Almighty God for making everything possible.. I Appreciate....

To everyone planning to ball Im... May God grant all your heart desires & needs Amen..... & to we the job seekers... May God grant us Good jobs..Amen & to those that are on ground already.. May God be with you All

Hope y'all enjoyed my story/ Experience..

God bless you all

One love!!

Tunde Euro! wink
Amen bro!I tap into your testimony o and pray let it be my turn very soon o.

1 Like

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Memphisheight33(m): 8:17am On Jul 15, 2017
Teeboy22:
We Arrived JKIA 5hrs 15mins later... Nice airport tho.....things too dey expensive for dia airport.. Coke 2$, water 2$ ...WiFi 3hrs 5$ , a plate or meal 12$...@ this point I was so angry....I went to KQ offices go meet dem say una give us 24hrs stopover No water, No food , no hotels.... They where just saying trash ....I commot go sit down dey imagine.... I just dey look time all the time grin...naso I carry my chin chin dey eat oh... Shared with my fellow stopovernians grin grin( imagine bobbyunitedfc Wey I first commot for Lagos reach Dubai b4 me angry.holy shît...naso I go sleep(4am Kenyan time)....use my bag do pillow con tie the rope to my neck....mke dem no con hustle my bag go ooh....naso i stand up around 7am.....at this point I was so thirsty ..I had no choice than to buy so thing... Naso i enter JaVa...buy double xpresso ( coffee 2$) I just lock up.....

At last time reach. ...they announced our flight... See queue.... We plenty gan..we starting boarding @ gate 16….the plane( Boeing 737) dey use to carry us from lagos - Nbo no get levels @ all...the one they used from Nairobi- dxb....big wella ( Boeing 787....everything 100% including in- Flight entertainment..... They served us exactly what dey gave us from lag - Nairobi... But with male host...took 2 Heineken's instead of tusker... Naso I sleep off oh...

@ Teeboy22 nice writeup and thanks for sharing

1 Like

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by aparata: 8:25am On Jul 15, 2017
Please for gurus in the house,whats the difference between the 201,301,and 401 entry I'd code.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 8:32am On Jul 15, 2017
aparata:
Please for gurus in the house,whats the difference between the 201,301,and 401 entry I'd code.

Each Emirates in UAE has different entry permit id

Visa issue from sharjah na 301
Visa issue from Dubai might be 201
Abu Dhabi might be 401

That's it.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Teeboy22(m): 8:34am On Jul 15, 2017
Memphisheight33:
@ Teeboy22 nice writeup and thanks for sharing

Thanks God bless

cutieme:
Amen bro!I tap into your testimony o and pray let it be my turn very soon o.
Amen Bros.... Be focused & positive it Really helped me

Bless
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by aparata: 8:40am On Jul 15, 2017
Teeboy22:

Each Emirates in UAE has different entry permit id

Visa issue from sharjah na 301
Visa issue from Dubai might be 201
Abu Dhabi might be 401

That's it.

Thanks bro exactly what I want.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrDre1(m): 5:05pm On Jul 15, 2017
nattybanta:
lol. Welcom bk
Thanks sir smiley
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrDre1(m): 5:05pm On Jul 15, 2017
Teeboy22:

Amen o...Thanks brotherman
You are welcomed sir. How's the weather treating you? grin
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by engrgerald(m): 5:44pm On Jul 15, 2017
cool
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Ramos16(m): 8:21pm On Jul 15, 2017
Hey guys,

I got a job offer in the UAE (to work in Dubai, JLT), I am currently working on my documents. The salary is 5 figures, to be honest with you I know I can get way better offers in other countries, but I picked this one because I liked the job description and position.

The problem is I came across this article that made FP yesterday https://www.nairaland.com/3921277/untold-story-dubai-photos-dubai, it does not say anything good about the place, and now I am scared and having seconds thoughts, I have never been to Dubai or really known anyone that lives there, everybody who I have spoken to say the salary is good and that I will be a big boy there, but I am not certain anymore. I can't disclose the salary here just so that I can get your accurate estimate, because it seems the mistake I have made is telling people how much and then asking how well, but now I need to know how much and how well.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by oluwarphemmy: 9:21pm On Jul 15, 2017
Ramos16:
Hey guys,

I got a job offer in the UAE (to work in Dubai, JLT), I am currently working on my documents. The salary is 5 figures, to be honest with you I know I can get way better offers in other countries, but I picked this one because I liked the job description and position.

The problem is I came across this article that made FP yesterday https://www.nairaland.com/3921277/untold-story-dubai-photos-dubai, it does not say anything good about the place, and now I am scared and having seconds thoughts, I have never been to Dubai or really known anyone that lives there, everybody who I have spoken to say the salary is good and that I will be a big boy there, but I am not certain anymore. I can't disclose the salary here just so that I can get your accurate estimate, because it seems the mistake I have made is telling
people how much and then asking how well, but now I need to know how much and how well.
Guess ure a professional in ur field.... Most of the pictures there are people hustling maybe without no educational background or probably that isn't even the DUBIA.... For most cities there are slums o.
don't throw away ur blessed offer o if it's legit o. Have got handful of friends there with good job offers and making investments here in Nigeria., talking bout good jobs. So its up to you!!!!

1 Like

Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by DrSleekQas(m): 12:11am On Jul 16, 2017
Ramos16:
Hey guys,

I got a job offer in the UAE (to work in Dubai, JLT), I am currently working on my documents. The salary is 5 figures, to be honest with you I know I can get way better offers in other countries, but I picked this one because I liked the job description and position.

The problem is I came across this article that made FP yesterday https://www.nairaland.com/3921277/untold-story-dubai-photos-dubai, it does not say anything good about the place, and now I am scared and having seconds thoughts, I have never been to Dubai or really known anyone that lives there, everybody who I have spoken to say the salary is good and that I will be a big boy there, but I am not certain anymore. I can't disclose the salary here just so that I can get your accurate estimate, because it seems the mistake I have made is telling people how much and then asking how well, but now I need to know how much and how well.

take your case to God & learn not to base your success on other viewpoints
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by NONNYG: 2:36am On Jul 16, 2017
Ramos16:
Hey guys,

I got a job offer in the UAE (to work in Dubai, JLT), I am currently working on my documents. The salary is 5 figures, to be honest with you I know I can get way better offers in other countries, but I picked this one because I liked the job description and position.

The problem is I came across this article that made FP yesterday https://www.nairaland.com/3921277/untold-story-dubai-photos-dubai, it does not say anything good about the place, and now I am scared and having seconds thoughts, I have never been to Dubai or really known anyone that lives there, everybody who I have spoken to say the salary is good and that I will be a big boy there, but I am not certain anymore. I can't disclose the salary here just so that I can get your accurate estimate, because it seems the mistake I have made is telling people how much and then asking how well, but now I need to know how much and how well.
tell us the salary and I will tell u wether to come or not. If only you know how JLT looks like..... Infact I no go talk again
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by LEOSIRSIR(m): 4:29am On Jul 16, 2017
i can only tell you that what the Op portray in that thread happens all over the world, no country in yhis world that does not have their own slums, the aforementioned place was[b] SONNAPOUR[/b] The biggest area for Labor Accommodation in Dubai, which accommodate the Bangalis, indians and the Pakistan, if you are not working in a construction firm or any laborer job you can never be staying there, and i read you get a job in JLT jumeriah lake towers, google it yourself and see what the place looks like.
i wish you all the best

Ramos16:
Hey guys,

I got a job offer in the UAE (to work in Dubai, JLT), I am currently working on my documents. The salary is 5 figures, to be honest with you I know I can get way better offers in other countries, but I picked this one because I liked the job description and position.

The problem is I came across this article that made FP yesterday https://www.nairaland.com/3921277/untold-story-dubai-photos-dubai, it does not say anything good about the place, and now I am scared and having seconds thoughts, I have never been to Dubai or really known anyone that lives there, everybody who I have spoken to say the salary is good and that I will be a big boy there, but I am not certain anymore. I can't disclose the salary here just so that I can get your accurate estimate, because it seems the mistake I have made is telling people how much and then asking how well, but now I need to know how much and how well.
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by nattybanta(m): 6:29am On Jul 16, 2017
Teeboy22:

Each Emirates in UAE has different entry permit id

Visa issue from sharjah na 301
Visa issue from Dubai might be 201
Abu Dhabi might be 401

That's it.

Meanwhile hows your job search going.

1 Like

(1) (2) (3) ... (364) (365) (366) (367) (368) (369) (370) ... (502)

USA Visit Visa Part 4 / Studying In Finland (free Tuition) / Give Birth In USA: Cost And Procedures Part 5

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 62
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.