Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,780 members, 7,817,238 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo (1322 Views)
Once You Visit Ashawo House, You'll Be Poor For Ever: See Why / Help! I tire for naija girls / She Broke Up With Me And Told Me I Am Destined To Be Poor (2) (3) (4)
One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by miracool946: 10:30am On Dec 26, 2017 |
I regret going home for Christmas I swear. The kind oppression wey my eye see my eye wan vomit water. When I was growing up they always tell us crime does not pay and hardwork pays but these days u dat work hard u go see guys dat don't have visible source of income spending ur salary in one night. First of all is iPhone 6 now 20k cos na almost everybody done get am. Come see boys dey spend. Me wey I dey always be like boss I cum b like small boy. The most painful part na d babes. Five girls don dump me dis year as in its so painful. Even if u get serious babe na all these gboy go dey kpansh am. As in its so frustrating. If u no get money...... |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Craziestgirl(f): 10:36am On Dec 26, 2017 |
If you stop looking at the babes, your problem will be solved. 6 Likes 2 Shares |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 10:39am On Dec 26, 2017 |
For here, Gee boys are just intimidating guys with flashy cars. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by miracool946: 11:08am On Dec 26, 2017 |
Craziestgirl:No b only babes b d problem jare |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by miracool946: 11:09am On Dec 26, 2017 |
Purebeerry:As in those niggas makes u look like a fool |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by BraidedChannel: 11:09am On Dec 26, 2017 |
Craziestgirl:I love your comment. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 11:13am On Dec 26, 2017 |
Purebeerry:lolz,,seriously. there's this my friend that cant date a guy that doesn't have a car. like dafuq. this place is tiring. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 11:20am On Dec 26, 2017 |
sekxy:The matter just weak me, those Gee boys have spoil girls , nobody wan trek again. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 11:22am On Dec 26, 2017 |
Purebeerry:hahaha,,they can't intimidate me I strong pass them. lol. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 11:29am On Dec 26, 2017 |
sekxy:E concern them, Na upcoming Gee boys dem dey intimidate. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 11:32am On Dec 26, 2017 |
Purebeerry: |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by calmG(m): 1:25pm On Dec 26, 2017 |
Craziestgirl:On Point |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by emmyluizzz: 1:29pm On Dec 26, 2017 |
Craziestgirl:how can he take advice from someone who is crazy |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by miracool946: 1:37pm On Dec 26, 2017 |
sekxy:Dats too bad |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by IFEOLUWAKRIZ: 1:49pm On Dec 26, 2017 |
Na ur bother going home na.. Me no dey go home again |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by Nobody: 2:30pm On Dec 26, 2017 |
You can't really blame some of these silly girls, they see their friends getting expensive gifts from their boyfriends and listen to the way other girls talk and feel left out. However I advise you not to destroy your life to please a girl, know your own worth. A decent guy that earns money legitimately is a million times better than a yahoo boy or armed robber. Any girl that can't see your value or worth because you can't give her what her friends are getting is not worthy of you |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by miracool946: 2:36pm On Dec 26, 2017 |
BenShammer:Hmmmm nice one bro |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by habsydiamond(m): 2:45pm On Dec 26, 2017 |
No go do ritual becos of girl ooo.... Cos e no worth am...wait on God....u go surprise say dem go dey chase u cos dem like money like say tomorrow no dey....5&6 crew |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by pedrilo: 9:27pm On Dec 26, 2017 |
It's unfortunate efcc is not up and doing. Making the rest of us who work so hard feel as if we dnt knw wat we r doin. |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by JAYfreezle: 9:39pm On Dec 26, 2017 |
pedrilo: You want those gee guys to start competing with you for the little space wey you find yourself for office If gee boy can collect money from person wey no see or know him, if he work in your company to dey win contract... your service fit look useless to the board my bro��� leave dem for there lane ooo and sing the song...”if you no get money... (FIA by Davido���) |
Re: One Cannot Be Poor In Peace Again? I Tire Oooo by pedrilo: 10:26pm On Dec 26, 2017 |
JAYfreezle:No geeboy can do my kind of job in Nigeria. Geeboys can't lecture. 1 Like |
(1) (Reply)
23 Year Old Ex Christian Convent School Girl Auctions Her Virginity For $1 Mill / I caught my fiance with another man,what should i do to her? / Characteristics Of Monitoring Spirits On Facebook
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |